Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,143,400 members, 7,781,156 topics. Date: Friday, 29 March 2024 at 09:57 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# (8910 Views)
See What Happens When You Mistakenly Shout Sai Baba In A Fuel Queue(pic) / This Happens Only In Nigeria... / Hilarious Made In 9ja Keke (pics) (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by BossTtdiamonds(m): 9:16pm On Oct 28, 2013 |
kwangi: Na imbecilee laff. You no like am?How I want take like am..? See mumu question wey you dey ask me, I resemble google?? Person dey craze..?? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 9:48pm On Oct 28, 2013 |
kwangi: Na imbecilee laff. You no like am? Them dey cari dey like anyhow thing? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 9:49pm On Oct 28, 2013 |
Boss Ttdiamonds: why you no sabi talk? Must I teach you everyday? I no tell you make u talk politely evrytime? Wetin come dey do u? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Jovanna(f): 4:06am On Oct 29, 2013 |
Lwkm for dis thread o, so all of una sabi use question ansa question like dis. . Wen una go change na? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 6:47am On Oct 29, 2013 |
. |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 6:47am On Oct 29, 2013 |
Jovanna: Lwkm for dis thread o, so all of una sabi use question ansa question like dis. . Wen una go change na?You yourself don change? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Jovanna(f): 8:01am On Oct 29, 2013 |
mincuu:if u ask me na who i go ask? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Jovanna(f): 8:02am On Oct 29, 2013 |
E<R>F:who tell u say i neva change? U see mi ri? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 8:14am On Oct 29, 2013 |
Jovanna: if u ask me na who i go ask? If person ask you question, you go ask anoda pesin? Or you go answer am? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 8:15am On Oct 29, 2013 |
Jovanna: who tell u say i neva change? U see mi ri? Them need to tell me first? Must I see u b4 I know? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by larride(m): 8:50am On Oct 29, 2013 |
Una no dey tire? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 10:02am On Oct 29, 2013 |
. |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by temhab(f): 10:37am On Oct 29, 2013 |
What is all this now? Read my signature below must u comment |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 1:23pm On Oct 29, 2013 |
mincuu:You dey mind am? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 1:24pm On Oct 29, 2013 |
temhab: What is all this now? Read my signature below must u comment Why you no go comment b4? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by temhab(f): 2:20pm On Oct 29, 2013 |
EF or ERF What is d full meanin of erf? 1 Like |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 3:42pm On Oct 29, 2013 |
temhab: EF or ERF What is d full meanin of erf? Emiru Reborn Foundation. Why you dey ask? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 5:10pm On Oct 29, 2013 |
E<R>F: wetin dey do all of una? Why all of una dey answer questions with questions? You wan make i con whoose all of una? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Jovanna(f): 5:37pm On Oct 29, 2013 |
E<R>F:abeg se google don strike ni? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Jovanna(f): 5:39pm On Oct 29, 2013 |
E<R>F:u knw maybe i don change 4rm black race to negro? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 5:41pm On Oct 29, 2013 |
Jovanna: abeg se google don strike ni? Google still dey strike? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 6:30pm On Oct 29, 2013 |
. |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 7:18pm On Oct 29, 2013 |
mincuu: na wa o, nobody wan answer anybody? na german you dey spoke? Anybody and Nobody na person name? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Missprettie(f): 7:26pm On Oct 29, 2013 |
Abeg wetin dey happen? Dem don call off ASUU strike? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 8:13pm On Oct 29, 2013 |
Miss prettie: Abeg wetin dey happen? ASUU gree call of strike? No be una when dey under ASUU/Asup go worry? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Jovanna(f): 9:02pm On Oct 29, 2013 |
E<R>F:abeg u get nokia 3310 charger? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 9:21pm On Oct 29, 2013 |
Jovanna: abeg u get nokia 3310 charger?you still dey use that phone? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Jovanna(f): 9:29pm On Oct 29, 2013 |
Damex333: you still dey use that phone?u no sabi anytin o, i dey use am nw, abi u get d charger 4 hand? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by HumbledbYGrace(f): 9:36pm On Oct 29, 2013 |
E<R>F:You, Damexx and Chistar, ya'll are my boys. |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 7:28am On Oct 30, 2013 |
HumbledbYGrace: You, Damexx and Chistar, ya'll are my boys. Yea, I didn't object to that but You Don't Pay You Dues.. |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by ERF: 7:29am On Oct 30, 2013 |
Jovanna: u no sabi anytin o, i dey use am nw, abi u get d charger 4 hand? That charger still dey exist? Abi you no dey see say na C1 charger I dey use? |
Re: This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# by Nobody: 9:44am On Oct 30, 2013 |
E<R>F:C1 na phone? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
The Most Funny Photos I Have Ever Come Across On Social Media. LOL / Funny Pics / Funny Meme Pics Only Betting Peepz Can Relate To
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |