Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,487 members, 7,808,795 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 04:59 PM

Haa! Countries Enta 'MMM' As Switzerland Don Hama N25 Billion Naira From Nigeria - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Haa! Countries Enta 'MMM' As Switzerland Don Hama N25 Billion Naira From Nigeria (1126 Views)

Davido To Sue Susan For 30 Billion Naira Over False Pregnancy Claim / Efe: “I Am Worth More Than N25 Million Currently" / Tonto Dikeh To Olakunle Churchill: "You Scammed Me, Your Fraud In Switzerland.." (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Haa! Countries Enta 'MMM' As Switzerland Don Hama N25 Billion Naira From Nigeria by AKPOSbaba: 9:27am On Dec 10, 2016
Bizness plenti o.
You don hia about kontri to kontri MMM bifor?
If you neva hiaram naim be say you late come class.
Switzerland don Hama N25 billion kormishon from di N125 billion Abacha loot wey dem return give federa gofment.
Na di agreement wey di two kontris don rish be dat and
na di Chairman of di Civil Sosaiti Network Against Koropshon,
Mr Olanrewaju Suraj naim yarn dis one for one joinbodi sidon wey dem do for Abuja.
Abacha,you nor try for di mata wey dey ground so o.
Any moment from now,Dia gofment go send dia account nomba to Central Bank Of Nigeria,CBN for di online transfer.
O boy,see money.
If I resiv dis kain alert ehn,dem don die for my hand.
I go plasta skata.

Source...http://ogakpatakpata..com.ng/2016/12/shuo-make-una-see-o-federa-gofment-don.html

1 Like

Re: Haa! Countries Enta 'MMM' As Switzerland Don Hama N25 Billion Naira From Nigeria by OKorowanta: 3:51pm On Dec 10, 2016
Ok na.
Re: Haa! Countries Enta 'MMM' As Switzerland Don Hama N25 Billion Naira From Nigeria by JujuYouth: 7:49am On Dec 11, 2016
Dis countries should leave our MMM alone o grin

(1) (Reply)

Money Can't Buy Life - Wizkid Says / WOW!!!! See Photo Of Paul Pogba Nigerian Born Girlfriend / Is It True That I Look Like Kevinhart And Weasley(pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.