Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,906 members, 7,802,945 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 04:40 AM

Warri Version Of Psalm21 - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Warri Version Of Psalm21 (533 Views)

Kenny Blaq Performs His Version Of Yeba, Wo And Man’s Not Hot / Female Version Of Papa Ajasco (photo) / Female Version Of Papa Ajasco (photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Warri Version Of Psalm21 by Osirimononaye(m): 8:04pm On Nov 10, 2015
Have you ever imagined what Psalm 23 will sound like in Pidgin English? Here is an idea: Psalm 23 1. The Lord na my shepherd, I dey kampe. 2. E make me sidon for where better dey flow yanfu yanfu. And come put me next to stream make my body thermocool. 3. E panel beat my soul come spray am white, come dey lead me dey go through express road of righteousness because of Hin name. 4. Walaii! If I waka pass where arm robber, 419 and juju people boku, come even join boko haram reach valley of the shadow of death sef, liver no go fail me. Your rod and staff nko? Na so dem dey like backbone dey comfort me. 5. You don arrange good fufu and Amala on top table make I chop. See bad belle people dey look waa waa. You rub me for head with vaseline intensive lotion. My cup come be like River Niger dey troway dey go. 6. True true, better life and mercy go dey follow me till I quench. And I go tanda for God house... lai lai I no go comot for wia better dey. God Almighty, Na you biko! AMEN
Re: Warri Version Of Psalm21 by Bambless1(m): 8:05pm On Nov 10, 2015
Lolx Hilarious
Re: Warri Version Of Psalm21 by TushAnn(f): 8:41pm On Nov 10, 2015
Lwkm.... This really made my evening.

1 Like

(1) (Reply)

Another Warri Boy Tricks / Hilarious Answer To A Very Simple Question.... / Joke- Football Academy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.