Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,395 members, 7,808,390 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 11:22 AM

Phyno "Fada Fada Remix FT Pres. Buhari - Hilarious - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Phyno "Fada Fada Remix FT Pres. Buhari - Hilarious (710 Views)

Usher Sings Along As Phyno's Fada Fada Is Played In A US Club.(video) / Usher Raymond Rocking To Phyno Fada Fada In A Club / Watch 'Usher' Sing To Phyno's Fada Fada In US Club (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Phyno "Fada Fada Remix FT Pres. Buhari - Hilarious by Africanpoint(m): 10:25am On Feb 24, 2017
Fada Fada remix ft Buhari. . . .
.
.
Buhari's verse:



"Since I win Presidency I dey travel go obodo
oyibo,



.
na spacecraft remain for me baba u know,
.



ndi Igbo biko bia n'ebe a take photo.
.




E no easy 2 dey chill with presido Obama.




.
Na teacher figure the presido e be 2 me o,




.
since I lost my senses na him dey come dey
help me o..



.
i say gone are the days wen 9ja people dey see
petrol oh
.


right abt naw all d boys d run 4rm chicks


.
I thank AsoRock agu na echemba akanchawa o.
(akanchawa)
.





Na bullet proof cars me and my guards de take
waka o
(akanchawa)



.
Oya Jonathan where you dey o (Jonathan)


.
EFCC where you dey o
Wa le le


# Don 't sing alone pass it on for others to
sing```


can you see that your president is even a
musician he even went ahead to do father father
remix with phyno...LMAO.

grin

(1) (Reply)

check this out / MUST WATCH!! Apostle Suleiman In Pain For New Shocking Revelation By Stephanie / Davido & Yung6ix Having Fun In Abuja Restaurant As The Lavish Money Drinking & S

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.