Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,545 members, 7,809,001 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 08:53 PM

Flavour Dey Play Guitar For His Dogs(how To Make Di Lion Your Friend) - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Flavour Dey Play Guitar For His Dogs(how To Make Di Lion Your Friend) (973 Views)

Phyno And His Dogs Adorable Photo / Awww...Flavour N'abania Performs For His Dogs [photos] / Justin Bieber Strips Nude To Play Guitar For His Grandma (photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Flavour Dey Play Guitar For His Dogs(how To Make Di Lion Your Friend) by OKorowanta: 9:55am On Dec 17, 2014
U don see were dog for bite im owner die bifor?
Yes e don appun welwel.
Some dogs dey bite anytin bitable why some no dey use eye see tiff or even stranger.
But wit di way wey highlife musician, Flavour N'abania dey follow im dogs dey play and entatain dem for dis picture wey him put for instagram,u go know say he get sense and he get plan.
Afta u give your dogs correct wakis and u kon play koret jam wit yor guitar for dem,why dem no go be yor friend for life?
U sef can make di lion your frend.( Lol)
So incase u dey fear to train Lions bicos of say u no know weda na you dem go take do breakfast, make u no fear again, shakement no dey again.Make u

READ MORE>>>>http://ogakpatakpata..com/2014/12/flavour-nabania-dey-play-guitar-for-him.html?m=1

Re: Flavour Dey Play Guitar For His Dogs(how To Make Di Lion Your Friend) by Emmyginger(m): 10:11am On Dec 17, 2014
dat must be a boring song dy are all sleeping
Re: Flavour Dey Play Guitar For His Dogs(how To Make Di Lion Your Friend) by Ezedon(m): 10:13am On Dec 17, 2014
Music had a way to smoothen the hardest mind
Re: Flavour Dey Play Guitar For His Dogs(how To Make Di Lion Your Friend) by OKorowanta: 11:31pm On Dec 17, 2014
Ezedon:
Music had a way to smoothen the hardest mind
True

(1) (Reply)

Downlaod Video: Tonto Dikeh Dancing Shoki In Her Apartment [downlaod Video] / Photo: See The Pill That Can Stop HIV, And Nobodyseems To Take It / WOW! Singer Kcee Goes Into Transport Business (SEE PHOTO)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.