Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,149,996 members, 7,806,894 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 06:31 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Chioya, Is This You? (2086 Views)
Chioya's Job Application (2) (3) (4)
Re: Chioya, Is This You? by matty19: 2:27pm On Sep 03, 2008 |
Na wa o the babe no look bad |
Re: Chioya, Is This You? by cbase: 2:34pm On Sep 03, 2008 |
ha ha ha, So jeovy you sef dey use Tongue talk sef, I think say na only Gab dey speak dat way, chai, anyway Tyty tank u @Tyty Clem tell me say, Johnny wound u no be small, na why i dey warn Info, i no wan see am wound, who go dey run errand 4 us na |
Re: Chioya, Is This You? by tytylayor: 2:49pm On Sep 03, 2008 |
i never see johnny for d past months na only d mother i dey see, so where johnny come wound u and clem na? |
Re: Chioya, Is This You? by Jeovy(m): 2:54pm On Sep 03, 2008 |
matty19: go and eat,you very 5th post na to admire babe,I wonder wetin the other four be for? |
Re: Chioya, Is This You? by cbase: 3:05pm On Sep 03, 2008 |
D oda 4 dey 4 Toto dey blow Whistle |
Re: Chioya, Is This You? by tytylayor: 10:12am On Sep 04, 2008 |
kai! u dey monitor d guy? |
Re: Chioya, Is This You? by clemcykul(f): 10:49am On Sep 04, 2008 |
no mind the monitoring spirit |
Re: Chioya, Is This You? by cbase: 10:56am On Sep 04, 2008 |
thunder faya u der |
Re: Chioya, Is This You? by chioya(f): 12:30pm On Sep 04, 2008 |
everybody in this thread,God will deliver all of you, |
Re: Chioya, Is This You? by cbase: 12:45pm On Sep 04, 2008 |
Including You, Amen |
Re: Chioya, Is This You? by tytylayor: 12:58pm On Sep 04, 2008 |
and Amen |
Re: Chioya, Is This You? by cbase: 1:06pm On Sep 04, 2008 |
and Amen Again |
Re: Chioya, Is This You? by MrInfo1(m): 1:19pm On Sep 04, 2008 |
cbase: tytylayor: cbase: Too much of everything no good o |
Re: Chioya, Is This You? by tytylayor: 1:38pm On Sep 04, 2008 |
tell me |
Re: Chioya, Is This You? by MrInfo1(m): 2:03pm On Sep 04, 2008 |
Come make I whisper am to your ears |
Re: Chioya, Is This You? by Jeovy(m): 2:04pm On Sep 04, 2008 |
make she come where? |
Re: Chioya, Is This You? by MrInfo1(m): 2:08pm On Sep 04, 2008 |
Closer |
Re: Chioya, Is This You? by Jeovy(m): 3:24pm On Sep 04, 2008 |
that could be dangerous |
Re: Chioya, Is This You? by cbase: 3:26pm On Sep 04, 2008 |
as u don marry leave the dangerous situations to d dangerous guys |
Re: Chioya, Is This You? by Jeovy(m): 3:28pm On Sep 04, 2008 |
hope say u no dey refer to yourself as dangerous. |
Re: Chioya, Is This You? by cbase: 3:30pm On Sep 04, 2008 |
dangerous, ha ha, I no dey dangerous oo |
Re: Chioya, Is This You? by clemcykul(f): 3:32pm On Sep 04, 2008 |
u be winch na, make thunder and brimstone soda ur yansh |
Re: Chioya, Is This You? by Jeovy(m): 3:36pm On Sep 04, 2008 |
clems na quarrel,take am easy abeg |
Re: Chioya, Is This You? by clemcykul(f): 3:54pm On Sep 04, 2008 |
u no want make dem soda hin yansh the guy just dey disgrace me anyhow, e just dey mess witout control |
Re: Chioya, Is This You? by Jeovy(m): 3:58pm On Sep 04, 2008 |
buy three packet of tetracycline capsule,one packet in the morning,one in the afternoon and the last at night.He will stop disgracing you. |
Re: Chioya, Is This You? by tytylayor: 4:18pm On Sep 04, 2008 |
clemcykul: so na cbase dey mess everywhere since |
Re: Chioya, Is This You? by cbase: 5:37pm On Sep 04, 2008 |
chai!, na me be this? |
Re: Chioya, Is This You? by diamonleda(m): 5:44pm On Sep 04, 2008 |
and untop of dat shes priceless, |
Re: Chioya, Is This You? by chioya(f): 9:19am On Sep 05, 2008 |
*enters thread,with koboko,flogs cbase and tyty to death* who wan join e ancestors make he talk again.rubbish |
Re: Chioya, Is This You? by tytylayor: 10:49am On Sep 05, 2008 |
abrakadabra!!! *collect koboko from chioya, flog chioya's toto till she discharge another johnny* next time u go dey respect ur elders |
Re: Chioya, Is This You? by cbase: 11:45am On Sep 05, 2008 |
**collects Koboko from Tyty after Johnny's out of Chioya, and unirates on Johnny's head, n pushes him back into chioya, one Johnny's enof as it is** smiles n walks out |
Re: Chioya, Is This You? by alex406(m): 2:35pm On Sep 05, 2008 |
Chi chi, God will be with you in your time of pains |
Just Wedded / Expensive Joke / Would You Like To Eat This Kind Of Cake?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |