Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,538 members, 7,808,984 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 08:29 PM

Man Wey Dey Reason - Literature (43) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Man Wey Dey Reason (549213 Views)

As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) / Ibo Boy Wey Like Yoruba (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (40) (41) (42) (43) (44) (45) (46) ... (112) (Reply) (Go Down)

Re: Man Wey Dey Reason by deji47: 10:58pm On Apr 15, 2013
in sunny ineji`s voice this ikebe no go put flow 4 trouble o....oo ikebe. Nice one flowa!
Re: Man Wey Dey Reason by johnwizey: 11:01pm On Apr 15, 2013
Nice wrk bro,kip it up
Re: Man Wey Dey Reason by hyungwang(m): 12:19am On Apr 16, 2013
Nc work nd u also av a gud sense of humor ur comparison got me rollin on d floor
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 9:52am On Apr 16, 2013
Make una no vex, today update go be evening tins. **Abeg make unu no vex** in Old Solja's voice
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 10:50am On Apr 16, 2013
I heard dat madam ishi don reach here with that her grammer? Shey na true? Anywhere u see her, call me to come drag her comot.. Make she no forget to carry her grammer too..
Re: Man Wey Dey Reason by Nduking92(m): 12:01pm On Apr 16, 2013
flow1759: Make una no vex, today update go be evening tins. **Abeg make unu no vex** in Old Solja's voice
then u have to make it a triple and long post sir,regards frm my snr bros Flavour na abania.MAZI PIAWA OKU!!!
Re: Man Wey Dey Reason by vision2050: 2:25pm On Apr 16, 2013
flow why u dey starve me na.... Since ana angry
Re: Man Wey Dey Reason by Bluediamond1(f): 2:33pm On Apr 16, 2013
Flow1759,i hail thee
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 3:31pm On Apr 16, 2013
Blue diamond: Flow1759,i hail thee
ehen so na true?
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 10:34pm On Apr 16, 2013
On our way home, "Man make we enter Okada, dis my leg dey pain me" I cried bitterly.

Not only was my leg hurting, my stomach was running also.

"Flow i dey pulge oh, e get as my belle dey do me oh" Man complained. "me sef oh" I added. "how una belle no go do una anyhow, when una dey chop Ibo Kpormor una no know" Brainbox said.


"guy make we enter bush go sh'it na" I suggested. "but wetin we go use clean nyash na?" Man queried. "no worry we go use leaf" I assured.

I and Man walked, or rather I limped and Man walked into the bush while Brainbox stood at the roadside waiting for us. "make una do quick oh" Brainbox said.

Since the bush we entered was a bit far from our place of work, so it would be rare for anybody we knew to see us. Or so i tot.

Albeit, it wasn't a thick but a shallow bush. Shallow that passers by would easily sight us from a distance.

But we cared not. Let them see, as far as we were doing ourselves the good of freeing ourselves of the troubles in vivo.


I got a spot to poo in no time. Since the poo was almost coming out of my a'nus, i quickly brought down my trousers and the watery poo came running down.

Running down like water from a tap. It was running down, and i cared not to know where it rested.

"mehn dis my s'hit dey smell no be small" I said. Man heard what i said from a distance and replied, "me sef oh, my own dey smell, Mama Calabar don finish us oh".

My poo suddenly stopped coming out, so i pushed hard like a pregnant woman delivering, it came out, but it seemed it was dragging my Large intestine along.


Throughout the "exercise" i never thought it right to take a glimpse at the mountain that came out of my system.

Not until i was about standing up to leave.

I tried standing up, but something dragged me back.

I turned to meet an u'gly sight.

All the while, my trousers had been my toilet.

I had pood on my trousers.

Not an ordinary poo. But a "sky scrapper" poo.

Part of my poo on the floor formed a bungalow, while the rest on my trousers formed a sky scrapper.


"Man!! Man!!" i yelled at the top of my voice. "wetin na?" he responded.

"i don s'hit for my trouser eeh" I cried out.


"guy u go go house with only boxers be that oh" Man stated as he came to see the funny sight. Funny, yet he never laughed.

I was to go home with just boxers wasn't the problem, the problem was that my boxers was torn.

"and me i no wear boxers here, i for give you, i no dey like wear boxers come do kponkpon" Man said.


We left the bush, leaving my designers jeans trouser and the sky scrapper poo.


"guy where ur trouser na?" Brainbox asked me as we came out. "guy i s'hit on top am, i don leave am there" I replied. Brainbox almost laughed his way into the express way.


"guy make we enter bike dey go house, i no want make anybody see me with this boxers oh" I said.

In no time, we waved at a bike and it stopped. Three of us were to enter just one bike. Man sat on the bike first, Brainbox was next.

And as i raised my right leg up to seat on the bike, my worst nightmare came to pass.

"braaaaaaaa!!" i initially tot it was the sound of my fart. Not until my d'ick came dangling out of a hole.

It was then i realized my boxers had turned a Skirt.

15 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by sKeetz(m): 10:47pm On Apr 16, 2013
grin grin
Re: Man Wey Dey Reason by deji47: 10:50pm On Apr 16, 2013
chei, flow no go kill me with laughter o. men that last post was hillarious. i thank god say na only me one dey room. dem for fink say i don madt finish.

1 Like 1 Share

Re: Man Wey Dey Reason by salaudol(m): 11:02pm On Apr 16, 2013
Ha Flowa, u don make me laugh con dey disturb my wife wey they pray. They are suspecting if I have gone back to weed. My baby thought I was very busy. Yeah my ribs!!!

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by vision2050: 11:09pm On Apr 16, 2013
thank you flow.....
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 11:27pm On Apr 16, 2013
salaudol: Ha Flowa, u don make me laugh con dey disturb my wife wey they pray. They are suspecting if I have gone back to weed. My baby thought I was very busy. Yeah my ribs!!!

so why you no follow ur wife pray na?
Re: Man Wey Dey Reason by auditor0471: 11:28pm On Apr 16, 2013
flow i hv been followin u from barrack boy but 2day i hv 2 comment. u got me laughin so hard thank GOD na late night i read dis ur last post
Re: Man Wey Dey Reason by Osynan(f): 11:33pm On Apr 16, 2013
LMAO
Re: Man Wey Dey Reason by ministerblessed: 11:40pm On Apr 16, 2013
Hahahahahahahahahahahahhhhaahahahaha.............. I laff in tongues
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 11:55pm On Apr 16, 2013
auditor0471: flow i hv been followin u from barrack boy but 2day i hv 2 comment. u got me laughin so hard thank GOD na late night i read dis ur last post

thank you auditor0471. Laugh still plenty well well. But is just that i will be very busy throughout dis week, so update might not be as usual.
Re: Man Wey Dey Reason by Chicent(m): 6:33am On Apr 17, 2013
Flow....Flowa....Flowey
Ride on bro,ur flow tit pass marine rope.u 2much. Broda.rugged u
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 7:02am On Apr 17, 2013
deji47: chei, flow no go kill me with laughter o. men that last post was hillarious. i thank god say na only me one dey room. dem for fink say i don madt finish.

take am easy oh. Make dem no com tie u rope say u don mad oh.

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by petokey: 8:07am On Apr 17, 2013
Re: Man Wey Dey Reason by YellowMosquito(m): 8:45am On Apr 17, 2013
Sorry to meddle into you matters but you are all invited to this Foxybone's birthday whose birthday eve is going on now.

Brenda promised a cake, yet to see it delivered.

Follow this link with Flow's permission...

https://www.nairaland.com/1258506/happy-birthday-me-foxybone-advance

See y'all there.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 9:10am On Apr 17, 2013
Yellow_Mosquito: Sorry to meddle into you matters but you are all invited to this Foxybone's birthday whose birthday eve is going on now.

Brenda promised a cake, yet to see it delivered.

Follow this link with Flow's permission...

https://www.nairaland.com/1258506/happy-birthday-me-foxybone-advance

See y'all there.

what is it with you guys with birthdays? Am not saying you shouldn't celebrated ur date of birth. But do u expect Nlers to come to the party?

PS: I can't remember the last time i celebrated my birthday. Am not just down with the birthday ish.
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 9:11am On Apr 17, 2013
Yellow_Mosquito: Sorry to meddle into you matters but you are all invited to this Foxybone's birthday whose birthday eve is going on now.

Brenda promised a cake, yet to see it delivered.

Follow this link with Flow's permission...

https://www.nairaland.com/1258506/happy-birthday-me-foxybone-advance

See y'all there.

i feel everyday should be one's birthday.

Happpy birthday Foxy baba, many HAPPY returns. Long life and prosperity.
Re: Man Wey Dey Reason by Bluediamond1(f): 9:30am On Apr 17, 2013
Rap maestro: ehen so na true?
true say wetin o?
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 9:36am On Apr 17, 2013
Blue diamond:
true say wetin o?
Question: which Nairaland Section is ur favourite?
Blue Diamond: laff won tear my G-string, na Literature/writing na, especially dat 'MR TAMOHER', Flow1759
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 11:03am On Apr 17, 2013
"Tupac so this kin business you dey do, nahim u no tell us since" Man said as we sat in Tupac's Room, "nahim i dey do oh, u know say no be everybody dey sabi dis kin bussiness na, nahim make me no tell una" Tupac said, "guy na me be Flow, e no get any job wey i no go fit do, i no be Doolina na" I said.

"guys dis business make sense oh, if u buy on necklace for like 500naira, u go sell am for like 1200naira, but na if you fit yan wella make people buy" Tupac added. "guy i don tell you say we no be Doolina, we go fit do am" I said.

Doolina was a slang we said back then in school to reffer to a Dullard. If someone was a dullard, we would say the person was not a Chelsea Fc fan or a Manchester united fan but a Doolina Fc fan.

"make una no worry if i go Onitsha go buy more market, i go introduce una to the business" Tupac informed.


We left Tupac's room to meet Tega drinking Dry gin in our room. He and Baba jay were very high, i could tell. High on 501.

Legend has it that dry gin reduces one's lifespan and makes one looks older than his/her age. But in Tega's case, the reverse was the case, he was growing younger with every passing day. And more handsome also.

"guy you just drink Tramadol and you wan still drink dry gin, e be like say you no like ur heart?" I told Man who was already gulping the dry gin as if it was ordinary water. "guy bone dat thing, you no know say na the dry gin go make the Tramadol work well" Man said.

Before i knew it, all my friends were drinking the dry gin. i was really tempted to take a sip. just a sip.

30minutes later, they were on their second bottle, "make i just follow una drink small na" I said and joined them.

Small soon turned Big, Big soon turned Bigger, Bigger soon turned Biggest, I was soon drinking with the Biggest cup.

What i never knew was that, inasmuch as we would all run mad, i would be the Biggest mad man.

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 11:16am On Apr 17, 2013
Flow dis update is very short
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 1:00pm On Apr 17, 2013
Cute bliss: Flow dis update is very short

no vex abeg.
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 2:07pm On Apr 17, 2013
flow1759:

no vex abeg.
abeg i no dey vex o just try make the next one long

(1) (2) (3) ... (40) (41) (42) (43) (44) (45) (46) ... (112) (Reply)

BROKEN HEDGE By Toyin Taiwo / My Life On Campus (A True Life Story). / Red Ashes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 48
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.