Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,801 members, 7,806,232 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 01:20 PM

What Is Uniben Waiting For - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / What Is Uniben Waiting For (691 Views)

How Much Is Uniben's Skul Fees / When Is Uniben Post Ume Coming Up / When Is Uniben Direct Entry Screening Exam (PDE) Coming Up. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

What Is Uniben Waiting For by sammiy: 6:44pm On Nov 21, 2009
can somone pls tell us wat uniben is waiting for? by 25th it wil be three whole months after we wrote and noting is comming up.abeg i taya o
Re: What Is Uniben Waiting For by vicsty(m): 9:48am On Nov 23, 2009
my guy, mo na no mind dem ooo!!! c myself don taya dem
Re: What Is Uniben Waiting For by Nobody: 2:57pm On Nov 23, 2009
shey i no go go learn work now or make i find alternative because uniben don taku say dem no go gree release our result angry. my heart no dey totori for una oooo , cry
Re: What Is Uniben Waiting For by ohunyon(m): 6:24pm On Nov 23, 2009
I no even know wetin to talk about uniben again bcoz their matter don taya me.The only thing to do na to dey pray.Take heart my pple.
Re: What Is Uniben Waiting For by ohunyon(m): 6:24pm On Nov 23, 2009
I no even know wetin to talk about uniben again bcoz their matter don taya me.The only thing to do na to dey pray.Take heart my pple.
Re: What Is Uniben Waiting For by adebayo201: 7:25pm On Nov 23, 2009
ohunyon:

I no even know wetin to talk about uniben again bcoz their matter don taya me.The only thing to do na to dey pray.Take heart my pple.

undecided cry cry cry
Re: What Is Uniben Waiting For by Edwarde(m): 7:10am On Nov 24, 2009
I'm considering re-writing jamb cos i dont understand dis uniben.
Re: What Is Uniben Waiting For by Nobody: 11:13am On Nov 24, 2009
its quite unfortunate, i never knew that everything will end up like this.just imagine 90 days after post UME,nothing to show for it.its quite a pity.take heart everybody.
Re: What Is Uniben Waiting For by ccollins(m): 11:42am On Nov 24, 2009
Freshers are gonna resume late
Re: What Is Uniben Waiting For by Eghosa1(m): 3:28pm On Nov 24, 2009
.m

(1) (Reply)

I Need Helping Materials 4 Toefl And Gre / Check Me For Unn Admission List Ask Me / International Student Loans - How Can You Apply?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.