Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,214,969 members, 8,023,933 topics. Date: Sunday, 08 December 2024 at 04:45 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Take Me As I Am --- The Trailer (8102 Views)
THE UNKNOWN- The Trailer / Life As I Know It / Take Me As I Am - A Love Story (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by 3Dimension: 8:38am On Jul 21, 2014 |
PrettySpicey: this in-law matter we don settle am sef?. Na u neva tell me wetin I go do o. Juss tell me anything and consider it done. I loff ur daughter no be small. 1 Like |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by KelvinGraphics(m): 8:39am On Jul 21, 2014 |
frankben: ABEG SHIFT FOR ME JAWENa 4 back row i sidon o. |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Nobody: 9:05am On Jul 21, 2014 |
Mama P,ma monicker z nt der na ..............spreads mat....nobody shld cme near me o |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by lanicky(f): 9:08am On Jul 21, 2014 |
PrettySpicey: This Tuesday... 22 July... we begin another romantic journey with our love-shy heroine, our humorous hero and other amusing characters... Yippee!! Yipee! Mum spicey is back *looks left nd right* choii!! Where's my bed jawe |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Nobody: 9:11am On Jul 21, 2014 |
lanicky:Close to kelvinGraphics |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Nobody: 9:11am On Jul 21, 2014 |
sucobaba:ok na, lets go dere....... |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by lanicky(f): 9:12am On Jul 21, 2014 |
Xtarxhyne: Mama P,ma monicker z nt der na ..............spreads mat....nobody shld cme near me o Mum Prettyspicey!!....you didn't mention Xtarxhyne's name..lol |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Nobody: 9:13am On Jul 21, 2014 |
frankben: books first sit in advance....mee too wan sit beside u. |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Nobody: 9:16am On Jul 21, 2014 |
MzMariah: Hmmm.....will be waiting. Good morning.mz Mariah, i beg if u dey go hala me, meh me no com miss dis beta tin o |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by lanicky(f): 9:16am On Jul 21, 2014 |
MzMariah: Close to kelvinGraphics Kelvingraphics? Jeeezz! I can't use dat bed again....he woulda pollute my neat bed Btw....ao did know *wnks* |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by KelvinGraphics(m): 9:16am On Jul 21, 2014 |
MzMariah: Close to kelvinGraphicsNa sleep she want kum sleep here Others are asking 4 chair Lanicky is asking 4 bed, abi her enormous ukwu no dey fit enter chair again?? |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Nobody: 9:17am On Jul 21, 2014 |
debdave:mee too ooo. infact na me n debdave dey show dere......... |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by sucobaba(m): 9:18am On Jul 21, 2014 |
sameer1212: ok na, lets go dere.......Yes boss |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Nobody: 9:18am On Jul 21, 2014 |
PrettySpicey: This Tuesday... 22 July... we begin another romantic journey with our love-shy heroine, our humorous hero and other amusing characters...lets go dere.... |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by lanicky(f): 9:19am On Jul 21, 2014 |
KelvinGraphics: Jeez! Kelvin!! Ao dare u Mgonna deal with u I swear |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Nobody: 9:20am On Jul 21, 2014 |
sucobaba:yes sir......... sucobaba:yes sir......... |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by lanicky(f): 9:21am On Jul 21, 2014 |
sameer1212: lets go dere.... Y're u quoting every post....are u a learner? It seems u're new here. |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Nobody: 9:23am On Jul 21, 2014 |
lanicky:hmmmmmm, kind off sha....... |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Nobody: 9:27am On Jul 21, 2014 |
sameer1212: mz Mariah, i beg if u dey go hala me, meh me no com miss dis beta tin oYou don dey miss o, the show don start. in fact, them don almost book all the space finish, you better hurry o. |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by lanicky(f): 9:28am On Jul 21, 2014 |
sameer1212: hmmmmmm, kind off sha....... Lol....welcome to our e family house |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by kingphilip(m): 9:31am On Jul 21, 2014 |
PrettySpicey:OK o hope it's in d witching hr too so dat I'll b FTC O |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Nobody: 9:38am On Jul 21, 2014 |
lanicky:tnks, doh i ws here bfore i travel...... u r a nice gal. 1 Like |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Nobody: 9:41am On Jul 21, 2014 |
MzMariah: You don dey miss o, the show don start. in fact, them don almost book all the space finish, you better hurry o.ok dear, meka shawa com follow u go. MzMariah: You don dey miss o, the show don start. in fact, them don almost book all the space finish, you better hurry o.ok dear, meka shawa com follow u go. |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Cheriepet: 9:51am On Jul 21, 2014 |
The Lady of winchying hour is back with a bang Mum dis mansion is so promising with alot of drama, argument n all.... Charijee dear shift for me make i share ur space, hope say JeffreyJamez n 3Dimension don pack our things come including food n drink cos no time to waste time |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Cheriepet: 9:54am On Jul 21, 2014 |
3Dimension: Less than 24hrs to the opening ceremony of TMAIA. Make I book my seat for vvip section. My in-law fire on.......... Oh my dearest is here already Gudmorn to u sweet n welcome on board |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Cheriepet: 9:56am On Jul 21, 2014 |
JeffreyJamez: And Tuesday wait is almost over... Are u dreaming hope dere is enuff drinks for d house while we wait n dream Gudmorn to u my big bro |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Cheriepet: 9:58am On Jul 21, 2014 |
kingphilip: KP mind yasef!!!! we neva even settle in u don dey look for my trouble me n u go quarrel ooo |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Cheriepet: 9:59am On Jul 21, 2014 |
PrettySpicey: Haba Mum dont be giving KP courage to always fight me... dont worry my 3D will come see u personally |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by charijee(f): 10:01am On Jul 21, 2014 |
Cheriepet: The Lady of winchying hour is back with a bangNo time to waste my dear......JJ is bringing our things. ....I trust him for drinks. ...food won't be a problem. ...how you dey? |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by Cheriepet: 10:08am On Jul 21, 2014 |
charijee: No time to waste my dear......JJ is bringing our things. ....I trust him for drinks. ...food won't be a problem. ...how you dey? I dey ooo. Gudmorn dear |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by kingphilip(m): 10:09am On Jul 21, 2014 |
Cheriepet:as always now u de always stalk me n quarrel with me sotey I don de used to am |
Re: Take Me As I Am --- The Trailer by kingphilip(m): 10:10am On Jul 21, 2014 |
Cheriepet:I'm not fighting u o just wanna correct the wrong BTW de say d truth is always bitter |
The Fixer (A Short Story) / Nairaland's "The Poet" Competition Season 2 - Round 2 - Hot Topics / [18+ Story] My Careless Mother
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39 |