Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,569 members, 7,809,077 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 10:28 PM

Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef (1862 Views)

Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . / Chinese and Asian Jokes / Nigerian Jokes (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by dani1luv: 3:31pm On Nov 18, 2008
[size=14pt]YOu guys re wicked jorh cry on the 15th of NOVEMBER 2008 waz ma buffday nd u guys cant even wish me a happy buffday, . . . . . . or long life ,. . . . embarassed cry cry cry [/size]
[size=20pt]GOBE A SELE grin [/size]
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by Moyola(f): 3:34pm On Nov 18, 2008
awwwwwwwwwwwwww!!!!!! 1LUV!!  embarassed

[size=14pt]Hapi bl8t'd B'day!!![/size]  kiss

fine bhoi no vex abeg!!
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by dani1luv: 3:38pm On Nov 18, 2008
Ma buffday wey dun pass. , . u just dey wish me haba cry embarassed undecided
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by bydot1(m): 3:42pm On Nov 18, 2008
shey u don vex ni, hapi bonceday,
Na ur stinginess no make u invite us come do owanbe for ya house
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by Moyola(f): 3:43pm On Nov 18, 2008
dhatz whai said belated naa. . . . no cry abeg

wt did yu du tu cerebwate it naa?
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by Moyola(f): 3:43pm On Nov 18, 2008
by.dot:

Na ur stinginess no make u invite us come do owanbe for ya house

hehe. . .
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by dani1luv: 3:48pm On Nov 18, 2008
by.dot
na onli dat 1 u knw

moy moy
u wan knw d thingy i use cerebwate. . . nor let ani1hia



































































GARRI & EKPA grin
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by clemcykul(f): 3:56pm On Nov 18, 2008
happy expired birthday!! grin
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by Moyola(f): 3:58pm On Nov 18, 2008
haha. . . gawee n epa. . . grin
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by bydot1(m): 3:59pm On Nov 18, 2008
*dani, if to say those things u take celebrate am, u for invite clem nw, na him favourite be that
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by princesa(f): 4:01pm On Nov 18, 2008
others said out theirs
you didnt
so there you have it undecided
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by dani1luv: 4:03pm On Nov 18, 2008
train don loose
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by princesa(f): 4:05pm On Nov 18, 2008
for your head embarassed
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by romsky: 4:08pm On Nov 18, 2008
e just show say u rush enta world 4 15th instead of 18th & nemesis con catch u now

abeg who be that babe self wey be 16th


OH before I forget HAPI BORN DAY IN ARREAR
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by dani1luv: 4:09pm On Nov 18, 2008
@ rom
i dun knw u bepor dem born u wink


hin take style entr ma anus wink
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by princesa(f): 4:10pm On Nov 18, 2008
whateva undecided
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by Gabry(f): 4:15pm On Nov 18, 2008
Happy Belated Birthday love. Am sory. I was at sea on your birthday. . . sad

Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by dani1luv: 4:26pm On Nov 18, 2008
@ gaby
bt ma buff. dun pass . nnah
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by DamiD: 4:30pm On Nov 18, 2008
What kind of gift was that?

Hapi bornday in arrears ok.

Now remember to remind everyone next year, so that u'll get a better gift than this one gabry is offering you.
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by Gabry(f): 4:31pm On Nov 18, 2008
Dami, But. . . But. . . I spend 4 years looking for that gift nna. sad angry

Dani, I know your birthday pass but because I overslept so now I just give you. Kpele sad
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by bydot1(m): 4:35pm On Nov 18, 2008
kpele indeed
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by dani1luv: 4:36pm On Nov 18, 2008
bt wich kain gift be dat angry
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by Gabry(f): 4:38pm On Nov 18, 2008
by.dot:

kpele indeed

Bryan!!! Who's side are you on? angry

dani1luv:

bt wich kain gift be that angry

U dont like the gift? sad shocked cry
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by bydot1(m): 4:40pm On Nov 18, 2008
hmmm, she try small nw
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by DamiD: 4:41pm On Nov 18, 2008
Who will like such a gift?

What did you keep inside it.

Now go and look for another gift before dani's next birthday ok?
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by CuteAngel(f): 4:42pm On Nov 18, 2008
D gift look like toy parachute abi na toy jet me nor no undecided
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by bydot1(m): 4:42pm On Nov 18, 2008
Bryan!!! Who's side are you on?
i hope u not talking to me, huh?
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by Gabry(f): 4:43pm On Nov 18, 2008
I am referring to you mehn. . . undecided
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by princesa(f): 4:45pm On Nov 18, 2008
@GABY
WHAT A BEFITTING GIFT YOU HAVE OUR BIRTHDAY BOY THERE grin
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by Gabry(f): 4:45pm On Nov 18, 2008
Dami D:

Who will like such a gift?

What did you keep inside it.

Now go and look for another gift before dani's next birthday ok?

Donnie, you are mean  angry I no want to share my cookies with you now. . . Dont you dey cry with regret afta that! HMM!  angry


Hey Cutey, long time no see you.  grin
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by Gabry(f): 4:45pm On Nov 18, 2008
princesa:

@GABY
WHAT A BEFITTING GIFT YOU HAVE OUR BIRTHDAY BOY THERE grin

Thank you sha. Finally, someone appreciates grin

Unlike others angry
Re: Una Peeps 4 Jokes Secshuns Too Wicked Sef by bydot1(m): 4:47pm On Nov 18, 2008
*gaby, so this babe no dey fear,
Anyway, hang it there, aiit?

(1) (2) (3) (Reply)

Dictionary Meaning Of Mutallab <mu-ta-lab> / Who Came First;the Egg Or The Chicken? / rolling on da floor wit Bones

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.