Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,495 members, 7,801,286 topics. Date: Thursday, 18 April 2024 at 01:20 PM

Sugar Daddy Romance Corner - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Sugar Daddy Romance Corner (2818 Views)

Is It Wrong To Have A Sugar Daddy for School Fees? / Pregnant For Sugar-daddy And Engaged To My Fiance (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Sugar Daddy Romance Corner by Nobody: 3:22pm On Sep 03, 2012
i create dis thread 4 the sugar daddy loving babes for here.if u be naija babe and u prefer dating sugar daddies oya give ur reasons for here why u prefer sugar daddies over young paddies.wetin dey attract una to sugar daddy? na the money or abi na the sexy goatee bear bear wey some of dem get or maybe na the big belly wey dem get dey attract una?
abeg i need honest response ooo.
na only the babes wey dey date sugar daddies na dem get permission to respond for here cheesy
Re: Sugar Daddy Romance Corner by cindyrella(f): 3:55pm On Sep 03, 2012
Erm.... No comment!
Re: Sugar Daddy Romance Corner by EmmaUG: 4:16pm On Sep 03, 2012
,ur asking question that has the ans.on it,wetin cat de run after rat for.
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Nobody: 4:25pm On Sep 03, 2012
E get pesin wey talk say she dey like pot-belly men...say the big belle dey serve as wage for her nyansh when the man dey knack the kpekus from behind. grin grin

you grab?
Re: Sugar Daddy Romance Corner by tashanja(m): 10:13pm On Sep 03, 2012
Kai! I no believe,but guy you funny oO cheesy grin
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Sijo01(f): 10:16pm On Sep 03, 2012
Wat else, na because of d sugar na!
Re: Sugar Daddy Romance Corner by cindyrella(f): 11:17am On Sep 04, 2012
^ and the pot belle grin
Re: Sugar Daddy Romance Corner by DExplorer1: 11:24am On Sep 04, 2012
cindyrella: ^ and the pot belle grin
That could be a minus cheesy
Re: Sugar Daddy Romance Corner by cindyrella(f): 11:38am On Sep 04, 2012
D-Explorer:

That could be a minus cheesy
Nope! More like a plus grin
Re: Sugar Daddy Romance Corner by DExplorer1: 11:50am On Sep 04, 2012
cindyrella:
Nope! More like a plus grin
Won't be able to explore all 101 positions na cheesy
Re: Sugar Daddy Romance Corner by asdfjklhaha(f): 12:07pm On Sep 04, 2012
I prefer a younga guy 2 a sugar dady
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Nobody: 5:01pm On Sep 04, 2012
[quote author=asdf:jkl ha ha ]I prefer a younga guy 2 a sugar dady[/quote
omo talk the truth and let the devil be ashamed ooo grin
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Mynd44: 5:10pm On Sep 04, 2012
"Too much of a sugar daddy causes jedijedi"
Federal ministry of health
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Nobody: 5:10pm On Sep 04, 2012
D-Explorer:

That could be a minus cheesy
na lie ooo no be minus.a guy with big belle na asset for naija grin.naija babes love guys wit pot belly because dem believe say such guys get plenty money grin
Re: Sugar Daddy Romance Corner by asdfjklhaha(f): 8:49pm On Sep 04, 2012
Lefulefu dat is d trut because sum girls go afta sugar dady doesn't mean all girls do it
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Mynd44: 6:53am On Sep 05, 2012
asdf:jkl ha ha :
Lefulefu dat is d trut because sum girls go afta sugar dady doesn't mean all girls do it
Lefulefu is a guy and he goes after sugar daddies
Re: Sugar Daddy Romance Corner by cindyrella(f): 12:58pm On Sep 05, 2012
D-Explorer:
Won't be able to explore all 101 positions na cheesy
Who tell ya? grin
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Nobody: 5:42pm On Sep 06, 2012
Mynd_44:
Lefulefu is a guy and he goes after sugar daddies
me i prefer sexy sugar mummies wit plenty money cool.i no get time for wowor sugar mummies cool
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Nobody: 5:43pm On Sep 06, 2012
asdf:jkl ha ha :
Lefulefu dat is d trut because sum girls go afta sugar dady doesn't mean all girls do it
so u dey try tell me say a sugar daddy as rich as Dangote come toast u then u no go gree abi?
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Mynd44: 5:54pm On Sep 06, 2012
lefulefu:
me i prefer sexy sugar mummies wit plenty money cool.i no get time for wowor sugar mummies cool
Gay

1 Like

Re: Sugar Daddy Romance Corner by DExplorer1: 6:07pm On Sep 06, 2012
lefulefu:
na lie ooo no be minus.a guy with big belle na asset for naija grin.naija babes love guys wit pot belly because dem believe say such guys get plenty money grin
On mouka foam nko?
Re: Sugar Daddy Romance Corner by DExplorer1: 6:09pm On Sep 06, 2012
cindyrella:
Who tell ya? grin
grin grin I got a pot belly and i imagine the rotation at times wink
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Nobody: 6:21pm On Sep 06, 2012
D-Explorer:
On mouka foam nko?
ehen for mouka foam the babe fit use the guy big belle as a place to rest her head grin
Re: Sugar Daddy Romance Corner by DExplorer1: 6:41pm On Sep 06, 2012
lefulefu:
ehen for mouka foam the babe fit use the guy big belle as a place to rest her head grin

Na wetin em pay for be that? grin
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Mynd44: 6:45pm On Sep 06, 2012
D-Explorer:
grin grin I got a pot belly and i imagine the rotation at times wink
Also imagine the heart attack you're soon likely to have
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Nobody: 6:48pm On Sep 06, 2012
D-Explorer:

Na wetin em pay for be that? grin
na cindrella u suppose ask dat question.she love dating sugar daddies grin
Re: Sugar Daddy Romance Corner by Nobody: 6:53pm On Sep 06, 2012
Mynd_44: "Too much of a sugar daddy causes jedijedi"
Federal ministry of health

lwkm cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Sugar Daddy Romance Corner by DExplorer1: 6:58pm On Sep 06, 2012
lefulefu:
na cindrella u suppose ask dat question.she love dating sugar daddies grin

Ok na, Cindy baby. How flexible is 101 position for me? wink
Re: Sugar Daddy Romance Corner by cindyrella(f): 8:36pm On Sep 06, 2012
D-Explorer:
grin grin I got a pot belly and i imagine the rotation at times wink
grin grin grin grin grin
No wonder!

(1) (Reply)

Pregnancy Issues....its Urgent Pls...help / Chinese Man Has Car Accident – 17 Girlfriends Show Up To See Him In Hospital / Share How You Were Turned Down While Trying To Seduce The Opposite Sex

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.