Stats: 3,228,542 members, 8,078,316 topics. Date: Friday, 14 February 2025 at 01:54 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh (8055 Views)
Some Common Nigerian Pidgin Proverbs / Funny Nigerian Pidgin Proverbs And Their Loose Translations ... / Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh: Add Yours Too (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh by napoleonbaba(m): 2:59pm On Jan 19, 2015 |
Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh *Man wey Unclad no dey put hand for pocket Translation: You can’t do some things if there are no certain conditions. *Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup Translation: You Can’t Run Away From Your Destiny *Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap Translation: Keep calm! Nothing last forever *Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef Translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! *Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent Translation: How you start doesn’t matter,what matters is how you finish. *Wetin consign agbero with twitter handle,or malu/cow with face cap? Translation: Mind your business. *If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am Translation: Make something good out of a bad experience *I get am before No be property Translation: stop living in the past and start living in the present. *If person too tey for party e go follow dem wash plate Translation: Don’t outstay your welcome *Rolling stone,ofcourse na person push am now! Translation: There is always a reason for something *Craze no hard to form,na the trekking be wahala Translation: Easier said than done *No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans. Translation: Calm down,your temper won’t solve the problem *Every mallam with em own kettle,every Northerner with em own radio. Translation: Every man for himself *Opolo eye no be open eye Translation: Having Big eyes doesn’t make you civilised,lol *Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. Translation: Give everyone what they deserve. *Bring suya, bring suya,…….na cow body dey suffer am Translation: Every action has a consequence *E go better e go better,na im make ibo man still dey Kano Translation: When there is hope,there is Life. *The different between kpekere and plantain chips na packaging Translation: Don’t judge based on appearance alone *Escort me, Escort me, naim slave trade take start. Translation: Serious things sometimes start like joke *Na from play play dem dey form PLAYER Translation: Serious things sometimes start like joke *Pikin wen use agbada take stat guy go talk wetin e go wear wen e old. Translation: Slow and steady wins the race *The water wey dem use take make eba can never be recovered back. Translation: Don’t cry over spilt milk Feel Free To Add Yours. 1 Like 3 Shares |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh by asadike(f): 3:20pm On Jan 19, 2015 |
A round of applause! ![]() |
Re: Nigerian Pidgin Proverbs That Will Surely Make You Laugh by Nexxy007: 3:50pm On Jan 19, 2015 |
search well, u will this thread somewhere |
(1) (Reply)
Shocking News: Frustrated Rat Commits Suicide / Pan African / What Do You Want With My Life?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |