|
InCar_Nav
|
This man no eat for three days because Oga Seun close down NairaLand - na I'm the man wife vex say the man don dey get affair. wife come vex comot from house. Abeg o - Oga Seun make you restore NairaLand o - make u nogo off break again o.
|
|
|
|
|
|
Sisi Eko (f)
|
THREAD TO D WINDOW!!!!! 
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
Na wa oh 
|
|
|
|
|
|
|
|
ogrebuga (m)
|
OMG, Lmao!  Did this really happen? 
|
|
|
|
|
|
Uzzyan (f)
|
Na wa o is NL that addictive.
|
|
|
|
|
|
sawyerrken (m)
|
hehe that's an intresting story, P.S: lol if u guys think the admin is responsible for down times on his host's server, lol think again and do some reading. www.google.com
|
|
|
|
|
|
|
|