Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,430 members, 7,808,537 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 01:12 PM

How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** (1750 Views)

Bikini Photos Of Eudoxie Yao, Lady With The "Biggest Butt In Africa" / Man Uses His Girlfriend's Butt As Punching Bag During Workout (VIDEO) / Ladies, How Do You View A Guy That Does This? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by Smartguy001(m): 8:51am On Mar 02, 2016
Hello peepz....

Some gurlz can disappoint person o, with all this der misplaced priorities, Well went to visit a friend who stays at face me I slap u compound... grin , but e get one fine chick wen dey d compound mehn dis gurl really fine, bin don dey trip 4 her o, until I discovered sumtin, went to my friend's backyard to ease ma sef raise ma head to shake d*ck afta pissing only to see for hangar na BUTT wen dem hang I start to dey laugh say gurls r jst too crazy nowadays, I went back in n asked ma friend den he told me say na dat fine babe wen I dey trip 4 na him get am nah...all of a sudden got disgusted n didn't hav interest in her again...for me it was just so lemm


What's ur view on BUTT Nairalanders?

Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by Pheals(f): 8:54am On Mar 02, 2016
Use electron microscope ... use in viewing virus
Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by kilode100(f): 9:03am On Mar 02, 2016
You were disgusted because she wears but pad?.. Lol!

I wear makeup, padded bra 24/7, infact, none of my husbands/boyfriends have ever seen my bare face before and for what?.. No be your fault sha na the idiot girl wey leave her biz outside I blame.

Men, Love artificial women and I am here to satisfy their fantasies.

22 Likes 1 Share

Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by Smartguy001(m): 9:08am On Mar 02, 2016
kilode100:
You were disgusted because she wears but pad?.. Lol!

I wear makeup, padded bra 24/7, infact, none of my husbands/boyfriends have ever seen my bare face before and for what?.. No be your fault sha na the idiot girl wey leave her biz outside I blame.

Men, Love artificial women and I am here to satisfy their fantasies.

Real men don't like fake tinz like dat gurl, we like you natural...na f*ck boys dey find all dos kind tin undecided

1 Like

Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by dazzlingIJ(f): 9:15am On Mar 02, 2016
lipsrsealed
Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by kilode100(f): 9:24am On Mar 02, 2016
Smartguy001:


Real men don't like fake tinz like dat gurl, we like you natural...na f*ck boys dey find all dos kind tin undecided

You mean Real Men without Money abi?... Na poor men dey like natural women, while Rich and Classy men who adorn classy wears, nice rides equally love their Women kitted in the best fashion has to offer..

Poor men only love natural women so they won't spend but I Kilode100 is not deceived cheesy

15 Likes

Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by osmodes(m): 9:35am On Mar 02, 2016
its a No, No case for me, I don't like fake a*s cos I like ladies with big a*s and if I mistakenly catch u on pad...na "control Delete" from my life
y confusing me ?
Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by Smartguy001(m): 9:45am On Mar 02, 2016
kilode100:


You mean Real Men without Money abi?... Na poor men dey like natural women, while Rich and Classy who adorn classy wears, nice rides equally love their Women kitted in the best fashion has to offer..

Poor men only love natural women so they won't spend but I Kilode100 is not deceived cheesy

The most classy ppl in d world, I mean real wealthy ppl don't even have time for make up n most times der make up r usually very lite...so ur argument does not hold water...na wanna bezz dey do all dos kind tinz to meet up

1 Like

Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by Smartguy001(m): 9:47am On Mar 02, 2016
osmodes:
its a No, No case for me, I don't like fake a*s cos I like ladies with big a*s and if I mistakenly catch u on pad...na "control Delete" from my life
y confusing me ?

Padi me correct me n u nah dsame jor, I hate fake girls
Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by kilode100(f): 9:50am On Mar 02, 2016
Smartguy001:


The most classy ppl in d world, I mean real wealthy ppl don't even have time for make up n most times der make up r usually very lite...so ur argument does not hold water...na wanna bezz dey do all dos kind tinz to meet up

Can you mention names?.. Siddon there, make pant dey wear You.
Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by Smartguy001(m): 9:59am On Mar 02, 2016
kilode100:


Can you mention names?.. Siddon there, make pant dey wear You.

Na all dis musical artistes dey deceive una Wen dey open narsh dey open breast, being classy is not about excess make up n being nude, well I hate to burst ur bubble we don't care abt all dat most times...Afta dez men don nak all d artificial babes finish dem go go find one beta good girl to mary...sedon don der dey deceive ursef grin
Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by Pennah(m): 10:03am On Mar 02, 2016
Kilode100 ogbeni
Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by kilode100(f): 10:05am On Mar 02, 2016
Smartguy001:


Na all dis musical artistes dey deceive una Wen dey open narsh dey open breast, being classy is not about excess make up n being nude, well I hate to burst ur bubble we don't care abt all dat most times...Afta dez men don nak all d artificial babes finish dem go go find one beta good girl to mary...sedon don der dey deceive ursef grin


I am talking of high class fashion, Men great taste and a thing for classy women, and here you are, talking about our classless cheapskate Nigerian Artiste??...

Guy, receive Sense biko!

5 Likes

Re: How Do You View Girls Dat Put On BUTT *** PIC *** by Smartguy001(m): 10:12am On Mar 02, 2016
kilode100:



I am talking of high class fashion, Men great taste and a thing for classy women, and here you are, talking about our classless cheapskate Nigerian Artiste??...

Guy, receive Sense biko!

Well classy ppl I know wear very lite make up, make good wives n great home, oda Dan dat I don't see anytin classy kapish

(1) (Reply)

10 Reasons Why Relationships Fail / Ladies: Rate My Display Picture / Did I Do The Right Thing??? Cc:ilegend

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.