Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,298 members, 7,808,015 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 03:27 AM

A Nairalander Poses With Davido - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / A Nairalander Poses With Davido (14386 Views)

A Nairalander Poses With Wizkid / Nairalander Poses With Doris Simeon And Biola Adebayo Aka Èyìn Òrka / Nairalander Poses With Tuface And Ifeanyi Udeze (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

A Nairalander Poses With Davido by harryboyng(m): 9:21am On Apr 27, 2013
I went to have an Ice-Cream @ Coldstone Creamery @ Admiralty Way, Lekki Phase 1..cool dude..stressed out..had a cocky voice..OBO..

3 Likes

Re: A Nairalander Poses With Davido by ifyalways(f): 9:26am On Apr 27, 2013
Cute boy but please your nails are dirty.

13 Likes

Re: A Nairalander Poses With Davido by Nobody: 9:26am On Apr 27, 2013
And so what?
Re: A Nairalander Poses With Davido by Tolexander: 9:27am On Apr 27, 2013
You no dey shame?

You no know say e fit be your pikin?
I mean your younger brother old pass person wey old pass davido!

5 Likes

Re: A Nairalander Poses With Davido by harryboyng(m): 9:29am On Apr 27, 2013
ifyalways: Cute boy but please your nails are dirty.

U no dey see wella ni?!
Re: A Nairalander Poses With Davido by harryboyng(m): 9:31am On Apr 27, 2013
tongue
sexkillz: And so what?
tongue
sexkillz: And so what?
Re: A Nairalander Poses With Davido by ifyalways(f): 9:31am On Apr 27, 2013
harryboyng:

U no dey see wella ni?!
Sorry.
Na my 3310 . enjoy grin

2 Likes

Re: A Nairalander Poses With Davido by StFrank2(m): 9:34am On Apr 27, 2013
Correct smiley check out my dude Harry.. I c u hommie, oya front page toooo. @ sexkills shey u dey jealous ni?

6 Likes

Re: A Nairalander Poses With Davido by harryboyng(m): 9:36am On Apr 27, 2013
Tolexander: You no dey shame?

You no know say e fit be your pikin?
I mean your younger brother old pass person wey old pass davido!
tongue
Tolexander: You no dey shame?

You no know say e fit be your pikin?
I mean your younger brother old pass person wey old pass davido!
na ur mouth oo!!..anytin u like..yan..okwai?!..
Re: A Nairalander Poses With Davido by Nobody: 9:37am On Apr 27, 2013
St.Frank:
Correct smiley check out my dude Harry.. I c u hommie, oya front page toooo. @ sexkills shey u dey jealous ni?
Jealous wetin? This is just so silly.

1 Like

Re: A Nairalander Poses With Davido by blueheart(m): 9:41am On Apr 27, 2013
Nothing do u jare, @Op. Haterz, find ur own celeb

8 Likes

Re: A Nairalander Poses With Davido by StFrank2(m): 9:42am On Apr 27, 2013
sexkillz: Jealous wetin? This is just so silly.
for ur mind abi :p
Re: A Nairalander Poses With Davido by harryboyng(m): 9:47am On Apr 27, 2013
St.Frank:
Correct smiley check out my dude Harry.. I c u hommie, oya front page toooo. @ sexkills shey u dey jealous ni?
grin..I just tire for dis haterz oo!!!

2 Likes

Re: A Nairalander Poses With Davido by Nobody: 9:52am On Apr 27, 2013
Nothing do you op.


Fine boys. Omo see gobe

3 Likes

Re: A Nairalander Poses With Davido by harryboyng(m): 10:09am On Apr 27, 2013
lalaosky: Nothing do you op.


Fine boys. Omo see gobe

Thanks sure nairalander..
Re: A Nairalander Poses With Davido by johnnobles: 10:57am On Apr 27, 2013
Na wao. Na wetin dey reign for nl. Be this now. Other good topics are begging to make front page na to put nl person wet pose with celebrity. Nonsense
Re: A Nairalander Poses With Davido by samilo88(m): 11:01am On Apr 27, 2013
harryboyng: grin..I just tire for dis haterz oo!!!
Guy shut up joor! You knw wetin dem dey call hating? Who one hate u cos u snap with Davido? I hav a pix of 2face nd I wey we snap when he come my sch abt 4yrs ago. I see no reason to come upload am for niaraland. If anybody get haters no b pesin like u. I for say make u park well bt I nor sure say u get bicycle, so abeg stand well well..

4 Likes

Re: A Nairalander Poses With Davido by harryboyng(m): 11:02am On Apr 27, 2013
johnnobles: Na wao. Na wetin dey reign for nl. Be this now. Other good topics are begging to make front page na to put nl person wet pose with celebrity. Nonsense
tongue..u fit reason ur padi too nau..find name giv am and we go accept say na celeb too..

1 Like

Re: A Nairalander Poses With Davido by StFrank2(m): 11:02am On Apr 27, 2013
Yes o.. FP at last... Happy 4u o

1 Like

Re: A Nairalander Poses With Davido by StFrank2(m): 11:05am On Apr 27, 2013
samilo88:
Guy shut up joor! You knw wetin dem dey call hating? Who one hate u cos u snap with Davido? I hav a pix of 2face nd I wey we snap when he come my sch abt 4yrs ago. I see no reason to come upload am for niaraland. If anybody get haters no b pesin like u. I for say make u park well bt I nor sure say u get bicycle, so abeg stand well well..
Ogbeni post am if u get mouth... #Stupidtalk..

1 Like

Re: A Nairalander Poses With Davido by Nobody: 11:06am On Apr 27, 2013
Ain't no way i'll be taking a pic with that dude. cool
Re: A Nairalander Poses With Davido by steffans(m): 11:11am On Apr 27, 2013
@ Mr Osewa, d joke of pissing and shiting on our beloved front shuld stop... We have enjoyd d Joke wyl it lasted...

#my2cents

1 Like

Re: A Nairalander Poses With Davido by olashas(f): 11:12am On Apr 27, 2013
Nairaland is turning to something else. What's up with the Nairander poses with a star bullshit anyway? Bunch of gays
Re: A Nairalander Poses With Davido by harryboyng(m): 11:13am On Apr 27, 2013
samilo88:
Guy shut up joor! You knw wetin dem dey call hating? Who one hate u cos u snap with Davido? I hav a pix of 2face nd I wey we snap when he come my sch abt 4yrs ago. I see no reason to come upload am for niaraland. If anybody get haters no b pesin like u. I for say make u park well bt I nor sure say u get bicycle, so abeg stand well well..


Wa Ogbeni chairman..farabale ko calm down..ejo lo fe ro..show me wat u got..
Re: A Nairalander Poses With Davido by StFrank2(m): 11:14am On Apr 27, 2013
Hahahahahaha
olashas: Nairaland is turning to something else. What's up with the Nairander poses with a star bullshit anyway? Bunch of gays
Re: A Nairalander Poses With Davido by holluwai(m): 11:15am On Apr 27, 2013
the dude with davido.... are you a mechanic?
Re: A Nairalander Poses With Davido by steffans(m): 11:16am On Apr 27, 2013
St.Frank:
Yes o.. FP at last... Happy 4u o

Is dis 4 real? Wat are u happy 4 Abi Seun dey pay 1 money wey we no knw?

1 Like

Re: A Nairalander Poses With Davido by StFrank2(m): 11:19am On Apr 27, 2013
wink wink
steffans:

Is dis 4 real? Wat are u happy 4 Abi Seun dey pay 1 money wey we no knw?
Re: A Nairalander Poses With Davido by holluwai(m): 11:27am On Apr 27, 2013
Where is your own pic with davido? I am sure the both of u took turns in taking the picture. Baboon!

St.Frank:
F UCK OFF Pu SSY... U stinking MTF
Re: A Nairalander Poses With Davido by Nobody: 11:30am On Apr 27, 2013

(1) (2) (3) (Reply)

Annie Idibia - 2Face Is The Finest Man Alive / Akon Grabs A Big Black Booty After Rejecting Dark SkinnedModels (Pictures) / Korra Obidi Denies Cheating On Her Ex-Husband While Pregnant

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.