Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,147,967 members, 7,799,285 topics. Date: Tuesday, 16 April 2024 at 06:30 PM

News To Me - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / News To Me (5646 Views)

Breaking News To All ASUU Affected Students / Giving Sad News To A Troop (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: News To Me by clemcykul(f): 3:13pm On Apr 21, 2008
hin dey watch out for the rat wey be hin co tenant grin
Re: News To Me by saucekid(m): 3:17pm On Apr 21, 2008
na omo alata he dey find
Re: News To Me by ztyle(m): 6:18pm On Apr 21, 2008
@TUFe dude stop calling me names in this forum, i'm warning u for the last time  angry

@All
I'm Watching Sam Mill, so make una mind una bizness.
Re: News To Me by tufe(m): 6:38pm On Apr 21, 2008
dude, what u gonna do undecided
Re: News To Me by ztyle(m): 7:26pm On Apr 21, 2008
Tufe Try me then you will know the stuff i'm made of sad

. . . .*Looking at Tufe with anger* push him & walk away.
Re: News To Me by SamMilla1(m): 7:32pm On Apr 21, 2008
ztyle and tufe abeg make una hug una selves now
the finger pointing is enough for now
Re: News To Me by nightnurse(f): 7:38pm On Apr 21, 2008
leave em make them dey yab themselves
Re: News To Me by saucekid(m): 7:58pm On Apr 21, 2008
we go watch free cinema
Re: News To Me by ztyle(m): 9:35pm On Apr 21, 2008
Lol, Bros Sam Tufe own too much 4 the Section, wetin dey do am sef ? grin
Re: News To Me by tpia: 10:10pm On Apr 21, 2008
@OP:
why you wan spoil sam milla's joy nah?

abeg rejoice for am.

Is that why you werent at the party I threw for him last week at the club? cool
Re: News To Me by ituen(m): 10:43pm On Apr 21, 2008
Na which party be that?

The one wey u throw for batcha?
Re: News To Me by ephisi(m): 10:56pm On Apr 21, 2008
Na here yoiu dey today, ituen. i jsut say make i find you for nairaland, ur second house

zystyle how far
Re: News To Me by SamMilla1(m): 10:58pm On Apr 21, 2008
ituen is here enjoying his dividends, price of working too hard
Re: News To Me by ituen(m): 10:59pm On Apr 21, 2008
Ephisi,

So u decide to enter NLD after all these yrs?

Seun do give me 2 bedroom flat for NLD so na there u go dey see me from now on
Re: News To Me by tpia: 11:00pm On Apr 21, 2008
ituen:

Na which party be that?

The one wey u throw for batcha?

you also missed it?

hmmm, whats wrong with the mail.
Re: News To Me by ztyle(m): 11:00pm On Apr 21, 2008
Ephisi guy must u follow me like house fly.

anyway sha i bam  cool
Re: News To Me by SamMilla1(m): 11:03pm On Apr 21, 2008
lost but found
Re: News To Me by ephisi(m): 11:04pm On Apr 21, 2008
See u, ori mi wu oh e la gi mo, elagimo. u don hear dat song b4 by rooftop mcs.

Na my brother i come find ituen, it so happens i see u everywhere i go, are u still looking for that sweet thing.

No mess up oh or i go tell General ituen from Kuvuki island to handle u. blood is thicker than NLD oh
Re: News To Me by ztyle(m): 11:08pm On Apr 21, 2008
Come who bi iteun Sef Na Samy i dey look oh i go just RELOAD That Guy with many Slap. angry
Re: News To Me by ephisi(m): 11:09pm On Apr 21, 2008
ituen:

Ephisi,

So u decide to enter NLD after all these years?

Seun do give me 2 bedroom flat for NLD so na there u go dey see me from now on

notin do u
Re: News To Me by ephisi(m): 11:14pm On Apr 21, 2008
ztyle:

Come who bi iteun Sef Na Samy i dey look oh i go just RELOAD That Guy with many Slap. angry

Na today, u just dey rake like that bouncer 4 lambogini video,

common commot 4 there

many slap, slap dey many?
Re: News To Me by ztyle(m): 11:55pm On Apr 21, 2008
Ok try me angry
Re: News To Me by ituen(m): 6:06am On Apr 22, 2008
Ztyle,

E be like say u still get pimples for face.

By the time i deal with you, ur hands will be shaking next time u reply my post
Re: News To Me by clemcykul(f): 9:10am On Apr 22, 2008
wat du expect from a kindagarten huh?
Re: News To Me by ituen(m): 9:42am On Apr 22, 2008
Tufe bin pass tru this process before

I wonder why he is not briefing this newbies on hw to behave
Re: News To Me by clemcykul(f): 10:20am On Apr 22, 2008
i wonder too
Re: News To Me by tufe(m): 11:26am On Apr 22, 2008
i have tried, but they are just to stubborn. what else can i do now undecided
Re: News To Me by clemcykul(f): 12:28pm On Apr 22, 2008
yeah tufe i knoe u have, am i really commend ur efforts
Re: News To Me by tufe(m): 1:12pm On Apr 22, 2008
sankyou cheesy

now what is the next step
Re: News To Me by ztyle(m): 2:03pm On Apr 22, 2008
Next is to Fight  angry Tufe & Ituen Guys don't try me,BE WARNED

. . . .*looking @ them with ANger  angry*
Re: News To Me by tufe(m): 2:19pm On Apr 22, 2008
ituen, who is this kid, that is just trying to seek our attention undecided
Re: News To Me by ohilebo(m): 2:23pm On Apr 22, 2008
@ ztyle, grin grin grin complete the statement na, BEWARE OF what? DOGS, CATS , SNAKES, etc grin grin grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Six Eggs / Chat With Ex

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.