Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,889 members, 7,802,864 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 11:56 PM

Man Wey Dey Reason - Literature (41) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Man Wey Dey Reason (549025 Views)

As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) / Ibo Boy Wey Like Yoruba (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (38) (39) (40) (41) (42) (43) (44) ... (112) (Reply) (Go Down)

Re: Man Wey Dey Reason by Nduking92(m): 7:21am On Apr 14, 2013
I am a die hard fan of 1759. Infact Guinness company suppose give me award. Or so u tought
Re: Man Wey Dey Reason by c0ast0l: 7:51am On Apr 14, 2013
hanelson: guy calm down ok. Wetin u expect from someone that escaped from yaba?
abi?..ok, Agent M mama papa cum see una pikin as em dey dance 4 high-way,no b wen trailer jam amm una qo hold pesin say em don kill una pikin.
Re: Man Wey Dey Reason by Therock5555(m): 9:23am On Apr 14, 2013
Flow baba u nearly make me trowey my phone inside toilet wit ur swit story. Kip it up
Re: Man Wey Dey Reason by petokey: 10:22am On Apr 14, 2013
Nduking92: I am a die hard fan of 1759. Infact Guinness company suppose give me award. Or so u tought

gringrin thats his trade mark, 'or so u/i tot'gringrin
Re: Man Wey Dey Reason by agentM(m): 12:10pm On Apr 14, 2013
I am really sorry for the "derailing" I caused to this thread I was trying to comment on oga flow post but due to the terrible network it won't "submit"what i wrote.so I just kept on submitting until it opened a new page.The MODs in charge of this thread am really sorry,oga FLOW help me beg your followers.Am just a newbie on nairaland i have always been a guest.I am proud to say it is FLOWs stories that made me sign up on NAIRALAND.I have been reading is stories all the way from "Barack boy" to "ibo boy wey like Yoruba boy" as a guest,when i finally decided to open an account on nairaland.

8 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 12:19pm On Apr 14, 2013
I lov snakes
Re: Man Wey Dey Reason by plainmirror(m): 12:28pm On Apr 14, 2013
Man fit be native doctor Ooº°˚ ˚°ºoo ,cos 2 tame snake no b small thing (a very deadly reptile).or so ℓ tot
Re: Man Wey Dey Reason by alfablondy: 12:45pm On Apr 14, 2013
agent M: I am really sorry for the "derailing" I caused to this thread I was trying to comment on oga flow post but due to the terrible network it won't "submit"what i wrote.so I just kept on submitting until it opened a new page.The MODs in charge of this thread am really sorry,oga FLOW help me beg your followers.Am just a newbie on nairaland i have always been a guest.I am proud to say it is FLOWs stories that made me sign up on NAIRALAND.I have been reading is stories all the way from "Barack boy" to "ibo boy wey like Yoruba boy" as a guest,when i finally decided to open an account on nairaland.

Oga flow and other fans will accept your apology. You can still modify those post, remove the quote and make your comment.

Welcome to nairaland where you read the good, bad and the ugly comments.

.
Re: Man Wey Dey Reason by Francuiz: 1:11pm On Apr 14, 2013
Oga flow where u na? Abi u d watch man u match
Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 1:23pm On Apr 14, 2013
Francuiz: Oga flow where u na? Abi u d watch man u match

hmm...man u match neva start...mayb im go piss
Re: Man Wey Dey Reason by Coldfaya(m): 1:30pm On Apr 14, 2013
Abeg make d mods put dis tori for front page make e for ginger flow to dey update shaparly sharparly.cos dis nwayorly nwayorly update don taya me o.
Abi e don hit FP b4?
Re: Man Wey Dey Reason by Warlord3000(m): 2:22pm On Apr 14, 2013
@AgentM...

All is forgiven, just go back to the former page to edit ur post and remove the quotes..

Thanks..

That's all smiley
Re: Man Wey Dey Reason by johnwizey: 3:09pm On Apr 14, 2013
I dey follow u bumper to bumper flow
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 3:36pm On Apr 14, 2013
agent M: I am really sorry for the "derailing" I caused to this thread I was trying to comment on oga flow post but due to the terrible network it won't "submit"what i wrote.so I just kept on submitting until it opened a new page.The MODs in charge of this thread am really sorry,oga FLOW help me beg your followers.Am just a newbie on nairaland i have always been a guest.I am proud to say it is FLOWs stories that made me sign up on NAIRALAND.I have been reading is stories all the way from "Barack boy" to "ibo boy wey like Yoruba boy" as a guest,when i finally decided to open an account on nairaland.

thank you. U are forgiven.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 3:38pm On Apr 14, 2013
Cold faya: Abeg make d mods put dis tori for front page make e for ginger flow to dey update shaparly sharparly.cos dis nwayorly nwayorly update don taya me o.
Abi e don hit FP b4?

make una no vex abeg. I dey for one meeting.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 3:48pm On Apr 14, 2013
Francuiz: Oga flow where u na? Abi u d watch man u match

I go one meeting for one big church oh. Make una imagine oh. because i dress well(suit tins), dem go carry me put for front seat. Omoh naso i sidon there jejely oh, i no dey even understand wetin dem dey talk. Naso dem come ask me make i contribute to the discussion.

Guy, see where Flow begin speak French/Swahili oh.

Na there i dey since morning oh.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 5:22pm On Apr 14, 2013
Soroagwa Place was the place to be.


"Man so you hold snake for your hand. U be babalawo oh" Brainbox said. "na ur Papa be babalawo" Man responded.


"That thing wey i do na small thing, i fit chop razor blade and bottle" Man added.


"u no fit abeg" Brainbox said.


"ok make we set money, 2000naira, if i chop bottle and razor, u go give me 2000naira, but if i no chop am, i go give u 200naira, u gree?" Man said. "i gree, but u go chop am like as person dey chop food oh" Brainbox said. "no wahala" Man agreed.


I was beginning to be scared of Man.


So he had this weird talent, and i never knew.

A magician indeed.


Infact as i stared at him, a Snake stared back at me. I was scared.


In Yoruba Language Nkàn bé means strange things. Things were really strange.

5 Likes 1 Share

Re: Man Wey Dey Reason by johnwizey: 5:27pm On Apr 14, 2013
flow1759: Soroagwa Place was the place to be.


"Man so you hold snake for your hand. U be babalawo oh" Brainbox said. "na ur Papa be babalawo" Man responded.


"That thing wey i do na small thing, i fit chop razor blade and bottle" Man added.


"u no fit abeg" Brainbox said.


"ok make we set money, 2000naira, if i chop bottle and razor, u go give me 2000naira, but if i no chop am, i go give u 200naira, u gree?" Man said. "i gree, but u go chop am like as person dey chop food oh" Brainbox said. "no wahala" Man agreed.


I was beginning to be scared of Man.


So he had this weird talent, and i never knew.

A magician indeed.


Infact as i stared at him, a Snake stared back at me. I was scared.


In Yoruba Language Nkàn bé means strange things. Things were really strange.
1st class coward ni flow.
Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 6:25pm On Apr 14, 2013
flow dx ya last update x 2 short
Re: Man Wey Dey Reason by opeoluwa2(f): 6:32pm On Apr 14, 2013
Flow baba thanks for the update.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 7:03pm On Apr 14, 2013
I know by now you would be asking what was the fate of the Snake.

Well, Albeit the Snake was tamed, Man finally killed it. He killed the poor snake, and his reason was that the meat would be used to prepare Snake pepper soup. He said he loved snake pepper soup alot. I promised myself i wouldn't eat of it, or so i tot.


We left Soroagwa canteen with two things in mind. One was for Man to perform the Magic of chewing the blade and broken bottle, another was for us to get home and prepare the Snake pepper soup for our munching pleasure. The later was what i wouldn't pertake of, even if i was under duress to do so, or so i tot.

I had eaten Snake meat before but not a tamed Snake. Not a Snake that was tamed to death. I believed there was something fetish about it.


"Flow hold dis nylon make i go buy razor blade wey we go use do that thing" Man said offering me the bag containing the dead Snake.

"hold that thing jor, i no fit hold that r'ubbish" I cursed.

He held it to Nkiru's shop.

Shortly, he came back with two brand new razor blades and an empty Coca Cola bottle.


We met Snoop alone at home. I explained to Snoop the drama that was about unfolding, and he kept his fingers crossed.

We all watched keenly as Man struck the Coca Cola bottle on the floor. Pieces of broken bottle scattered everywhere and Man gathered them together.

He resumed his "famous" incantation, this time it sounded like Efik.

He widely opened his eyes, with his eyeball bulging. He looked more like Awó. Awó in Ibo means Ópòló in Yoruba, which means Frog in English(i no know wetin e mean for Hausa oh).

He also opened his mouth like a Frog. Suddenly he inserted the pieces of broken bottle into his mouth. And he started chewing. I waited to see blood gushing, i waited in vain.

I caught cold instantly on hearing the sound his chewing made. I had seen such magic only on Tv. I was seeing it live and direct.

He unwraped the two razor blade and resumed another round of incantation. This time it sounded like Chinese. It seemed to every task there was a particular incantation for it.

Suddenly, he garnished the broken bottle he was chewing with the two razor blades and continued chewing.

I almost peed on my p'ant. "this boy na original babalawo oh, shey him go swallow am?" I asked myself.

"i don swallow am" He answered my question.


"where my money? Flow give me my money?" Man suddenly said.

I was with the bet, and since the did had been done, i gave him his 4000naira. He was worth it, even more.


Brainbox's mouth was ajar, he was surprised at how Man munched and swollowed the bottle and blade, and he was also surprised at how he had lost 2000naira, little or nothing was left of his pay for that day.


Was what just happened a talent or was it fetish? was what i asked myself.

What would happen to Man's digestive system? was what i also asked myself.

"Man wey dey reason!!" Snoop suddenly cheered. "Man wey dey reason! Man wey dey reason!!" we gave a roof raising cheer and a standing ovation to Man wey dey chop bottle.

8 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by Madawaki01(m): 7:29pm On Apr 14, 2013
Dangerous playyyy
1st to comment afta flow's update
#DANCING ETIGHI#
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 7:43pm On Apr 14, 2013
valboy20: flow dx ya last update x 2 short

it was for a reason. The reason was to put you guys on suspence.
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 8:34pm On Apr 14, 2013
Wao, Flowa! What more can I say? U are indeed fantastic... Interesting job
Re: Man Wey Dey Reason by petokey: 8:43pm On Apr 14, 2013
flow1759:

it was for a reason. The reason was to put you guys on suspence.

frog for hausa na kwadoo. Na me be kaduna nigga. gringrin
https://www.nairaland.com/1026780/kaduna-nigga-adventure-repentant-soul
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 9:46pm On Apr 14, 2013
Legend has it that the bone of a Snake is poisonous and deadly.

Yet the meat was very delicious.

Legend also has it that Snake skin when dried and grinded would add a superb highness to Igboh. The mixture was an excellent elixir. An elixir i had tasted just once. And i promised not to taste again.


"Flow come follow me arrange the Snake na" Man yelled from the kitchen. "i no well" I replied.

Truely, i wasn't feeling fine, i had caught Parkinson's disease, not only because i withnessed a magic, but also because the fellow that performed the magic was my bosom friend. A friend that slept on the same bed with me, ate from the same plate with me, and even worked as a kponkponist with me.

It was Man's turn to cook that day, so after he prepared the Snake pepper soup, he informed us he had seperated part of the meat he would add to the food he would cook later.

It was time to eat the Snake pepper soup.

I promised myself i wouldn't eat, but the Aroma made me thought twice.

"The thing sweet oh, Flow come taste am na" Snoop said to me. I went to the Kitchen, took a spoon and joined them.

It was indeed delicious. As i gulped the soup, i heard the worms in my stomach singing songs of praise. I was really famished. "Man wetin we go chop dis night?" I asked. "na Egusi soup oh" Man responded.

Power was restored. Since our sound system was faulty, and our Dvd also was faulty, we had no choice but to watch NTA 9pm news on Tv, although the reception wasn't clear enough, we continued watching as the patriotic Nigerians we were.

As we were watching a news report on the men in the "red chambers" Snoop said, "guy, dem dis senators, dem be thief oh". "na today you know? U no know say the money wey dem dey pay only one senator for Nigeria pass the money wey dem dey pay American president" I informed. "ehenn? If na like that, watch out for me for the next election, Brainbox for senate house, Mbaise for senate house" Brainbox teased. "na your type?" Snoop said to him.

We were still discussing politics when Baba jay walked in. Baba jay the "dandiest". He had a very poor dress sense, i must say. Infact if there was Mr shabby pageant, Baba jay would sure emerge the winner.

"where u dey come from na?" Snoop asked Baba jay. "i dey come from church, weekly service" Baba jay replied. "u dey come from church, nahim ur cloth be like the cloth wey i dey use do kponkpon work, shey dog no bark for u for road?" I dared not say that, unless i wanted the Opopo incident to repeat itself.


"wetin una dey cook?" Baba jay asked. "na Egusi soup, Egusi soup and chicken" I told a lie.

Chicken indeed, Snake chicken.

"una be correct guys" Baba jay said.


25minutes later, Man dished out the food and we ate.

My prayer was that none of us would manifest as a Snake that Night.

7 Likes 1 Share

Re: Man Wey Dey Reason by Madawaki01(m): 10:13pm On Apr 14, 2013
Nice 1 flowey
and as usual...first to comment afta flow's update
Re: Man Wey Dey Reason by vision2050: 10:28pm On Apr 14, 2013
i hail flow, the coward. To say the truth as i dey read man magic fear catch me it is as if i dey there....

Connect me wit Man
*a good business or so i tot*
Re: Man Wey Dey Reason by deji47: 10:30pm On Apr 14, 2013
^^ur being 1st 2 comment has little/no value. But ur liking d update will go a long way in showing appreciation to d op.
Re: Man Wey Dey Reason by johnwizey: 10:33pm On Apr 14, 2013
Flow gear up nw,u b big boi
Re: Man Wey Dey Reason by yemi2plus(m): 11:37pm On Apr 14, 2013
What do flow and slow have in common?
Re: Man Wey Dey Reason by Mucokey(m): 4:48am On Apr 15, 2013
Wow! @last I made it upto this length...I ve been seeing buh neglecting this thread even while I see it as trendy topic buh here am I enjoying it to the fullest... Flow...u re really flowing/flooding us with lafta.
May u walk n never to stumble ...Flow.

(1) (2) (3) ... (38) (39) (40) (41) (42) (43) (44) ... (112) (Reply)

BROKEN HEDGE By Toyin Taiwo / My Life On Campus (A True Life Story). / Red Ashes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.