Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,034 members, 7,807,092 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 09:25 AM

"Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / "Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa (627 Views)

Houses And Shops Burnt In Nnung Oku Ekanem, Awa In Akwa Ibom. Photos / Killing Others, Herdsmen Set Our House Ablaze, Took Us For Dead, Sang And Dance / Generator Thief Caught In Our House This Morning (Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

"Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa by toriweymeksense: 10:58pm On Jan 20, 2018
Nigerians wey dey stay for South Africa say the country people don destroy all their shops and house for Krugersdorp, near Johannesburg.

Ward Chairman for Nigerian Union, Cyril James, tell News Agency of Nigeria (NAN) say dem start the attack for 18 January after some South Africans claim say one Nigerian kidnap and rape one girl.

Im talk say plenty Nigerians wound for the attack and many of dem don run comot house because the people dey plan to come back again.

Mr James come beg the Nigerian mission make dem help before dem kill dem for there.
source: http://www.finalgist.com/blog/dem-don-destroy-our-house-and-shops-nigerian-wey-dey-south-africa

Re: "Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa by HOLYDICK(m): 11:02pm On Jan 20, 2018
Just come back home pls....i know it aint easy to start afresh but your life is more important than anything in this wicked world
Bia bikonu.. a word is enuf for a wise
Re: "Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa by PenisCaP: 11:57pm On Jan 20, 2018
Nawao
Re: "Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa by Chauke(m): 2:03am On Jan 21, 2018
HOLYDICK:
Just come back home pls....i know it aint easy to start afresh but your life is more important than anything in this wicked world
Bia bikonu.. a word is enuf for a wise



The pics used here are unrelated to the current story.
Re: "Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa by Chauke(m): 2:05am On Jan 21, 2018
toriweymeksense:
Nigerians wey dey stay for South Africa say the country people don destroy all their shops and house for Krugersdorp, near Johannesburg.

Ward Chairman for Nigerian Union, Cyril James, tell News Agency of Nigeria (NAN) say dem start the attack for 18 January after some South Africans claim say one Nigerian kidnap and rape one girl.

Im talk say plenty Nigerians wound for the attack and many of dem don run comot house because the people dey plan to come back again.

Mr James come beg the Nigerian mission make dem help before dem kill dem for there.
source: http://www.finalgist.com/blog/dem-don-destroy-our-house-and-shops-nigerian-wey-dey-south-africa


The pics used here unrelated to the current story.
Re: "Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa by LeSudAfricaine: 10:26am On Jan 21, 2018
it's funny how Nigerians are always "innocent"

2 Likes

(1) (Reply)

Iyoha Michael Is 419 / Man Who Married Sister Renounces Wedding / Video Of Artificial Production Of Eggs In China Goes Viral (shocking)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.