Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,111 members, 7,807,353 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 12:37 PM

After Nairaland Where Else - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / After Nairaland Where Else (12249 Views)

Five Types Of 'liars' We Have On Nairaland(where Do You Belong?) / 20 Types Of Registered Members On Nairaland; Where Do You Belong? / Nairaland, Where Next? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (15) (Reply) (Go Down)

After Nairaland Where Else by origina9ja(f): 12:11pm On Oct 17, 2008
okay nah
na ur follow 9ja lander bi me so get 2 know
i realise say NL na place off fun, insult, cure, communication/ luff and also a place 4 jabbing
anways one question sha if nairaland no dey available wetting we go do undecided
anways incase anything happen sha
i go miss una well well especially sima, Mustay, romade, clemcykul, chamotex, Tgirl4real, Daviddylan, ollybabe, rokiatu, lysaa, daniluv, creamish, richo, agaba123, spikedcylinder, Emad, Sam milla, iice, and many more if ur name no dey here abeg na typing mistake oo  kiss kiss kiss

         and ofcourse seun cheesy
Re: After Nairaland Where Else by JJYOU: 12:15pm On Oct 17, 2008
so you are going too or what do u mean?
Re: After Nairaland Where Else by origina9ja(f): 1:06pm On Oct 17, 2008

dnt get ur question
Re: After Nairaland Where Else by tammyswits(f): 1:09pm On Oct 17, 2008
Neither do i!
Re: After Nairaland Where Else by origina9ja(f): 1:13pm On Oct 17, 2008
basically i'm barely gano be online dis dayz
so using da last oppotunity 2 holla at ma luv ones wink
Re: After Nairaland Where Else by tammyswits(f): 1:16pm On Oct 17, 2008
How many are we?
Re: After Nairaland Where Else by origina9ja(f): 1:18pm On Oct 17, 2008
how many re who?
u confusing me
Re: After Nairaland Where Else by tammyswits(f): 1:20pm On Oct 17, 2008
Now you are denying that i am one of your loved ones, after all we've been thru!
Re: After Nairaland Where Else by Nobody: 1:23pm On Oct 17, 2008
origina9ja:

anways incase anything happen sha
I hope nothing happen grin
Re: After Nairaland Where Else by origina9ja(f): 1:28pm On Oct 17, 2008
@tammyswits kiss kiss kiss
@rokiatu u neva can tell abi cheesy
remmber sh*t happens
Re: After Nairaland Where Else by Nobody: 1:34pm On Oct 17, 2008
origina9ja:

remmber sh*t happens
lol true da
Re: After Nairaland Where Else by dani1luv: 1:45pm On Oct 17, 2008
origina9ja:

okay nah
na ur follow Nigeria lander bi me so get 2 know
i realise say NL na place off fun, insult, cure, communication/ luff and also a place 4 jabbing
anways one question sha if nairaland no dey available wetting we go do undecided
anways incase anything happen sha
i go miss una well well especially sima, Mustay, romade, clemcykul, chamotex, Tgirl4real, Daviddylan, ollybabe, rokiatu, lysaa, daniluv, creamish, richo, agaba123, spikedcylinder, Emad, Sam milla, iice, and many more if ur name no dey here abeg na typing mistake oo kiss kiss kiss

and ofcourse seun cheesy



nor mind dem. dey jealous yhu jare

@ roki
hw u doin
Re: After Nairaland Where Else by origina9ja(f): 1:48pm On Oct 17, 2008
dani1luv dnt start ur love talk here o
go 2 yahoo messager jo cheesy
Re: After Nairaland Where Else by Nobody: 1:51pm On Oct 17, 2008
but let me atleast say hi to him cheesy


dani1luv:

@ roki
hw u doin
am good long time
Re: After Nairaland Where Else by dani1luv: 1:54pm On Oct 17, 2008
@ origina9ja
lol grin abg nor let ma bak break cheesy

@ roki
i dey kool oo o o o cheesy
Re: After Nairaland Where Else by dani1luv: 1:54pm On Oct 17, 2008
rokiatu:

am good long time

yeah. busy here and there
Re: After Nairaland Where Else by Nobody: 2:10pm On Oct 17, 2008
good to see you are not death grin grin
Re: After Nairaland Where Else by dani1luv: 2:13pm On Oct 17, 2008
tahhh not me jo wink y? re yhu slow in replyin
Re: After Nairaland Where Else by Nobody: 2:27pm On Oct 17, 2008
dani1luv:

tahhh not me jo wink y? re yhu slow in replyin
sorry am on facebook by the way do
you know that brainless tea?
Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 2:32pm On Oct 17, 2008
@ topic
after nairaland, na the zanga we dey go
Re: After Nairaland Where Else by dani1luv: 2:36pm On Oct 17, 2008
rokiatu:

sorry am on facebook by the way doyou know that brainless tea?
am also on facebook

i do not know dat brainless bastrd of a tyn angry
Re: After Nairaland Where Else by disease(m): 2:39pm On Oct 17, 2008
@saucekid
WAAAAAAAAAAAAAAAAAA!!!!!!!!!! Which one be Zanga?
Re: After Nairaland Where Else by Nobody: 2:42pm On Oct 17, 2008
dani1luv:

i do not know that brainless bastrd of a tyn angry
Thank God because association with him
may affect you
Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 2:43pm On Oct 17, 2008
disease

zanga na the main place
Re: After Nairaland Where Else by dani1luv: 2:44pm On Oct 17, 2008
ZANGA shocked shocked shocked

@ roki
How explain bettr to me
Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 2:47pm On Oct 17, 2008
wetin dem wan explain again?
Re: After Nairaland Where Else by disease(m): 2:47pm On Oct 17, 2008
@saucekid
What is the web link to zanga?
Re: After Nairaland Where Else by dani1luv: 2:50pm On Oct 17, 2008
yeah cheesy waz da link to ZANGA cheesy
Re: After Nairaland Where Else by saucekid(m): 2:53pm On Oct 17, 2008
the link na. . . . . .


una no sabi say wen u want make elder person tell u sometin,u must bring sometin
Re: After Nairaland Where Else by Nobody: 2:53pm On Oct 17, 2008
dani1luv:

@ roki
How explain bettr to me
read the topic dani1 may die from page1-last

@ Sauce which one is Zanga again
Re: After Nairaland Where Else by dani1luv: 3:00pm On Oct 17, 2008
rokiatu:

read the topic dani1 may die from page1-last
@ Sauce which one is Zanga again

yhu wan kill me shocked a whole 6 pages with 163 post. naahhhhh shocked
Re: After Nairaland Where Else by Nobody: 3:03pm On Oct 17, 2008
dani1luv:

yhu wan kill me shocked a whole 6 pages with 163 post. naahhhhh shocked
lol cheesy your lazy in reading then

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (15) (Reply)

University Of Ilorin Is Recruiting / The Most Interesting Dream(s) You Have Ever Had / Ladies Wearing Yoga Pants!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.