Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,215,472 members, 8,025,938 topics. Date: Wednesday, 11 December 2024 at 05:16 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Stupid Questions Nigerians Ask# (1016 Views)
Ten Funny Questions Nigerians Ask And Some Equally Stupid Answers To Them / Ten Funny Questions Nigerians Ask And Some Equally Stupid Answers To Them / Top Funny Questions Nigerians Will Never Answer (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Stupid Questions Nigerians Ask# by mikewonder(m): 10:52am On Jun 04, 2015 |
1. You see identical twins, you still dey ask 'na twins be dis'? No bros, na picmix...lol 2. Nepa brings light and everyone in the neighborhood shouts'up Nepaaa'! My guy ask me, O boy na light be that? No oh, Na Holy Ghost fire! Lol! 3. You see person dey vomit, you still dey ask am 'you no well'? Em well, e juz dey practice how to vomit... 4.You just wake up from sleep person come ask you "you don wake?" No oh, I come buy bread wey I chop for dream.. 5. You see woman wey born new pikin u ask her "madam u don born? " No ohhhh, she buy am from[email][/email] Olx... 6.You greet person "good morning ma" ! She ask, my pickin you don wake? no ohhhh, I dey sleep walk... 7.My guy ask me "O boy where u dey?" I tell am say i dey bank, nd him ask me "Wat is happening there?" I go uproot cassava... *Lmfao* 8.My neighbour sees me opening the gates to drive out and asks me, U dey comot? Not at all... I be the new gateman... 9. I dey watch film… my guy enta come ask me "Guy na film u dey watch? No naa... I dey look mirror dey bus pimple .. 10.U see me dey chop indomie come dey ask me, O boy, na indomie u dey chop so? No ohhhh... Na fried rubber band mixed with thread.. 11.u see me dress fine carry bible on a sunday morning come dey ask, O boy na church u dey go? no ohhh na museum i dey go 12.u see me carrying sponge and soap 2the bathroom come dey ask U 1go baff? no na swimmingpool i dey go As it stands now, abeg i need to ask u one question? No vex abeg Na nairaland be dis? 1 Like |
Re: Stupid Questions Nigerians Ask# by Nobody: 4:18am On Jun 05, 2015 |
No o.....na 2go |
(1) (Reply)
Whatsapp Status And Greetings / You Know Your Mum Is Nigerian When.... / Imagine What Asset Declaration Is Causing
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |