Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,866 members, 7,802,789 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 09:37 PM

But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) (13337 Views)

Omg Would You Allow You Girl To Do This Kind Of Thing In You Presence / Nigerians Don't Be Over-smart! Do The Right Thing (photos) / When Will Men/ladies Learn To Control This Thing (photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by HitlerGaddafi: 9:25pm On Aug 23, 2015
They go dey make noise sey their taste na
1: Tall guys - Na dis one dey vex me pass

2: Black guys - this one dey vex me even more

3: He must be rich- this one dey vex me pass the two mentioned above

Even if una no meet these criterias, so far you get moto, na girls go dey toast you no be you go dey toast them. They go dey perch on you like fly dey perch ontop shít.
But aside all these, I been dey always wonder why they like the kind thing wey dey the picture below. I been dey read another forum when person post the picture and see as all these yeye girls dey admire am. Them go dey sey the guy wey wan toast them must get am. Someone please tell me the reason.

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by Nobody: 9:29pm On Aug 23, 2015
hian!

1 Like 2 Shares

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by HitlerGaddafi: 9:30pm On Aug 23, 2015
Midehi:
hian!
﷼Shebi na that kind thing dey make you and your kind hòrny?
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by Nobody: 9:32pm On Aug 23, 2015
Lol @ "PG".

1 Like

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by emitheo(m): 9:37pm On Aug 23, 2015
wait oh...the person bleach im lips?
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by Sylvarresta(m): 9:50pm On Aug 23, 2015
Op which kind lips be dis, u don make me go vomit d little food wey I just eat now.....

1 Like

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by Nobody: 9:51pm On Aug 23, 2015
This hitlergaddafi ehn...na so the other day you dey complain about babe wey you toast wey nor gree.

1 Like

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by Ginaz(f): 9:56pm On Aug 23, 2015
somebody should summarize this for me, I'm off to bed.

1 Like

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by ivyT(f): 10:57pm On Aug 23, 2015
Disgusting..,yuckkkk

1 Like 1 Share

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by olafum1(m): 11:26pm On Aug 23, 2015
Ginaz:
somebody should summarize this for me, I'm off to bed.

OK.. Wait for me
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by alexis007(m): 12:21am On Aug 24, 2015
Bros, your complaints no be here.......na International court of Justice at Hague go settle your matter.

in other words, the thread should have been titled "the grievances of a stup!d boy."

6 Likes

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by Xmen149(m): 4:41am On Aug 24, 2015
Op..dnt finish that thing alone,.learn to share ur weeed..and i wana be ur frnd

3 Likes

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by SPG4U(m): 6:01am On Aug 24, 2015
Is dat a pink lips? No...d guy drink petrol come smoke cigarette


See my signature And get a free keyfinder as bonus

2 Likes

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by Nobody: 7:16am On Aug 24, 2015
what's this?
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by Psalm351(m): 8:18am On Aug 24, 2015
k
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by dangerous01(m): 8:19am On Aug 24, 2015
Chisos warrisdis na
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by nawtiemiss(f): 9:28am On Aug 24, 2015
[color=#990000][/color] lipsrsealed. . .naija guys sabi think rubbish laah. .
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by SexyStrawberry(f): 10:22am On Aug 24, 2015
I am not saying find the likes of OBJ o! but dating or marrying a handsome guy is like a death sentence! in short u go turn to living dead, fine guys no dey reign again naaw, we fit have flings with fine guys, but when it comes to marriage, joor go find normal guy, with time him go fine for ur eyes.....

1 Like

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by olamigbemi(f): 10:46am On Aug 24, 2015
Z dat supposed to be called pink lips? Or boiled pork? I dunno!
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by heayey(m): 11:01am On Aug 24, 2015
grin ...
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by vinceman212: 11:27am On Aug 24, 2015
Naija wahala
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by Acebar(m): 12:21pm On Aug 24, 2015
HitlerGaddafi:
They go dey make noise sey their taste na
1: Tall guys - Na dis one dey vex me pass

2: Black guys - this one dey vex me even more

3: He must be rich- this one dey vex me pass the two mentioned above

Even if una no meet these criterias, so far you get moto, na girls go dey toast you no be you go dey toast them. They go dey perch on you like fly dey perch ontop shít.
But aside all these, I been dey always wonder why they like the kind thing wey dey the picture below. I been dey read another forum when person post the picture and see as all these yeye girls dey admire am. Them go dey sey the guy wey wan toast them must get am. Someone please tell me the reason.

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by nonyx1(m): 12:58pm On Aug 24, 2015
angry
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by nochildsplay(m): 2:48pm On Aug 24, 2015
Bleached lips with JIK/HYPO mixed
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by czarr(m): 2:56pm On Aug 24, 2015
SexyStrawberry:
I am not saying find the likes of OBJ o! but dating or marrying a handsome guy is like a death sentence! in short u go turn to living dead, fine guys no dey reign again naaw, we fit have flings with fine guys, but when it comes to marriage, joor go find normal guy, with time him go fine for ur eyes.....
grin
Correct girl.
Fine boys no wan marry oo
#nostringsattached

1 Like

Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by ignis: 3:59pm On Aug 24, 2015
Lolz. ...
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by fadolak(f): 5:09pm On Aug 24, 2015
What is this? Ojuju Calabar.
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by Lanceslot(m): 5:48pm On Aug 24, 2015
Op so becos u no get pink lips make we wey get cut am comot abi?
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by HitlerGaddafi: 9:17pm On Aug 24, 2015
alexis007:
Bros, your complaints no be here.......na International court of Justice at Hague go settle your matter.

in other words, the thread should have been titled "the grievances of a stup!d boy."
You must be very stupíd. Do I look like your irresponsible father's mate? Better be careful if you think you can just open that çunt you call mouth and talk to people anyhow online. Don't make me treat your fuckup, you'll regret.
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by Nobody: 10:46pm On Aug 24, 2015
Ginaz:
somebody should summarize this for me, I'm off to bed.
is that U?
Re: But Why Do Nigerian Girls Like This Kind Of Thing (PHOTOS PG18+) by alexis007(m): 10:46pm On Aug 24, 2015
HitlerGaddafi:

You must be very stupíd. Do I look like your irresponsible father's mate? Better be careful if you think you can just open that çunt you call mouth and talk to people anyhow online. Don't make me treat your fuckup, you'll regret.
wasted fluid.......see the kind thread wey you create......are you this stupid?abi you dey drink woman menses every morning before your brain go activate for the day?

(1) (2) (Reply)

Womb Shifter, Ladies React To Video Of A Man Displaying His Long Eggplant / All Men Cheat, Agree Or Disagree? Then Disprove Me! / Can You Bathe With Your Lover?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.