Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,443 members, 7,808,584 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 01:46 PM

Ble Retires - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ble Retires (20991 Views)

Ble Goes To Heaven (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (35) (Reply) (Go Down)

Ble Retires by romsky: 5:03pm On Jun 15, 2009
She could not post by herself so we all dont say she copied my clumsy
We must to do party o say oyinbo mistress don carry her leg waka go
claims we are not showing much luv to her cus she sabi oyinbo language pass us
Re: Ble Retires by dani1luv: 5:06pm On Jun 15, 2009
No Comment
Re: Ble Retires by romsky: 5:07pm On Jun 15, 2009
reservoir don full o jare
Re: Ble Retires by Ben13: 5:10pm On Jun 15, 2009
Ble own don too much jor
Re: Ble Retires by sylve11: 5:26pm On Jun 15, 2009
na true story i dey hear so? shocked shocked cool
Re: Ble Retires by Ben13: 5:27pm On Jun 15, 2009
Ble wey fit tolerate studio, no fit tolerate lil sylv
Re: Ble Retires by tytylayor: 5:43pm On Jun 15, 2009
romade:

She could not post by herself so we all dont say she copied my clumsy
We must to do party o say oyinbo mistress don carry her leg waka go
claims we are not showing much luv to her cus she sabi oyinbo language pass us


chief tatafo, weldone, keep up d good work of tatafoismology
Re: Ble Retires by Ben13: 5:47pm On Jun 15, 2009
If that be the case, let's arrange the award before the party day
Re: Ble Retires by dani1luv: 5:54pm On Jun 15, 2009
see una
wen ble is around una go dey form like sey una like am
Re: Ble Retires by blissieng(f): 5:58pm On Jun 15, 2009
no mind dem o jare!

breeze don blow, all their fowl ya^$h don open!
Re: Ble Retires by Ben13: 5:59pm On Jun 15, 2009
dani sef get fowl yansh
Re: Ble Retires by dani1luv: 6:01pm On Jun 15, 2009
e b lyke sey them nevr hammer your head b4
Re: Ble Retires by blissieng(f): 6:04pm On Jun 15, 2009
bu ha ha ha, Dani just sorry for am abeg.

That head wey don carry too much load for him life don scatter externally, plus ganja wey him dey take don do internal damage.
leave am o jare, with time (no hammer necessry) the head go *&^%$£&*!!!
Re: Ble Retires by dani1luv: 6:06pm On Jun 15, 2009
blissieng:

bu ha ha ha, Dani just sorry for am abeg.

That head wey don carry too much load for him life don scatter externally, plus ganja wey him dey take don do internal damage.
leave am o jare, with time (no hammer necessry) the head go *&^%$£&*!!!

i sure sey that code means 4kasibe. . lol
Re: Ble Retires by blissieng(f): 6:21pm On Jun 15, 2009
wink
Re: Ble Retires by sylve11: 6:31pm On Jun 15, 2009
Ben20001:

Ble wey fit tolerate studio, no fit tolerate lil sylv

wetin come dey bring this kind yarns na? angry angry cool
Re: Ble Retires by sylve11: 6:39pm On Jun 15, 2009
dani1luv:

see una
wen ble is around una go dey form like sey una like am



why u dey talk like this? angry angry cool


dani1luv:

i sure sey that code means 4kasibe. . lol


U be womanwrapper? angry angry cool
Re: Ble Retires by blissieng(f): 6:53pm On Jun 15, 2009
asks a confirmed one. . .
Re: Ble Retires by Abbygyal(f): 7:01pm On Jun 15, 2009
@ post
i was hoping to laugh buh no ooo d post was about ble. . . .werrin ble do una? lol

im starving
Re: Ble Retires by sylve11: 7:07pm On Jun 15, 2009
U go hungry faint be that cool
Re: Ble Retires by Abbygyal(f): 7:09pm On Jun 15, 2009
lmao. . . .na nt when i can cook my Hubby and 4 kids grin grin grin
Re: Ble Retires by StudioCFR(m): 8:09pm On Jun 15, 2009
Ben20001:

Ble wey fit tolerate studio,

*Hisses in Ibo*





As i grow older, i pay less attention to what men say. i just watch what they do cool
Re: Ble Retires by sylve11: 9:43am On Jun 16, 2009
angry angry angry cool
Re: Ble Retires by PeeJee(m): 9:51am On Jun 16, 2009
bros sylve don confuse ooooooooo shocked
Re: Ble Retires by Ben13: 9:52am On Jun 16, 2009
the guy dey listen to studio wey sabi yarn sh!t
Re: Ble Retires by PeeJee(m): 9:58am On Jun 16, 2009
oh ohhhh wetin studio dey yarn sef?
Re: Ble Retires by lordmassac(m): 10:04am On Jun 16, 2009
i tire ooooo
Re: Ble Retires by Ben13: 10:05am On Jun 16, 2009
you no sabi read again?
Re: Ble Retires by romsky: 10:13am On Jun 16, 2009
na nyt duty he  bin dey yesterday?
Re: Ble Retires by Ben13: 10:20am On Jun 16, 2009
then, the guy needs to sleep bah?
Re: Ble Retires by lordmassac(m): 10:34am On Jun 16, 2009
ok i don dey go sleep wink
Re: Ble Retires by romsky: 10:37am On Jun 16, 2009
kerosene dey sleep?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (35) (Reply)

Fairly Used Chicken For Sale.... Xmas Promo Is Here: / FUN TIME WITH VICKY SEASON II / New Definition Of Bra Size

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.