Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,901 members, 7,802,921 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 03:21 AM

Come Chop - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Come Chop (2863 Views)

Hilarious Photo:- When You Friend Chop Your Eyes In An Exam Hall / Hilarious!!! How To Chop Indomie Like A Bad Guy!!! / See The Kind Food Lagos Pikin Dey Chop Ewa N Agege Bread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Come Chop by sylve11: 6:03pm On Jul 23, 2009
Ben i stole ur meat for lunch cheesy cool
Re: Come Chop by Ben13: 6:06pm On Jul 23, 2009
no be today you start na. . rat cheesy
Re: Come Chop by sylve11: 6:38pm On Jul 23, 2009
sharap there bingo! cool
Re: Come Chop by tytylayor: 7:17pm On Jul 23, 2009
;d ;d ;d
Re: Come Chop by cbase: 7:45pm On Jul 23, 2009
come chop abeg, i no say na hunger kp u in dis condition grin
Re: Come Chop by sylve11: 9:10am On Jul 24, 2009
cover ur large tits jaire cool
Re: Come Chop by cbase: 10:23am On Jul 24, 2009
Touch my tits if you can grin
Re: Come Chop by Ben13: 3:56pm On Jul 24, 2009
awww. . .I like tits kiss pls come closer
Re: Come Chop by dani1luv: 5:44pm On Jul 24, 2009
huh
Re: Come Chop by nich(m): 5:52pm On Jul 24, 2009
wetin do dani? abi na im get the licence to the tits?  grin nna, hunger na baaaaastard?
Re: Come Chop by dani1luv: 5:55pm On Jul 24, 2009
tits . . e be like sey na from heaven the thing dey do you tongue
Re: Come Chop by Ben13: 6:11pm On Jul 24, 2009
dani come chop
Re: Come Chop by dani1luv: 6:20pm On Jul 24, 2009
who says im hungry
Re: Come Chop by nich(m): 6:23pm On Jul 24, 2009
benny, undecided u ge wota so? oya, run go my shop make dem give u two cartons of soda water.
Re: Come Chop by dani1luv: 6:41pm On Jul 24, 2009
speaking in tongues undecided
Re: Come Chop by Ben13: 3:37pm On Jul 27, 2009
lol exactly
Re: Come Chop by cbase: 7:49pm On Jul 27, 2009
Every attempt YOU attempt to touch a tit or tits is AN attempted attempt grin
Re: Come Chop by clemcykul(f): 10:34am On Jul 29, 2009
that offense is punishable under section 2 of bla bla bla law
Re: Come Chop by dani1luv: 10:38am On Jul 29, 2009
Gbam! You are hereby sentenced to 12years in Idogo Land (The Land of WOmen ONLY)
Re: Come Chop by sylve11: 10:42am On Jul 29, 2009
see sentence o shocked cool
Re: Come Chop by cbase: 8:44pm On Jul 29, 2009
dat one na paradise, u know say variety is the taste of life grin
Re: Come Chop by Gabry(f): 8:17am On Jul 30, 2009
Really? Ok in that case, give me your motha!
Re: Come Chop by clemcykul(f): 9:47am On Jul 30, 2009
so that u can panel beat her abi? wikid gabiedab
Re: Come Chop by sylve11: 10:07am On Jul 30, 2009
twinny waduip? cool
Re: Come Chop by Gabry(f): 10:42am On Jul 30, 2009
clemcykul:

so that u can panel beat her abi? wikid gabiedab


Nahhh. I just want her to be ma chattin mate
Re: Come Chop by Phemour: 10:47am On Jul 30, 2009
E she
Re: Come Chop by clemcykul(f): 10:48am On Jul 30, 2009
gabie the woman will just sell u online am dead serious

(1) (2) (3) (4) (Reply)

The Condom And The Pad / Examples Of Stupid Questions People Ask / Hilarious Hostel Names In Schools

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.