Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,852 members, 7,806,410 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 04:01 PM

Visa Lottery Winner - Jobs/Vacancies - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / Visa Lottery Winner (2140 Views)

Help! Interview Invite By Mrjohnson Visa Lottery Africa Is This A Scam? / ¤ JONATHAN KING LIMITED ¤ Canadian Visa Lottery / American Visa Lottery Opportunity For Nigerians, Live & Work In America (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Visa Lottery Winner by dupetie1(m): 9:46pm On Apr 08, 2008
if you win any usa visa lottery try to contact me with +17739078166
Re: Visa Lottery Winner by megastu(m): 9:08am On Apr 09, 2008
My brother i tire oh. Nothing we no go see or hear for this country. Anyway make we see wetin d guy wan yarn, as i win visa lottery. call me on +2348077446832
Re: Visa Lottery Winner by dchinky(m): 11:53am On Apr 09, 2008
megastu open yr eyes na lagos we dey water no dey carry persin wey im no see im leg.u beta don't have anything to do with d guy.a word is enuff 4 d wise.bye
Re: Visa Lottery Winner by Harrizon(m): 12:04pm On Apr 09, 2008
Hmnn!
The unemployment situation of this country showcase dubiousity everyday, look at the name sef, dupe tie. That alone is enough for the wise one in the house.

Harrizon
Re: Visa Lottery Winner by maumau(f): 9:47pm On Apr 09, 2008
na wah 4 dis niger wey we dy oh. things dey happen 4 dis country oh,wonders shall never end in this country


Anyway if u get connection make u no fail to link me up oh cos i won go their go enjouy myself sah

na your own better
Re: Visa Lottery Winner by wariowei(m): 10:59pm On Apr 09, 2008
Aabe!

Make una no mind dis kan people dem eeh. Na sop dem sop una moni eeh. Sos people if polis kas dem, na 4 zel dem go lock dem. If wok don finis, make dem go kas fis na. If dem know Jisos, dem no go play people wayo ehh.

Make God ponis all d wayo people 4 Naiza.
Re: Visa Lottery Winner by princedapo: 1:01am On Apr 10, 2008
hope you are not one of those guys.Remember,Efcc is still active

(1) (Reply)

Aerocontractor's Aptitude Test / ..... / Huawei Jobs

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.