Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,148,477 members, 7,801,202 topics. Date: Thursday, 18 April 2024 at 12:21 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Never Commot Cloth But I Dey Craze! (873 Views)
Nigerian Men And The Craze To Marry Foreigners / I Never Get Sexually Aroused Or Attracted To Girls Anymore, Am I Okay? / ”I Have 5 Boyfriends But I Never Marry” - Slay Queen Says On Facebook (2) (3) (4)
(1) (Reply)
I Never Commot Cloth But I Dey Craze! by fixzylani: 8:56pm On Oct 10, 2017 |
‘Sister Onome, Help me o! E be like say I dey craze.’ ‘Hian! Oghenevwogagan, Which kin talk be dat one na? wetin dey make you craze na. ‘My sister, every time I go just dey vex, dey vex dey vex like say person wound me. But nothing dey do me o!’ Na ya vex dey make you talk say you dey craze? Yes ooo! Na wa o! So, where you dey now? I dey for my Church You done commot Cloth? I no understand wetin u dey yan? I dey ask you say, ’if you commot ya cloth? No oh! Eh! Ogheneme, unto wetin again? You talk say you dey craze. I think say e don reach to commot cloth No, my craze never reach like that. Eh eh! Thank God. At least you sabi say craze dey get levels. But I dey vex every time. You sure say I no suppose go see doctor? Oghenevwogagan, No be only you dey vex o! you don sabi how many people dey vex for this country? You wey no dey commot from ya house? You don see anybody dey shine teeth? Abi you no see as road dey? You see work for anywhere? You no dey see say things hard for... CONTINUE READING HERE... http://thenakedconvos.com/i-never-commot-cloth-i-dey-craze/ |
Re: I Never Commot Cloth But I Dey Craze! by fixzylani: 8:09pm On Oct 12, 2017 |
Read... |
Re: I Never Commot Cloth But I Dey Craze! by fixzylani: 5:29pm On Dec 07, 2017 |
Read |
(1) (Reply)
Between Guys And Girls Who Masturbates More And Ur Reasons. / The Athletic Chick (18+) / Help.! He Doesn't Last First Round
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |