Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,066 members, 7,807,203 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 11:00 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Baked Beans (1923 Views)
Man Who Loved Baked Beans / Baked Beans / Baked Beans (2) (3) (4)
Re: Baked Beans by Ben13: 10:10am On Mar 31, 2009 |
you again? |
Re: Baked Beans by sholabanke(m): 10:12am On Mar 31, 2009 |
abeg call passanger make we kno wey u dey go |
Re: Baked Beans by Ben13: 10:13am On Mar 31, 2009 |
who you dey talk to? |
Re: Baked Beans by sholabanke(m): 10:14am On Mar 31, 2009 |
the conductor and the driver now |
Re: Baked Beans by benedictac(f): 10:14am On Mar 31, 2009 |
Na u now. Oshodi, Oshodi, Oshodi oh |
Re: Baked Beans by sholabanke(m): 10:22am On Mar 31, 2009 |
okay give my change ooo i want drop for CHARITY please |
Re: Baked Beans by benedictac(f): 10:25am On Mar 31, 2009 |
Ben2 were is the change now? abi u wan corner am |
Re: Baked Beans by sholabanke(m): 10:26am On Mar 31, 2009 |
Re: Baked Beans by romsky: 10:29am On Mar 31, 2009 |
bene no even sabi call passengers |
Re: Baked Beans by sholabanke(m): 10:30am On Mar 31, 2009 |
mayb we go change am |
Re: Baked Beans by blissieng(f): 10:31am On Mar 31, 2009 |
becos he aint in da conducting biz. Since u gbono for the thing, teach am now, Oya. |
Re: Baked Beans by Ben13: 10:32am On Mar 31, 2009 |
Lagosians on board. |
Re: Baked Beans by sholabanke(m): 10:33am On Mar 31, 2009 |
hhmmm e be like say i don carry u before? okay na u i carry wey no dey pay money and still want collect change hope u no dey perform the trick again |
Re: Baked Beans by Lolabbey: 10:35am On Mar 31, 2009 |
as usual nah |
Re: Baked Beans by benedictac(f): 10:40am On Mar 31, 2009 |
see u guyz later, got some work to do afterall i am not lazy |
Re: Baked Beans by blissieng(f): 11:19am On Mar 31, 2009 |
u r not lazy? Matter of opinion my friend, that's a matter of opinion! |
Re: Baked Beans by clemcykul(f): 11:23am On Mar 31, 2009 |
make una take style fight abeg |
Re: Baked Beans by romsky: 11:27am On Mar 31, 2009 |
na only mouth dem dey use lyk yoruba |
Re: Baked Beans by sholabanke(m): 11:29am On Mar 31, 2009 |
hhmmm yoruba get mouth like kettle |
Re: Baked Beans by Ben13: 11:30am On Mar 31, 2009 |
I think say na like pot. |
Re: Baked Beans by sholabanke(m): 11:31am On Mar 31, 2009 |
which pot u see wey get mouth well mayb for ur side |
Re: Baked Beans by benedictac(f): 12:00pm On Mar 31, 2009 |
pot like pressure pot get small mouth |
Re: Baked Beans by sholabanke(m): 12:01pm On Mar 31, 2009 |
ok mr sabi sabi |
Re: Baked Beans by Lolabbey: 12:04pm On Mar 31, 2009 |
sabi saka |
Re: Baked Beans by clemcykul(f): 12:24pm On Mar 31, 2009 |
i sure say na your recent toaster name be that |
Re: Baked Beans by sholabanke(m): 12:25pm On Mar 31, 2009 |
it s good |
Re: Baked Beans by clemcykul(f): 12:36pm On Mar 31, 2009 |
*dials lola's number* |
Wedding Night Experiences / What Would You Do In Such Situation? / Meditation or Juju? Monk Meditates In Pot Of Boiling Oil
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |