Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,379 members, 7,808,347 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 10:41 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Compensation (8973 Views)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply) (Go Down)
Re: Compensation by v3: 5:12pm On Jun 04, 2009 |
@bliss U don cum again?? |
Re: Compensation by Lolabbey: 5:15pm On Jun 04, 2009 |
lo ba tan,bi asa oore mi kan |
Re: Compensation by romsky: 5:16pm On Jun 04, 2009 |
d girl just dey pollute lola, vamoose & co ignore her its obvious she needs to get laid ASAP |
Re: Compensation by v3: 5:20pm On Jun 04, 2009 |
@lola anyway i can be of service to ur |
Re: Compensation by kayowalemi(m): 7:25pm On Jun 04, 2009 |
do i need to write application that service because am more than interested? |
Re: Compensation by StudioCFR(m): 8:20pm On Jun 04, 2009 |
who give seun the right to LIFT the ban v3nom4eva: The babe too stuborn |
Re: Compensation by blissieng(f): 12:10am On Jun 05, 2009 |
Lolabbey: I love u 2! romade: dem send u? |
Re: Compensation by D1KeleVra(m): 12:59am On Jun 05, 2009 |
all these kin tatafo threads sef! Romade, u no dey work but u no get office shey? just chillin wif the gateman? |
Re: Compensation by Lolabbey: 11:39am On Jun 05, 2009 |
dikele d gateman |
Re: Compensation by tytylayor: 11:46am On Jun 05, 2009 |
cso ;d |
Re: Compensation by Ben13: 11:50am On Jun 05, 2009 |
he's part of all the thievery that took place in the company last year |
Re: Compensation by Lolabbey: 12:01pm On Jun 05, 2009 |
u dnt sey |
Re: Compensation by Ben13: 12:14pm On Jun 05, 2009 |
he knows d truth wella |
Re: Compensation by Lolabbey: 12:18pm On Jun 05, 2009 |
am pretty sure u be acomplice abi i lie |
Re: Compensation by v3: 12:22pm On Jun 05, 2009 |
@lola Na tru u yan o. . I don dey suspect ben-a-while now o. . Him nickname na [b]"the mist" [/b]for office cuz if ANYTHING bad dey happen, him dey ALWAYS dey absent. . . |
Re: Compensation by Ben13: 12:26pm On Jun 05, 2009 |
see as dem dey lie for my innocent small head |
Re: Compensation by v3: 12:31pm On Jun 05, 2009 |
@ben which small head?? that "juggernut" head wey u take break dat bank vault on monday |
Re: Compensation by Ben13: 12:35pm On Jun 05, 2009 |
me? I wouldn't do such. . or wre u dreaming? |
Re: Compensation by sylve11: 12:39pm On Jun 05, 2009 |
Shut up my friend, or are u not my friend? |
Re: Compensation by v3: 12:42pm On Jun 05, 2009 |
@ben. . . Dis 1 no be filmtrick. . .U use ur "ori gbamila" to dismantle a 12ft thick metallic door. . THAT earned u the nickname "Juggernut" among ur colleagues. . . I've got evidence but won't tender it. . .for fear of what might be |
Re: Compensation by kayowalemi(m): 12:52pm On Jun 05, 2009 |
u dey fear or what? tell us jare I dey ya back e no feel do u anytin If e do u anytin call my number I go do to him wetin i do last time. |
Re: Compensation by v3: 1:04pm On Jun 05, 2009 |
werin u do am. . .so if him threaten me. . I go do d same tin sharp sharp |
Re: Compensation by kayowalemi(m): 1:10pm On Jun 05, 2009 |
u wan know abi? well, err emm emm, I actually I ran away |
Re: Compensation by v3: 1:21pm On Jun 05, 2009 |
LMAO Na wa o. . . no wonder dem call am "juggernut" |
Re: Compensation by sylve11: 2:07pm On Jun 05, 2009 |
see frogy eyes |
Re: Compensation by romsky: 3:32pm On Jun 05, 2009 |
Re: Compensation by v3: 3:35pm On Jun 05, 2009 |
Darn "Frogggy eyes" Gives me the creepz. . . grrrhhhhh |
Re: Compensation by clemcykul(f): 3:53pm On Jun 05, 2009 |
u go soon mad be that |
Re: Compensation by StudioCFR(m): 3:56pm On Jun 05, 2009 |
u dey sorry for am? wetin yaba left dey for |
Re: Compensation by kayowalemi(m): 4:03pm On Jun 05, 2009 |
why u dey worry wen Aro n yaba no go strike |
Re: Compensation by clemcykul(f): 4:08pm On Jun 05, 2009 |
lol see plans |
Re: Compensation by D1KeleVra(m): 12:15am On Jun 06, 2009 |
lol Lolabbey: lolabbey the gateman's mai guard! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply)
This Happens Only In 9ja: Long Complete Conversations With Only Questions #FACT# / Am Back / Guinea Brocade
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |