Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,232 members, 7,807,767 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 06:49 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / M. J for Oshodi (2074 Views)
Happening Right Now In Oshodi!!! / How I Fainted In A Bus From Ikeja To Oshodi / 1000 M.j (2) (3) (4)
M. J for Oshodi by romsky: 3:18pm On Jul 17, 2009 |
Na so me self see am 4 Oshodi o
|
Re: M. J for Oshodi by Ben13: 3:25pm On Jul 17, 2009 |
Lol. . . I prefer the black M.J anyways |
Re: M. J for Oshodi by blissieng(f): 3:29pm On Jul 17, 2009 |
who care? cares who? |
Re: M. J for Oshodi by romsky: 3:35pm On Jul 17, 2009 |
FYI maltina cares |
Re: M. J for Oshodi by soonice: 4:21pm On Jul 17, 2009 |
let the dead go. |
Re: M. J for Oshodi by Jeovy(m): 4:28pm On Jul 17, 2009 |
are u holding dem |
Re: M. J for Oshodi by romsky: 4:37pm On Jul 17, 2009 |
person wey just dey wake from 5 weeks of siesta |
Re: M. J for Oshodi by Recoverd(f): 5:30pm On Jul 17, 2009 |
I love you michael bt dis is funy. |
Re: M. J for Oshodi by mamagee3(f): 5:42pm On Jul 17, 2009 |
What the heck? |
Re: M. J for Oshodi by D1KeleVra(m): 5:53pm On Jul 17, 2009 |
lol niiiice! |
Re: M. J for Oshodi by Arcani: 7:06pm On Jul 17, 2009 |
really Crazy |
Re: M. J for Oshodi by romsky: 1:14pm On Jul 18, 2009 |
na aba made @2009 |
Re: M. J for Oshodi by sylve11: 1:37pm On Jul 18, 2009 |
Captain self, where u come take see dat one again? |
Re: M. J for Oshodi by romsky: 1:39pm On Jul 18, 2009 |
courtesy of u nah abi u wan deny again? |
Re: M. J for Oshodi by sylve11: 1:44pm On Jul 18, 2009 |
Captain na u |
Re: M. J for Oshodi by romsky: 1:52pm On Jul 18, 2009 |
Sgt Syl no be u |
Re: M. J for Oshodi by sylve11: 3:42pm On Jul 19, 2009 |
Captain na u |
Re: M. J for Oshodi by busybody20: 4:20pm On Jul 19, 2009 |
see romade as he stand for door with him red cap. . . |
Re: M. J for Oshodi by mykali(m): 4:17am On Jul 20, 2009 |
Re: M. J for Oshodi by tytylayor: 7:57am On Jul 20, 2009 |
hehehehehe romade don mad o |
Re: M. J for Oshodi by mykali(m): 8:33am On Jul 20, 2009 |
Re: M. J for Oshodi by romsky: 8:44am On Jul 20, 2009 |
Mykali y u dey follow tyty for yansh hia & dia? guru morning ya'all |
Re: M. J for Oshodi by Jeovy(m): 8:50am On Jul 20, 2009 |
honey go always attract bee, morning my child |
Re: M. J for Oshodi by mykali(m): 9:08am On Jul 20, 2009 |
''follow tyty for nyash?'' I wish i could |
Re: M. J for Oshodi by Jeovy(m): 9:10am On Jul 20, 2009 |
ur legs missing |
Re: M. J for Oshodi by clemcykul(f): 9:29am On Jul 20, 2009 |
dont mind the cripple |
Re: M. J for Oshodi by sylve11: 9:33am On Jul 20, 2009 |
Jeovy: Jeo, pls teach them the old sayin'' |
Re: M. J for Oshodi by clemcykul(f): 9:54am On Jul 20, 2009 |
jeovy cant remember, adverse effect of taking snuff |
Re: M. J for Oshodi by roymorah(m): 11:31am On Jul 20, 2009 |
now thats crossing the line,let the dude rest, |
Re: M. J for Oshodi by Phemour: 11:52am On Jul 20, 2009 |
uncle romade |
Re: M. J for Oshodi by romsky: 12:16pm On Jul 20, 2009 |
roy i no disturb him sleep aburo ow ya body? |
Re: M. J for Oshodi by clemcykul(f): 1:11pm On Jul 20, 2009 |
and he replies, *bodi no soji becuss of conji* |
Call centre / Atm / Very Wicked And Funny Pastors.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |