Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,590 members, 7,809,134 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 12:44 AM

Me No Happy At All - Pets - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Pets / Me No Happy At All (894 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Me No Happy At All by Richybang: 2:59pm On Aug 09, 2015
Una no dea try at all every thing don change even my language don change i wan talk my mind weytin una dea do no good person go create topic say him need help instead of help wey him find na insult una go give am the tin wey dea pain me pass be say the so called pros wey go help join for the insult una no fit give person hope at all e get some posts wey i see wey no give me joy e get one guy wey post say him one start to dea breed dogs with two gsd wey him buy una just dea tell am make him no try am say no be pure breed pros follow yan for the post but na rubbish comments dem just dea talk there only one beta pikin Say sometin wey me like him talk say if u wan breed ur dogs breed anoder if u get female dog wey be 1yr or more tell me say u never breed am if u lie God go punish u one na one guy wey ask say he fit buy pup of 5k or 20k for there self una no still try na ekuke una just dea tell the guy one come talk say the money na for leash not to talk of to maintain the dog one comment wey vex me na one rubbish talk person comment make him dea save to import dog the person wey talk dat tin abeg u don import hen no to yan of dog every time na import dis import dat pure dis pure dat una suppose know say every body pocket no be the same tin weytin i expect say i go see no be weytin i see na why the person wey create topic and people wey comment they fight and some other topics wey i no go talk my old man dea always talk say no be every body wey get brain sabi talk better abeg change una no know weytin dea vex the person wey create some tin use ur brain not ur empty head
Re: Me No Happy At All by coolsegun2002: 3:56pm On Aug 09, 2015
I feel ur pain bro...but that is life..pple will always see things differently...nd last time I checked..this is the Internet where every tom dicck nd Harry is just a click away...some pple just like being jerks nd say negative comments on other pples thread cos to dem,it's fun..really I laff anytime they call some else's pet ekuke,404, aja ode nd the likes...i don't like it either...but I feel it's just for fun.. very few pple know each other one on one on this site...but nairaland make us one e-family.yeah!! some comments get really nasty..but I feel we r just one big nairaland family catching fun...it's a free world u know..just like u complaining now, someone else complained on anoder thread we should stop killing snakes..can u fukking beat that..like I said...that's life,we can't all have the same views

1 Like

(1) (Reply)

Adult Male Rottweiler At A Cheap Price / Mating / Very Affordable 7 Months Female Gsd For Sale.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.