Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,148,836 members, 7,802,675 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 06:37 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Bad Advicers: (8722 Views)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Go Down)
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 8:20am On Mar 21, 2010 |
Wetin u dey wait 4 now |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 11:21am On Mar 21, 2010 |
Not yet time to strike, U know i'm a celebrity and i dont want paparazzy's to take me chop? Lol |
Re: Bad Advicers: by D1KeleVra(m): 12:48pm On Mar 21, 2010 |
na quesshon be that? |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 6:41pm On Mar 21, 2010 |
Na only mouth u get lyk apere |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 8:58pm On Mar 21, 2010 |
Lol dikele my brother, I no see am, Thank you sha *winks* @Dye, U mean sey him mouth dey leak water ni? |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 9:32pm On Mar 21, 2010 |
I mean u nt d1 |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 8:26am On Mar 22, 2010 |
Chai, Make i pretend as if i no see that one. *Like my enemy's don dey escalate for here* erm, If una provoke me inside this chopper aircraft, i go vex crash land everybody enter inside atlantic ocean o |
Re: Bad Advicers: by clemcykul(f): 1:24pm On Mar 22, 2010 |
dreamer! |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 7:56pm On Mar 22, 2010 |
Ewu! I dont dream , Whatever Captain Studio tells u here is just reality flashing. *winks* lol |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 8:13pm On Mar 22, 2010 |
Hey baby,did u miss me? |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 8:21pm On Mar 22, 2010 |
I'm sorry, But |
Re: Bad Advicers: by chibaby5(f): 8:24pm On Mar 22, 2010 |
watz goin on here?? |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 8:28pm On Mar 22, 2010 |
Chichi , How market? How're u |
Re: Bad Advicers: by D1KeleVra(m): 8:37pm On Mar 22, 2010 |
comot! |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 8:38pm On Mar 22, 2010 |
Chei i don suffer o,upon all our babies u no miss me,i go cry o |
Re: Bad Advicers: by D1KeleVra(m): 8:43pm On Mar 22, 2010 |
abeg no shed crocodile tears on top my 'gator shoes |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 8:49pm On Mar 22, 2010 |
*crying* haaaaaaa haaaaaaa mnhaaaaaaa mnhaaaaaaa |
Re: Bad Advicers: by chibaby5(f): 9:44pm On Mar 22, 2010 |
studio43: am not a market woman . . errrrr am fyn fyn tho |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 9:59pm On Mar 22, 2010 |
@Dye, How're my sure the whole of those babies are mine? Women nor get truth for mouth. Lol D1, No let sylvex see dat shoe for your leg o lol @chichi, I mean your okro business wey u tell me about naw, abi u don forget? |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 10:05pm On Mar 22, 2010 |
*crying* haaaaaaaaa baby gboi |
Re: Bad Advicers: by chibaby5(f): 10:34pm On Mar 22, 2010 |
studio43: u must hve had dat convo wiv sum1else jor! |
Re: Bad Advicers: by studio43(m): 12:33am On Mar 23, 2010 |
Dye, U cant deceive me with those tears o, i need to carry out a DNA TEST to confirm that those babies are mine cuz i no trust women and cant father another man's child. I no be mugu! Chichi, See the shape of your mouth like that of Clemcykul thing. Lol Lie lie Baby |
Re: Bad Advicers: by Dyt(f): 8:21am On Mar 23, 2010 |
Ha ha ha ha,studio darling u r now making dis pple feel am a cheat ehn,ok o,all 4 lofe |
Re: Bad Advicers: by clemcykul(f): 12:00pm On Mar 23, 2010 |
ure just lovesick! stop lovn da wrong person, love me instead. @studio wen i lay my hands on u, i will make sure i break ur k-leg, den i will see what u will swim with i be ya mate u no fear grey hairs again |
Re: Bad Advicers: by papine(m): 1:03pm On Mar 23, 2010 |
LOL @studio43 why u no dey post true joke? dis one nb news oo |
Re: Bad Advicers: by D1KeleVra(m): 1:10pm On Mar 23, 2010 |
na u go know. . . amebo network news |
Re: Bad Advicers: by sylve11: 1:14pm On Mar 23, 2010 |
Network news of the Decade |
Re: Bad Advicers: by D1KeleVra(m): 1:18pm On Mar 23, 2010 |
Sylve. . . u know it's not a must to comment? |
Re: Bad Advicers: by gidson12(m): 1:56pm On Mar 23, 2010 |
Shatap kids make i watch this bluefilm in peace |
Re: Bad Advicers: by D1KeleVra(m): 2:08pm On Mar 23, 2010 |
avatar? |
Re: Bad Advicers: by lbotus(f): 2:22pm On Mar 23, 2010 |
Yes |
Re: Bad Advicers: by sylve11: 3:02pm On Mar 23, 2010 |
D1KeleVra: garraway! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12)
Hilarious Memes / Wil Sure Make U Laff / My Hilarious Compilation
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |