Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,147,949 members, 7,799,218 topics. Date: Tuesday, 16 April 2024 at 05:06 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (978) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3364845 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (975) (976) (977) (978) (979) (980) (981) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 4:58pm On Feb 08, 2016
Shammak:
#975# Dedicated to my loving wife, Fraih, I cherish you more than anything kiss kiss


Wow! A hundred and seven pages missed! I miss all of Una... I miss Fraih more sha.


***
It feels good to be back... LogoDWhiz,amodu,kbs468, crobboy, boblil, dtobs, fraiser, igravweIG (Graham Bell), justified10, spixytimxy, eaglevision et al., 2016.. How Una dey?
Na mountain I dey jare, na bad server wey fit disturb Una during registration I go follow fight, e remain small make that idiot finish me, na hn I remember how John Cena take finish Undertaker for the heavyweight championship wey den fight for 1920... To Be Continued

How far registration...
Crobboy, u registered already?


Welcome back!

I dey o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 4:58pm On Feb 08, 2016
Shammak:

Lol... I see you leading platoon 4 in a northern state... The state is blur tho
Chill, lemme change my spectacles
U Berra reajust that ur spectacles wella.
Becos nor b me u see. grin
Na Enugu I go dey.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by moh85: 4:58pm On Feb 08, 2016
AMINDA:

I am having the same situation. Is this an issue? Should we be bothered?
Cc: logodwhiz
But mine has the call up number
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 4:58pm On Feb 08, 2016
Fraih:

smiley
Regarding registration, I will make my move tomorrow. I've just been occupied with a couple of things here.

***
Prindu, same here, taking my time. I will tmrw.
Spixytinxy, not yet o
Rukkyola undecided you no fit even greet him welcome ni, which one be OYO for everyone case ke tongue
Shammak darl, so good to have you back kiss kiss
Sweetheart kiss cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 4:59pm On Feb 08, 2016
I see bae around, beckytee how far, are u done with registration
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 4:59pm On Feb 08, 2016
Rukkyola:

FEMI go stil buy anoda 1 for me wen im finsh
no problem, continue, wen femi call u for tibi mk u answer oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 4:59pm On Feb 08, 2016
hallo citizens....how una dey?


hope registration dey go fine...i hear say d registration na NORTHERN AGENDA, nysc don knw say una dey run from north..

spixytinxy, if u no c osun beta click yobe or Kaduna.


Fraih, I b wan ask since Dia days...wetin b d meaning of fraih? ow dem take dey pronounce am? is it fraih as in fry or as in fray?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by moh85: 5:00pm On Feb 08, 2016
swagifted:
anyone having problem of not receiving the link after registering?
Which like again,cos I av done the registration and there was no any link sent to me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 5:00pm On Feb 08, 2016
Fraih:

nicey! cheesy cool

***
Justified10, I'm good jere smiley I remain loyal
JaneJoanJohn, you registered already?
Spinxytinxy, you sure say you no go register if Osun no show? cool
Prindu, smiley I'm great, I see you, are you done registering?
Eaglevision, my J.PL, how're you? Sure you taking things easy there o.
Fraiser dear, bawo ni? saw your question, dint read the answer, are we to use the white background passport in camp?
Kbs468, DTOBS, LogoDWhiz, I greet you. See you guys are doing a good job here! Keep on!


I see u too dear!


Stressed out!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 5:00pm On Feb 08, 2016
spixytinxy:
IghravweIG how far, u don register?
For where.
I just dey observe first o.
This wan when people just dey see only north.
Make nysc give me my Enugu o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:01pm On Feb 08, 2016
justified10:
fine o....I dey manage.


shammak, welcome back..
Thanks man... How u dey?
I miss u like kilode
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:02pm On Feb 08, 2016
Rukkyola:

u & hu? Am on my own wit FEMI
Yeah... That's my 9th name
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 5:02pm On Feb 08, 2016
AMINDA:
I am having the same situation. Is this an issue? Should we be bothered? Cc: logodwhiz

It's general so I don't think you should be bothered
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 5:03pm On Feb 08, 2016
Shammak:
Thanks man... How u dey? I miss u like kilode
I dey lyk Dele o..

wetin u bring com?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by moh85: 5:03pm On Feb 08, 2016
swagifted:
anyone having problem of not receiving the link after registering?
wich link cos I av don d reg n dere was no any link sent to me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 5:03pm On Feb 08, 2016
uniquechukwuma:

Thanks so if i keep trying it will go right?
yes....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:04pm On Feb 08, 2016
spixytinxy:
good, u don register
At all... I should do that tomorrow
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:05pm On Feb 08, 2016
LogoDWhiz:



Welcome back!

I dey o
Thanks man
How office? U registered already?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 5:06pm On Feb 08, 2016
justified10:
hallo citizens....how una dey?


hope registration dey go fine...i hear say d registration na NORTHERN AGENDA, nysc don knw say una dey run from north..

spixytinxy, if u no c osun beta click yobe or Kaduna.


Fraih, I b wan ask since Dia days...wetin b d meaning of fraih? ow dem take dey pronounce am? is it fraih as in fry or as in fray?
abi moti pick Kaduna ni, Olorun CAC no go gree for dem
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by uniquechukwuma: 5:06pm On Feb 08, 2016
PLEASE MY FINGER PRINT AFTER CAPTURING REFUSE TO PROCEED ANY HELP?

please
see the error message

1 Share

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:09pm On Feb 08, 2016
IghravweIG:

U Berra reajust that ur spectacles wella.
Becos nor b me u see. grin
Na Enugu I go dey.
No be u dey bear Isaac Graham? Na wetin I see be that... U fit come Enugu con check me sha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 5:09pm On Feb 08, 2016
spixytinxy:
no problem nigbayen, as my people don dey shout for my head, I go register tomorrow too
Oya na, dem go don comot the North by tmrw.
#teamOgun! smiley


LogoDWhiz:



I see u too dear!


Stressed out!
sad My pressy, well done ehn!

justified10:


Fraih, I b wan ask since Dia days...wetin b d meaning of fraih? ow dem take dey pronounce am? is it fraih as in fry or as in fray?
Loll cheesy Na Fry cheesy
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Alhassanu(m): 5:09pm On Feb 08, 2016
With the kind of frustration Rukkyola is going through, I've decided not to start mine today..
Chillaxing and watching.
I pray the server will be good for a hitch-free registration for all.

Kbs468 yah ne? You don reg?
Justified10, Fraih and Fraiser, LogoDWhiz, how far with yours?
Dtobs, I dae envy your registration status sha. Congrats
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 5:09pm On Feb 08, 2016
IghravweIG:

For where.
I just dey observe first o.
This wan when people just dey see only north.
Make nysc give me my Enugu o.
dose of us wey dey observe don dey too plenty ooo, abeg mk una go register ooo, so dat northern state go don finish bf I reg
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 5:10pm On Feb 08, 2016
justified10:
hallo citizens....how una dey?


hope registration dey go fine...i hear say d registration na NORTHERN AGENDA, nysc don knw say una dey run from north..

spixytinxy, if u no c osun beta click yobe or Kaduna.


Fraih, I b wan ask since Dia days...wetin b d meaning of fraih? ow dem take dey pronounce am? is it fraih as in fry or as in fray?
Zamfara sef dey grin grin
Borno na northern state too
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sbrainy(m): 5:10pm On Feb 08, 2016
How can someone rectify dis.... Graduated with 2-1 but dem put 3rd class??
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 5:11pm On Feb 08, 2016
spixytinxy:
dose of us wey dey observe don dey too plenty ooo, abeg mk una go register ooo, so dat northern state go don finish bf I reg
Lol. Like Rukkyola will say..
OYO IS ur case. grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 5:12pm On Feb 08, 2016
These NYSC people will never cease to amaze me. Imagine they decided to deliberately remove some of these states. I believe it is because of findings they have made from spying on SOCIAL MEDIA CONVERSATIONS.

Good Day Everyone and how is your Registration status?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 5:12pm On Feb 08, 2016
Shammak:

Zamfara sef dey grin grin
Borno na northern state too
I no wan make she go borno..bokoharam dey Dia...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 5:13pm On Feb 08, 2016
Samunosuke:
I keep getting "Records Not Saved. Severe Problem has occured While Registering you..." when I try to submit.
Dafuq is this? Just jumping from one issue to the next. Tomorrow the media will say it was a hitch-free process.

got same error too
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sammie2310(m): 5:13pm On Feb 08, 2016
AMINDA:

Please I have printed out my green card and interswitch receipt but there's no callup number on my green card. Is this an issue?

It will come latter... And you will have to re-print
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by AMINDA: 5:13pm On Feb 08, 2016
LogoDWhiz:



It's general so I don't think you should be bothered
Okay. Thanks.

(1) (2) (3) ... (975) (976) (977) (978) (979) (980) (981) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.