Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,931 members, 7,806,696 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 09:05 PM

Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? (1251 Views)

Critical Reasoning!! Who Get Sense ? / Photo Of What A Lady Orderd Online And What She Got I Don Laf Tire / Abeg Why Be Say I Drop Unique Post Here But E No Make Front Page? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by killuminati(m): 9:50pm On Mar 09, 2015
.
Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by kilokeys(m): 9:52pm On Mar 09, 2015
no b only u o

i am treating for typhoid.. dunno if its d drugs.. but chai.. my guitar skills don improve..
NL likes is almost at 10, 000. eyes dey sharp, brain dey function wella
Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by simplemach(m): 9:52pm On Mar 09, 2015
Op... i understand what mean, like the kind of better reasoning when you come accros a gutter on the road and you dress back to come and jump it with run because you now see it as a river. Or the kind of 'better' calculations that makes you lie on the road and you feel thats the most comfortable bed you've ever used.

3 Likes

Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by killuminati(m): 9:56pm On Mar 09, 2015
kilokeys:
no b only u o

i am treating for typhoid.. dunno if its d drugs.. but chai.. my guitar skills don improve..
NL likes is almost at 10, 000. eyes dey sharp, brain dey function wella
O bwoy na to dey high dey go be that o.. But my Imam say na Haram..
Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by Enegod(m): 10:00pm On Mar 09, 2015
killuminati:
O boy I'm just wondering, anytime I got high on some stuffs especially alcoholic stout my brain triples.... My reasonings fast forward.. Na that time my number 6 dey function wela.. Not that I don't reason well while sober but I get more confident, more calculating and organize... Why's that so?





NB: I blaze too
abeg..what's the name of that shiit that triples your reasoning?
It seems raw!
Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by killuminati(m): 10:02pm On Mar 09, 2015
Enegod:
abeg..what's the name of that shiit that triples your reasoning?
It seems raw!
Na normal highness na. No go take cocaine oh, my hand no dey! undecided
Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by killuminati(m): 10:04pm On Mar 09, 2015
simplemach:
Op... i understand what mean, like the kind of better reasoning when you come accros a gutter on the road and you dress back to come and jump it with run because you now see it as a river. Or the kind of 'better' calculations that makes you lie on the road and you feel thats the most comfortable bed you've ever used.
No man, that one na miscalculation.. I stay focus.
Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by Nobody: 10:22pm On Mar 09, 2015
Enegod:
abeg..what's the name of that shiit that triples your reasoning?
It seems raw!

[size=20pt]+[/size]


Try combination of the both grin... Happy highing wink

1 Like

Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by killuminati(m): 10:31pm On Mar 09, 2015
Orijin101:


[size=20pt]+[/size]


Try combination of the both grin... Happy highing wink
grin O boy dat jumbo no be here o.. I like it tiny but as many as possible..
Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by Enegod(m): 10:37pm On Mar 09, 2015
Orijin101:


[size=20pt]+[/size]


Try combination of the both grin... Happy highing wink
You na correct man!
Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by Nobody: 10:43pm On Mar 09, 2015
Enegod:
You na correct man!
grin
Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by osamaBUSH(m): 11:29pm On Mar 09, 2015
killuminati:
O boy I'm just wondering, anytime I got high on some stuffs especially alcoholic stout my brain triples.... My reasonings fast forward.. Na that time my number 6 dey function wela.. Not that I don't reason well while sober but I get more confident, more calculating and organize... Why's that so?





NB: I blaze too
You never see where mad man dey claim say na him get sense pass
Re: Whe E Be Say Na Every Time Wey I Don High I Dey Get Sense Pass? by Mosjentle(m): 7:40am On Mar 10, 2015
Relativity..

i can solve walace quantum theory in 10mins when im high..when im not..i'l kip staring at d question for more than 5hours without any ideaa. grin

(1) (Reply)

ISIS Honey ? Is This Where ISIS Gets Their Funds From ? (Pics) / The Disable With No Hands,who Sweep Pedestrian Bridge / What Do You Do When Your Boss Wants You To Snitch On Your Colleagues?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.