Stats: 3,228,540 members, 8,074,649 topics. Date: Monday, 10 February 2025 at 01:16 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Introduction (2512 Views)
Craze Clown - Most Times African Parent Don't Need An Introduction / Introduction / Introduction (2) (3) (4)
Re: Introduction by clemcykul(f): 9:21am On Apr 10, 2008 |
dem dey trek witout bata |
Re: Introduction by ituen(m): 9:27am On Apr 10, 2008 |
Sammy leg na dunlop oh eim no need bata |
Re: Introduction by jaymobb(m): 11:45am On Apr 10, 2008 |
na trekers im dey wear dis days |
Re: Introduction by clemcykul(f): 12:07pm On Apr 10, 2008 |
no wonder him leg don tear tear ![]() |
Re: Introduction by ituen(m): 5:45pm On Apr 10, 2008 |
Sammy Leg? The guy dey use eim heel dey break palm kernels |
Re: Introduction by clemcykul(f): 11:15am On Apr 11, 2008 |
yes na lol ![]() |
Re: Introduction by SamMilla1(m): 11:25am On Apr 11, 2008 |
my people dey finish me here, even ituen wey dey live for the planet called sea, ituen, you will need seamans passport before coming to earth agani. |
Re: Introduction by ituen(m): 7:30pm On Apr 11, 2008 |
Sammy, thak God say u don come. We were just deliberating on your case. Can you confirm if all wat we have been discussing is true? Clear ur name now |
Re: Introduction by gilgee(m): 8:07pm On Apr 11, 2008 |
Sammy the nut breaker. kai! Your leg don suffer. |
Re: Introduction by ituen(m): 12:29am On Apr 12, 2008 |
Leave sammy oh u see all those pot-holes on expressways? Na sammy leg cause am wen im dey run and he cnt catch the molue, in anger, he stamps his foot on the ground slaps the keyboard. this keyboard sef, u go put me for trouble oh |
Mugabe Makes An Epic Remark To The Buhari Kitchen Comment / Ituen / The Young Man's Big Mouth
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |