Nairaland ForumWelcome, Guest: Join Nairaland / Login / Trending / Recent / NewStats: 1060587 members, 1230065 topics. Date: Saturday, 18 May 2013 at 10:30 PM |
Nairaland Forum / Samcus's Profile / Samcus's Posts
Keep dreaming |
Am tired of dis country called nigeria where evrything goes wrong |
Guy u no dey tire dis early monday morning u ve started advertising dis ur CRAP job again na wa oooo |
GOD pUnish U GOD pUnish U |
I dnt knw why some re taken jobseekers 4 granted,i was there too nd dey asked us 2 pay 10k 4 licence at oremeji isolo,THUNDER FIRE U GuYS ![]() I dnt knw why some re taken jobseekers 4 granted,i was there too nd dey asked us 2 pay 10k 4 licence at oremeji isolo,THUNDER FIRE U GuYS |
Hmmmmmmmmmm naa god go punish all of dem |
@Miss Betty Thunder fire U nd ur entire family u dis little nd senseless scamer god punish u |
THunder Fire U 4 claiming Libel u dis Ugly scamer |
I dnt know u but may ur sour rest in peace |
Where is d location or address of ur company i guess u should review ur advert beside monday is 5th not 4th |
U pple re not serious at all d last time checked i was told 2 pay 10k for nutrisionist licence,na go punish una cos i wasted my hard earn resource 2 transport myself 2 ur place,thunder fire u guys |
My dear its a blessing nobody can cheat nature go 4 medical checkup ok gud luck |
God have mercy on us pls kindly go 2 any hospital around u nd xplain am dere must be a solution 2 dat problem,i wish her quick recovery but pls u ve 2 marry dat girl |
@waiter my brother need one dat would give me rest of mind |
Am tired of all dis fine girls dey always keep 3 or 4 guys,pls any ugly girl should contact me wit dis pin 2255d73c 4 serious relationshp thanks pls no insult!!!!!!! |
told 2 let us chat so dat we can get 2 know each other,my pin is dere am tellg somethg gud will come out it pls |
I can't wait 4 END TIME 2 come nd see who is right or wrong |
Baby dis is my pin let us chat nd get 2 each oda,2255d73c takecare |
Na thunder go fire ur mouth where re u working ?cbn thief |
I need a serious yoruba lady 4 serious relationship,dis is my pin 2255d73c or 08033040328,note. Am a graduate but still unemployed so if u can love me 4 whom i am, den am all urs 4eva thanks |
| This post has been hidden |
But u betrayed urself Bleep u nd nlc |
| This post has been hidden |
Dis is disgusting 20k on asssss!!!! |
Fake email address |
U never tired of dis crap called job |
Mass comm hnd graduate,08033040328 |
| This post has been hidden |
| This post has been hidden |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health Links: (0) (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) Nairaland - Copyright © 2005 - 2013 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See Privacy Policy & Nairalist. 107.22.156.205 |