Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,148,895 members, 7,802,878 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 01:05 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / My Favorite Urhobo Proverbs! (46624 Views)
Gorgeous Urhobo Bride From Niger Delta / Some Igbo/yoruba Word Used In Urhobo/Isoko Language / Interesting Facts About The Urhobo People Of Delta State (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nobody: 1:58pm On May 04, 2015 |
I thought they'd be written in urhobo and translated. Anyway Urhobo Wadooooooo The Urhobos are the masters of pidgin idioms in the whole country. By the way, Op, these are not proverbs. They are idioms. 1 Like |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by wummyanthoy: 2:00pm On May 04, 2015 |
Fowl wey shit wey no clean yansh na e body e dey ! 1 Like |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Ladybluecash(f): 2:01pm On May 04, 2015 |
This one na ibo proverbs......... Person no go dey insyd water mak soap enter him eyes....... Person no go get bweast dey suck kontooo............................................... When dem begin warn ear nd e no hear wen dem go cut head ear go follow join......................................... Na d smell of mess we go tak knw d taste of shiit |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by detiosa(m): 2:02pm On May 04, 2015 |
pikin wey go lyk woman na d period wey hin spend dey suck hin mama boobs dem take dey knw 1 Like |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Aybee92(m): 2:02pm On May 04, 2015 |
I no gree naim dey tear shirt hmmm true sha 5 Likes |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by slenderdude: 2:02pm On May 04, 2015 |
About 65% of the proverbs on this list are YORUBA proverbs transliterated to pidgin. i beg to be corrected. Only a true Yoruba (omo odo agba) will understand Not all these yorubas they speak in the city 1 Like |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Osirimononaye(m): 2:03pm On May 04, 2015 |
Aitee1:meaning And are u still an urhobo |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by drnairalov: 2:03pm On May 04, 2015 |
bigfrancis21: am urhobo too, but that language is hard to speak expecially if u grew outside Delta!! plus pidgin is the norm now infact na only miguor, mavo, doh, omagare I sabi oghenetega100 ===> God is my strength 2 Likes |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by spicykev(f): 2:04pm On May 04, 2015 |
Yea, urhobo wa doh....... favorite is "person no dey drink ogogoro dey smile" and "Pikin and papa nor dey measure size of joystick".....true in deed this piece really reminds me of my root....repin my tribe.....wish i could interprete in urhobo. |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Osirimononaye(m): 2:05pm On May 04, 2015 |
literarymathy:ma yorin ooo, oniovo me..lolzz.. 2 Likes |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nobody: 2:07pm On May 04, 2015 |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nobody: 2:08pm On May 04, 2015 |
MizTyna: okpe all day. 2 Likes |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by madgoat(m): 2:12pm On May 04, 2015 |
Whats up wt all d 'joystick' in d proverbs 1 Like |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Gboliwe: 2:14pm On May 04, 2015 |
E never better for people wey dem pray for finish,na come be the ones wey dem swear for? I like that one wella 1 Like |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Omen100(m): 2:14pm On May 04, 2015 |
Dem nor dey test cutlass medicine 4 blokus 8 Likes |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by donsteady(m): 2:16pm On May 04, 2015 |
donnypool:I'm Okpe too 1 Like |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nobody: 2:17pm On May 04, 2015 |
Urhobo wadooooo 1 Like |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by UncleJudax(m): 2:17pm On May 04, 2015 |
Ishilove:Later you de form anti-dick cruisader. |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nobody: 2:19pm On May 04, 2015 |
donsteady: from where? |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by kuuljay(m): 2:22pm On May 04, 2015 |
one old man actually dropped this in benin na serious kolobi them dey take kill mosquito wey kack for blokos or else your generation go perish...I almost ran mad of laffter 4 Likes |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by MizTyna(f): 2:23pm On May 04, 2015 |
Ishilove: Lol! Yea! |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nobody: 2:25pm On May 04, 2015 |
bigfrancis21: u reach these side ?.. Mavor ? I know say u nor b Urhobo, make I greet u locally First, even if I translate am for Urhobo u go still laugh even if u re nt Urhobo Urhobo wadoo!!!!!!!!!!!!! proudly Urhobo #warri.... Urhobo wadoooooooo!! all dem Ali baba, Bovi, I go die. Gordons many more re from Urhobo, Urhobo wadooo love my people. , if I die my next life urhobo 1 Like |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by staymore: 2:27pm On May 04, 2015 |
spicykev: Why dem go measure joystick? Mama we no get backside her pikin dey getam. |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nobody: 2:29pm On May 04, 2015 |
literarymathy: oniovo mavor ?.. if dem translate am 4 Urhobo dey won't understand unless we urhobos's ,, its a well know fact tat 60% of pidgin slangs re from Urhobo, Urhobo wadoooooooo proudly Urhobo, #don't Bleep with us. cous u gonna. b pregnant with trouble.. Lol Area ,, A. ... wadoooo 2 Likes 1 Share |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by jrerico1(m): 2:31pm On May 04, 2015 |
Woman were dey find pikin nor dey wear pant sleep 5 Likes |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by spicykev(f): 2:32pm On May 04, 2015 |
yea, abi ooo staymore: |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by carik(m): 2:32pm On May 04, 2015 |
The hissing part tho |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nobody: 2:33pm On May 04, 2015 |
spicykev: Come to room let me teach u Urhobo, wear short skirt ... #kidding I guess u live in lagos, Yoruba na go full ur tongue, lolz. proudly urhobo |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by illiad: 2:33pm On May 04, 2015 |
These una proverbs no tap. Its just sayings not proverbs. Because my people say "proverbs are the oil with which words are eaten." |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Mergic(m): 2:36pm On May 04, 2015 |
Sun too hot no mean say Fowl go lay boiled eggs..! 4 Likes |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by missionmex(m): 2:39pm On May 04, 2015 |
Funny but true. I love it. |
Re: My Favorite Urhobo Proverbs! by Nobody: 2:40pm On May 04, 2015 |
Them no dey use power stand pr1ck 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)
Emir Aminu Bayero's Daughter, Rukayyah Weds Emir Umar Usman's Son (Picture) / Meet The Anibeze People Of Bayelsa State, The Isoko Tribe Found In Bayelsa / 13 Trending Nigerian Slangs And Their Meanings
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |