Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,589 members, 7,809,131 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 12:35 AM

Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! - Romance (17) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (70088 Views)

Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (39) (Reply) (Go Down)

Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Phikom(m): 2:18pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
Jack no dey around,he wont seee it cheesy
He has been incarcerated...
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 2:19pm On Jun 20, 2015
komzyb:
Who will be my bread now,i wanna toast??
i don land. . .abeg toast me well ooh. .add egg,tomatoes,onions and. . . .tongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:19pm On Jun 20, 2015
Cutehector:
Whch kyn soup ggrin e cook o
Na ogbolo soup o



Whch kyn soup ggrin e cook o
Na ogbolo soup o

Soup e sweet o
Soup e nice o

Soup e helenle o

Soup e taste like sugar

Sugar na her last name


Her name dey sweet for mouth e o


Na why I like am

She sabi denge denge


She too fyn, like yellow sisi
kiss

kiss



Loooooooool grin
This one na song naa cheesy woo not sing!!
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:19pm On Jun 20, 2015
KingTom:


I belong to everybody and I belong to nobody grin grin grin I just drop am, anyone wey like fit fill in her name grin
Ishi name for fit am o cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:20pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
u do ladies?shocked
yes cheesy btw have u woo?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:21pm On Jun 20, 2015
Idowuogbo:


WTF? LWKMMMMMMD!!!

Mad people everywhere
Mama how far?? grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:21pm On Jun 20, 2015
Phikom:

He has been incarcerated...
cheesy jack will soon b back btw who have u woo?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:21pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
jez saw ur recent pix on ur dpcheesy Cute tho. . . Is dah ur. . . . . . . . .lipsrsealed
amebo...wetin your eye go chuk for there.
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:21pm On Jun 20, 2015
Deejavuu:


All of you are cray cray

cheesy grin grin
grin grin grin

Shiit kwa grin cheesy



Na ijaboiy shocked

So you can write pidgin like this...

Hehehe see lines. I love this thread grin
grin cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Cutehector(m): 2:21pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
This one na song naa cheesy woo not sing!!
I dey woo am na.. Girls fall easily for songs rather dan poem
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:22pm On Jun 20, 2015
Cutehector:
I dey woo am na..
i resemble mumu for ya eyes cheesy cheesy woo properly jorr
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:22pm On Jun 20, 2015
LadyBoss1:

Lol mrcork no like me nau
Agape what!!! Pls dat guy has extreme case of womanising tongue
Kinglekan ... His a married man shocked

Shamstiel tryna figure out who he is embarassed
Werrin dey worry this one??
undecided
Abeg Park well make you no pour sand for my garri. undecided
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 2:23pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
yes cheesy btw have u woo?
b4 nko?tongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by tosyne2much(m): 2:23pm On Jun 20, 2015
Chaiiiii !!!!


Why am I just getting to see this



I wish I could woo any lady in pidgin, unfortunately for me, I don even know which moniker to tag
cool
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 2:23pm On Jun 20, 2015
ronald4lif:
Kinglekan how far nau?. Na your lines I dey wait oo. Who you go run paroles with? wink


cheesy cheesy

Boss u knw say na wetin Kings dey do everyday nah. I neva get new catch yet. I for don drop some _baddass warri lines for here.

But for now make I just dey low key. grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Cutehector(m): 2:23pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
i resemble mumu for ya eyes cheesy cheesy woo properly jorr
lol e don tey wey I chyke girl...
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:23pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
b4 nko?tongue
who u wooo cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 2:24pm On Jun 20, 2015
Midehi:
amebo...wetin your eye go chuk for there.
hahahatongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 2:24pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
who u wooo cheesy
wont telltongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:25pm On Jun 20, 2015
pbs4real:
wont telltongue
Good for u den cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:25pm On Jun 20, 2015
Tbillz &sinnzu come woo una babe cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by yorubaboiy: 2:26pm On Jun 20, 2015
vheMa:
naijaboiy in disguiseundecided
i yaff laff taya......i only borrowed his font and colour
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 2:26pm On Jun 20, 2015
Hahaha. . . . .marieolae cum latetongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:26pm On Jun 20, 2015
kinglekan:





cheesy cheesy

This is serious. Agape is gradually becoming a legend in womanising.

Cc: KingTom, Ronald4lif

Oga Titus shift abeg. Why you dey spoil my name na? You know say I no go fit ever reach your level for womanising. grin
Please I no dey womanize. Stop this before my babe wey I dey toast see am. grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by STARSHYNE(f): 2:26pm On Jun 20, 2015
JoeCutie:
No be my mind, na your own. Easy shaa grin
If I hear undecided I don hear grin



Your signature though cry
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Phikom(m): 2:27pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
cheesy jack will soon b back btw who have u woo?
Lol...I knew he is heading for gaol dat nite he traded tantrums wit that dunderhead...I never woo anybody o...
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 2:27pm On Jun 20, 2015
prettythicksme:
Good for u den cheesy
nah u natongue
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:29pm On Jun 20, 2015
AgapeCharis:
Oga Titus shift abeg. Why you dey spoil my name na? You know say I no go fit ever reach your level for womanising. grin
Please I no dey womanize. Stop this before my babe wey I dey toast see am. grin
go on, just dey woo all the wooables, i dey your back,if you give anyone belle,call me for omugwo..egbefuere!
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ronald4lif(m): 2:31pm On Jun 20, 2015
kinglekan:





cheesy cheesy

This is serious. Agape is gradually becoming a legend in womanising.

Cc: King Tom, Ronald 4lif

grin grin grin

AgapeCharis don suffer oo. You know, before the recent 'invasion' of derailers paradise we both knew his of philandering lifestyle and his mode of 'operation' on NL, which he revelled in discreetly. But since the incursion of derailers thread he's been copious and indulges unfettered in his specialist 'business'. Everyone is now cognizable of his modus operandi as it's in the bear. What a pity.

A minute of silence for the brother.
grin
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by MzzTega(f): 2:33pm On Jun 20, 2015
peeparty:
cool




cc honeygirl17 mzztega adeh39 midehi gifttracy Aminat508 ginawest mzlaurel jollyjoy

You wanna woo all of us?
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 2:33pm On Jun 20, 2015
Phikom:

Lol...I knew he is heading for gaol dat nite he traded tantrums wit that dunderhead...I never woo anybody o...
hehehehehehehe@dunderhead,u dont feel like wooin anybody? cheesy
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Cutehector(m): 2:34pm On Jun 20, 2015
ronald4lif:

grin grin grin

AgapeCharis don suffer oo. You know, before the recent 'invasion' of derailers paradise we both knew his philandering lifestyle and his mode of 'operation' on NL, which he revelled in discreetly. But since the incursion of derailers thread he's been copious and indulges unfettered in his specialist 'business'. Everyone is now cognizable of his modus operandi as it's in the bear. What a pity.

A minute of silence for the brother.
grin
I thank God charis learnt well from his master

(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (39) (Reply)

Lady Throws Out Her Cheating Nude Boyfriend Through The Window & This Happened / The Pre Wedding Picture That Got Everyone Talking / When Couples Start To Resemble Each Other (Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.