Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,331 members, 7,808,117 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 07:24 AM

Nigerian Pidgin Internet Slangs - Culture - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Nigerian Pidgin Internet Slangs (26943 Views)

Nigerian Pidgin English And Their Meanings / Igbo Language And Nigerian Pidgin / Nigerian Pidgin English as Our National Language? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Nigerian Pidgin Internet Slangs by server34(m): 3:03pm On Jun 09, 2009
My peoples,

Make una read this list o. E don reach time wey we, as origina Niaja
peoples go stop to dey use abreviations like LoL, LMAO, LMAOROTF, BRB,
WAS, etc etc. When we fit dey use abreviation for our own exceptional
street lingua.

why?

1. ur at work and ur chattin, no amount of spyware and things go bother
you, u go still fit yab ur boss NS(nothin spoil) whilst u still dey
answer the mugu YB (Yes Boss).



2. Since our slangs are non-tribal, who knows, maybe this will furthher
foister the bond one a ONE NAIJA, especially since its written and thus
there's no chance of Danjuma pronouncing anything hillariously.



3. Hey, why not, I'm sure it'll be fun learnin and more fun
indoctrinating others too.NLT (I shant translate this). As my brother
Prince would say; Is a hell of Lingua.



So peoples, LGT!



1. LWKM - Laugh wan kill me
2. LWKMD - Laugh wan kill me die
3. MIDG - make i dey go
4. WGYL - we go yarn later
5. IGA - I gbadun am
6. ICS - I can't shout
7. DJM - Don't jealous me
8. WBDM - Who born d maga
9. UDC - U de craze
10. NUS - Na u sabi
11. WSU - who send u
12. OSABZ - over sabi
13. ITK - I too know
14. WDH - wetin dey happen
15. NDH - nutin dey happen
16. FMJ - free me jo
17. BBP - bad bele people
18. HUD - how u dey
19. WKP - waka pass
20. BBG - baby girl
21. KKL - Kokolette
22. MML - mamalette
23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF)
24. NTT - Na true talk
25. IKU - It koncain u?
26. NDM - no dull me
27. LGT - let's goo there
28. IFSA - I for slap am
29. IGDO - I go die o
30. YB - Yess boss
31. NLT - No long thing
32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!)
33. CWJ - carry waka jorh
34. WBYO - wetin be your own
35. U2D - U 2 do
36. U2DV - U 2 dey vex
37. MKG - maka gini?
38. WSDP - who send dem papa
39. INS - i no send
40. INFS - i no fit shout
41. WWY - who wan yarn
42. NBST - no be small thing
43. NWO - na wah oooooo
44. NMA - no mind am
45. MIHW - make i hear word
46. NBL - no be lie
47. NB? - na beans?
48 wd - wetin dey
49. UNGKM - u no go kill me
50. o2s - omo 2 sexy
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by IjebuGal(f): 3:22pm On Jun 09, 2009
9ice one
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by TayoUK(m): 3:27pm On Jun 09, 2009
IGA grin
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by ohaechesi(m): 3:28pm On Jun 09, 2009
i feel u sha, more greese to your elbow
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by badman(m): 3:35pm On Jun 09, 2009
nice one NBL lwkm grin
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by platinumnk(f): 3:37pm On Jun 09, 2009
9ice
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by Fancier(f): 3:38pm On Jun 09, 2009
UMSD: u make sense die grin grin grin
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by iice(f): 3:41pm On Jun 09, 2009
LWKMD grin grin
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by biola44: 3:41pm On Jun 09, 2009
u 2GB! wink
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by Emperoh(m): 3:44pm On Jun 09, 2009
TONA-this one na authe!! cool grin
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by joobreel(m): 3:45pm On Jun 09, 2009
Beautiful piece there. IGT (i go try) cram the 50
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by Nezan(m): 3:49pm On Jun 09, 2009
IGUB- I Gbadu You, Brother
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by Nobody: 3:50pm On Jun 09, 2009
. . . lwkmd   grin grin grin grin grin (Laugh wan kill me die) grin


Cool cool
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by dejiariyo: 4:00pm On Jun 09, 2009
modenine started all this rubbish on his facebook page am happy pple are now using it as day to day words lol
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by argent(f): 4:02pm On Jun 09, 2009
LWKMD grin grin grin
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by ayobase(m): 4:05pm On Jun 09, 2009
TLNJB- Ta lon Jabo.
TNTLN- Tan Ta La Ni
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by mayrho(m): 4:12pm On Jun 09, 2009
INC - I nefa chop
UDC - U don chop
IDH - I dey hung
UDC - U dey crase
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by Busybody2(f): 4:12pm On Jun 09, 2009
Buahahahaha [size=14pt]INFS[/size] grin grin grin
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by Nobody: 4:14pm On Jun 09, 2009
thus
there's no chance of Danjuma pronouncing anything hillariously.
This itself is hilarious grin
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by bandely(m): 4:14pm On Jun 09, 2009
NBSM (No be small thing)  grin
You try
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by solosimple(m): 4:20pm On Jun 09, 2009
TONA-this one na authe!! cool cool
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by JAZES(m): 4:24pm On Jun 09, 2009
LWKMD, grin grin grin
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by agabaI23(m): 4:24pm On Jun 09, 2009
lwkmd
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by yeswecan(m): 4:36pm On Jun 09, 2009
lwkmd
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by Godalone(m): 4:55pm On Jun 09, 2009
LWKMD

Nice one
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by proudly9ja(m): 5:02pm On Jun 09, 2009
we suppose start our own pigin dictionary!
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by kamalydeen(m): 5:08pm On Jun 09, 2009
LWKMD
nice thing i love it
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by timmy7(m): 5:11pm On Jun 09, 2009
LWTMFKP grin grin (laugh wan treat my f**k up) grin
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by 9ja4eva: 5:22pm On Jun 09, 2009
IGA

LWKMD


Correct i go dey use those slangs.


We dey Rebrand Naija, LWKMD
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by DeepSoul(f): 5:31pm On Jun 09, 2009
@Server

You sha get time o! Did u actually make all up.

You No Get Work - YNGN grin
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by 9ja4eva: 5:43pm On Jun 09, 2009
You Wan Kill Am ----------------- YWKA/UWKA
Re: Nigerian Pidgin Internet Slangs by 1honeybee: 5:47pm On Jun 09, 2009
this is fantabulous, i like wink

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Oba Of Lagos Visits Oba Of Benin / Are There Any Experts On Traditional Igbo Religion? / Ikenwoli Godfrey-Emiko Is New Olu Of Warri

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.