Stats: 3,228,061 members, 8,072,607 topics. Date: Friday, 07 February 2025 at 08:57 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Nigerians Warned To Stop Mocking N/korea's Kim Jong-un (657 Views)
Inside Kim Jong Un Luxury Van For Viewing Missile Launches / Airlines Warned To Avoid Iranian Airspace After Iran Shot Down ₦79b US Spy Drone / Kim Jong-Un Travels To Russia In An Armoured Train (see PHOTOS) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Nigerians Warned To Stop Mocking N/korea's Kim Jong-un by NewsinPidgin(f): 2:02am On Sep 04, 2017 |
Dey don warn Naija people say make dem stop to dey yab d Supreme Leader of North Korea, Kim Jong-un “if not dem go pay heavy price”. One of dia news service people from Democratic Peoples Republic of Korea (DPRK), carry dis message go dia twitter handle wey be @DPRK_News to go drop dis warning give dem. Wetin dem write for d twitter handle na; “All dese Naija people wey no dey fear, wey dey show demselves up and down, we dey warn dem now o make dem stop to dey take our Supreme Leader, Kim Jong-Un, do yeye, unless dem go face anything wey dem go give dem.” Source: http://newsinpidgin.ng/we-don-warn-naija-people-to-stop-to-dey-yab-our-kim-jong-un/ #confamtori |
Re: Nigerians Warned To Stop Mocking N/korea's Kim Jong-un by lonlytroy(m): 8:12am On Sep 04, 2017 |
North Korea can't do nofin, they are just ranting Na only US dey fear them |
Re: Nigerians Warned To Stop Mocking N/korea's Kim Jong-un by NewsinPidgin(f): 9:49am On Sep 04, 2017 |
lonlytroy: Hope say you get boot? |
(1) (Reply)
Archived! / Delivery Robots Replace Delivery Men In China / Top Ten Places No Nigerian Has Ever Visited(photos)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |