Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,294 members, 7,807,999 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 02:09 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3337) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (3991882 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3334) (3335) (3336) (3337) (3338) (3339) (3340) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:02pm On Nov 27, 2015
elmisti:


AH swear mehn, wnt be easy, nd na all dis kind skul wit integrity, most of d student b bookworms...I no thnk say dem go sabi gamble sef....na to dey frown enta class

#smiles#... u don enter am b dat... no turn gay oo.. nd no allow dos boys fall ur hand... **brova2brova advice**

it don tey wey I score goal for here...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 11:08pm On Nov 27, 2015
Sammie2310:


#smiles#... u don enter am b dat... no turn gay oo.. nd no allow dos boys fall ur hand... **brova2brova advice**

it don tey wey I score goal for here...

menh.... dis place is now like a dry land....
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 5:45am On Nov 28, 2015
elmisti:



Hahaha, I wish...all my padis get female skul....na only me for my crew get only boys skul....dey want to turn me gay....God no go gree for dem!
name of d sch pls?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 7:22am On Nov 28, 2015
elmisti:



Hahaha, I wish...all my padis get female skul....na only me for my crew get only boys skul....dey want to turn me gay....God no go gree for dem!


Am sure that the DG no want make your business collapse,that's why he gave you only bois skool....Kontunu with your weed and you will get the Best Corper for the state in Weed Personal CDS.
Infact,you go get Presidential award,Local govt chairman's award and state coordinator's recommendation ...




I COME IN PEACE tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 7:56am On Nov 28, 2015
Gazaliah:



Am sure that the DG no want make your business collapse,that's why he gave you only bois skool....Kontunu with your weed and you will get the Best Corper for the state in Weed Personal CDS.
Infact,you go get Presidential award,Local govt chairman's award and state coordinator's recommendation ...




I COME IN PEACE tongue

Na tru ooooo!.....make I gather goods enta.....we fit dey harvest dia sef.....#jst kidn oooo# cuz persn don. Dey sk d name of d skul now....make dem no gimme query b4 I even resume
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 8:01am On Nov 28, 2015
elmisti:


Na tru ooooo!.....make I gather goods enta.....we fit dey harvest dia sef.....#jst kidn oooo# cuz persn don. Dey sk d name of d skul now....make dem no gimme query b4 I even resume

No worry nah....Cappo no dey fear anybody
Re: NYSC 2015 Batch B House by Emlina(f): 8:25am On Nov 28, 2015
Gazaliah:



Am sure that the DG no want make your business collapse,that's why he gave you only bois skool....Kontunu with your weed and you will get the Best Corper for the state in Weed Personal CDS.
Infact,you go get Presidential award,Local govt chairman's award and state coordinator's recommendation ...




I COME IN PEACE tongue
Hehehehehehe. Funny post.
Gd mrnin my ppl. Hope camp wz funfilld
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 10:23am On Nov 28, 2015
KeriBaby:
My people!! I have missed y'all grin

How service dey go!


Special greetings to all Coal city corpers here
Na coal mine dem post u go?
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:21am On Nov 28, 2015
elmisti:



All dis gods wey I giv posting contract sef, dey did it all but left out d most important one...like dat haywire wia dem post am, na only him no get disability for d village, and donpsymon....hin own place, na sign language only......oya come nd tell me hw u end up beside airport instead of river....I av always suspected u and DG have smtn.....


Lol bruh... Federal Polytechnic Ede. Na my PPA be that.
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:25am On Nov 28, 2015
DonPsymon:


Lol bruh... Federal Polytechnic Ede. Na my PPA be that.

Nice one....u go chop fufu tyre!
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:44am On Nov 28, 2015
elmisti:


Nice one....u go chop fufu tyre!

Abi Amala and Ewedu? Gbegiri and Eba? undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:47am On Nov 28, 2015
DonPsymon:



Abi Amala and Ewedu? Gbegiri and Eba? undecided


Lukikilukiki.....broda man, atleast local pekus and semi_tush pekus dey @ ur disposal....una jst dey too lucky
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:57am On Nov 28, 2015
elmisti:



Lukikilukiki.....broda man, atleast local pekus and semi_tush pekus dey @ ur disposal....una jst dey too lucky


Mehn... I don't do locals bruh! Na the poly girls go sure pas.

I the hear say na all boys school dem throw u go? :-x
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:14pm On Nov 28, 2015
DonPsymon:



Mehn... I don't do locals bruh! Na the poly girls go sure pas.

I the hear say na all boys school dem throw u go? :-x


Guy, research suggests that locals av some hidn. Ingredients ooo, buh den I av nt confirmed.....mehn, I don resign to faith, to hit gym and wear khaki go class everyday....beat their yansh red d first month......mke dem fear fear
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:32pm On Nov 28, 2015
elmisti:



Guy, research suggests that locals av some hidn. Ingredients ooo, buh den I av nt confirmed.....mehn, I don resign to faith, to hit gym and wear khaki go class everyday....beat their yansh red d first month......mke dem fear fear


Lol bruh grin

No go do make them arrange serious mending for you after school o...
Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:55pm On Nov 28, 2015
DonPsymon:



Lol bruh grin

No go do make them arrange serious mending for you after school o...


Na tru talk ooo, I go re strategize b dat.... Cuz I no wan annoy any ndigbo cuz I no want stress wen I apply for Biafra visa nd resident permit + citizenship....
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 5:06pm On Nov 28, 2015
Ayima:
Come to Enugu state university, Ayima is there.

see u,na today i begin ask wia de post u. Since Oct , e be like u redeploy.
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 5:09pm On Nov 28, 2015
haliluck:
Hilsocial I see u ooo
My dearest, after all my plans to see u in camp failed. How is broda treating u?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ireneidiva(f): 6:03pm On Nov 28, 2015
Please how is serving in plateau state and the camp?
Re: NYSC 2015 Batch B House by hadassaheke(f): 6:36pm On Nov 28, 2015
Ayima:
Come to Enugu state university, Ayima is there.
so Ayima u been dey Awgu camp, na I'm u nur gree show diaris God o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 7:02pm On Nov 28, 2015
hadassaheke:

so Ayima u been dey Awgu camp, na I'm u nur gree show diaris God o
Naso life be sha,i see some of una.
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 9:29pm On Nov 28, 2015
itoski:
how Ogun camp??
It's super cool!!!!! I'm almost having the time of my life
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 9:31pm On Nov 28, 2015
theSpark:

It's super cool!!!!! I'm almost having the time of my life
are u in Block E
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 10:11pm On Nov 28, 2015
itoski:
are u in Block E
No boss. I dey Block C. You de our camp?
Re: NYSC 2015 Batch B House by dubylhover(m): 10:52pm On Nov 28, 2015
are you kidding me? abj corpers wud understand..
its all good sha..reppn platoon 9... #abj #stream2
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:55pm On Nov 28, 2015
hilsocial:


My dearest, after all my plans to see u in camp failed. How is broda treating u?

Itz so sad! I hope fate brings us 2geda....broda served in stream 1 ooo so I'm all alone here buh he has bin wonderful nd supportive giving me tips on hw 2 do tinz in camp.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 11:56pm On Nov 28, 2015
dubylhover:
are you kidding me? abj corpers wud understand..

its all good sha..reppn platoon 9...
#abj
#stream2

R u serious? I'm also abj stream 2 platoon 9
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 12:08am On Nov 29, 2015
so here fit be like dis? Just passing by! I greet una! ! ! Hope ppa's dtey sweet?
Re: NYSC 2015 Batch B House by dubylhover(m): 7:21am On Nov 29, 2015
haliluck:

R u serious? I'm also abj stream 2 platoon 9
really small world..I always stay at d back during parade....you nko
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:54am On Nov 29, 2015
theSpark:

No boss. I dey Block C. You de our camp?
old boys association of Batch B stream1
Re: NYSC 2015 Batch B House by haliluck(f): 9:26am On Nov 29, 2015
dubylhover:


really small world..I always stay at d back during parade....you nko

I stay at d front or middle I'm always on a white veil

(1) (2) (3) ... (3334) (3335) (3336) (3337) (3338) (3339) (3340) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.