|
tope_teadr (m)
|
Info that woun't be neccesary, the dude is already dead. . . . . . And pls info help wit wit what i asked.
|
|
|
|
|
|
buzzgonz (m)
|
You seem to be sturborn, please don't get me started.\ @info Na all this kind thing you dey like "fight" 
|
|
|
|
|
|
tope_teadr (m)
|
Naah, u're the one who's pigheaded . . . . . . . .
|
|
|
|
|
|
buzzgonz (m)
|
So re you Dude!
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
Who say make una stop?  he too early na 
|
|
|
|
|
|
tobs (m)
|
4peace,the anti virus didnt work on N95 o 
|
|
|
|
|
|
Donprex
|
i don tyre 4 dis my 5700 dis anti-virus sef 'not supported' which antivirus my fone go cum support?pls u guys shd help me am getting fed up or was it a crime to buy 5700?everyother symbiant downloads apps freely but my own na lie.e be like say my fone don catch virus sef because my memory card don corrupt.pls u guys shd help me.
|
|
|
|
|
|
tobs (m)
|
some one should help donprex o 
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ donprex
Have you tried .sisx files ?
|
|
|
|
|
|
Donprex
|
@info yes i hav tried sisx files n its still d same.i don tyre.
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ Donprex Ok i agree, there is a proplem with ya new OS @ naijafan NA both of una i dey refer to o.
|
|
|
|
|
|
tobs (m)
|
@ Donprex Ok i agree, there is a proplem with ya new OS @ naijafan NA both of una i dey refer to o. u didnt include me  i also av the same problem with an N95
|
|
|
|
|
|
Donprex
|
@info wetin u dey yarn?r u gonna help me or wot?only if u know wat i am going thru u wud not pray to enta dis kind of condition.
|
|
|
|
|
|
Donprex
|
@chels na N95 u dey use now?nutin do u.thumbsup.big boi
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ Donprex I have faced your present scenario before. Not till i found www.gsm0.com , i pray you find your own gsm0.com soonest o @ tobs 5700, N82 and N95 runs on Symbian OS v9.2, so welcome on board
|
|
|
|
|
|
tobs (m)
|
@chels na N95 u dey use now?nutin do u.thumbsup.big boi
 e no easy. . . . but. . . . . 
|
|
|
|
|
|
Donprex
|
@info i have tried gsm0 jwo dem no get.
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
@ Donprex
Gsm0.com is all about Series 60 3rd Edition (OS 9.1) Apps not (OS 9.2)
|
|
|
|
|
|
Donprex
|
@info then why where u refering me there?tsew yeye boi
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
You're on a long thing
|
|
|
|
|
|
bimbor (m)
|
if u need anything google it infoless knows nothing.
|
|
|
|
|
|
info (m)
|
What a pity, do you think you're any better?
|
|
|
|
|
|
Donprex
|
guys abeg make una help me na
|
|
|
|
|
|
4peace (m)
|
guys abeg make una help me na
how do you take care of your phone
|
|
|
|
|
|
Donprex
|
@4peace wat do u mean?
|
|
|
|
|
|
4peace (m)
|
have you ever format your phone and card on your own.
|
|
|
|
|
|
Donprex
|
@4peace no and how do i do that?
|
|
|
|
|
|