Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,140 members, 7,807,455 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 01:45 PM

Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (13038 Views)

Who Be The Mumu? / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Go Down)

Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Pogistega(m): 3:11pm On Mar 29, 2010
papine:

@studio is not about importing other people's joke 2 nairaland all 4 d sake of laffter,im jus real .9ja boy 2 d fullest

I totally agree with you. The thread is really amusing. wink wink grin

Don't mind Studio, maybe the "dried groundnut" he ate when he was a kid (as reported), has not yet been flushed out of his system. shocked shocked shocked shocked shocked shocked
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Dyt(f): 3:19pm On Mar 29, 2010
bad belle[b][color=#006600][/color][/b]
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Pogistega(m): 3:24pm On Mar 29, 2010
Thank you o ja re. Studion na bad belle grin grin grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by jossy1luv(f): 3:33pm On Mar 29, 2010
Pogistega:

I totally agree with you. The thread is really amusing. wink wink grin

Don't mind Studio, maybe the "dried groundnut" he ate when he was a kid (as reported), has not yet been flushed out of his system. shocked shocked shocked shocked shocked shocked
na wen he don grow wyt bear bear 4 johnthomas b4 d dried groundnut/goatshit go flush out of his system? Hahahaha
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Pogistega(m): 3:41pm On Mar 29, 2010
Ha ha ha. He heee heeee. Na wa! I really had a good laugh. grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by BOYONTE(m): 4:00pm On Mar 29, 2010
pple, he get one tyme for the boarding house wey i go, some gurls come visit my haus master and me i also dey the haus as i come buy soap for bois hostel, i was tying a towel then at this period, so as one of the gurls enter my haus master haus and as per say na towel i tie, i qickly dash out of the haus, however in the process the towel droped, and as per say na bois hostel i didnt bother but took my tyme to my tyme to lock the door instead.

but pple as i turn say make i pick my towel, behold unknown to me na three other gurls dey wait for the other one and dem feed their eye well well, at long last the option to take na to leave towel for where im dey , i come pick race ( i wasnt just think).

omo for days i no gree near school becos of shame
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by sylve11: 4:02pm On Mar 29, 2010
cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 4:35pm On Mar 29, 2010
WOW.!!!!! na wa ooo ah ah
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by BOYONTE(m): 5:00pm On Mar 29, 2010
guys me i Bleep up wella for small, i recolate one tyme wey i no tall reach our gas cooker, but i go stretch dey steal tins for pot but my best target na fry pan.

as maale arrange fried stew one day and as per sharp , i go enter kitchen, stretch as usual and dip my finger collect stew run enter room, i did this for some tyme.

then there was this tyme wey i wan go arrange again, i didnt know say maale don notice (as per the fingers wey don enter fry man), she come arrange fresh pepper.

but as usual me i sneak enter kitchen, stretch, dip finger, but i mind tell me say this tin don full and its fresh, as per say i wan steal na, i still dip hand collect plenty fresh hot pepper enter mouth, na so mumsy come out wen she heard my cry, but she no pity me nor give me water, she just begin laugh plenty and i cried the more.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 5:06pm On Mar 29, 2010
Chai,
Mumu people full Nland true true.
Ok who's next?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by skfa1: 5:09pm On Mar 29, 2010
I used to kill lizards around when i was a small boy cool cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 5:30pm On Mar 29, 2010
My folks no let me do any mumu thing. Lol

na your turn to tell us how u mumu reach when u small o lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by jossy1luv(f): 6:42pm On Mar 29, 2010
At least i mumu wen i they small. That mumu wen ur parents nor allow u mumu wen u small na wen u don big u go mumu d mumu. Lol.

1 Like

Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 6:59pm On Mar 29, 2010
Lol,
See ya mouth like my wife dyt own,
well i know i no fit fall mumu with people like u by my side na, *winks*

wel
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by jossy1luv(f): 11:53pm On Mar 29, 2010
B4 nkor. I am a guru of all trade. I do legite. I leave d ilegite 4 people lyk una make una nor go dy 4 hunga.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 9:26am On Mar 30, 2010
*smile* *winks* @ studio u kwn say a fool at 40 is a fool still death, but a mumu at 29 will be a mumu till enternity.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 9:30am On Mar 30, 2010
confes ur mumunity so u wouldn't end up as a jackass
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by jossy1luv(f): 10:22am On Mar 30, 2010
papine:

*smile*   *winks* @ studio u kwn say a fool at 40 is a fool still death, but a mumu at 29 will be a mumu till enternity.
wat about a fool at 60? Hahahaha
papine:

confes your mumunity so u wouldn't end up as a jackass
studio confess ur mumunity n b redemed
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by stateboy: 11:02am On Mar 30, 2010
I remember when we dey carry palm kernel nuts and garri dey go school.teacher go dey talk 4 class,na u and the food go dey struggle for back seat.until one day,our teacher caught us.we were beaten to hell,
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Dyt(f): 5:27pm On Mar 30, 2010
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed shocked shocked shocked shocked shocked tongue tongue tongue tongue tongue tongue cry cry cry cry cry cry cry cry
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Dyt(f): 8:35pm On Mar 30, 2010
Na mumu she b now
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 9:38pm On Mar 30, 2010
sad mumu wey dey service ya hubby?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 11:55pm On Mar 30, 2010
lolol i just dey play jo! no fear. . . i know say she nor go believe speaking of the true mumu *ahem*
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 9:50am On Mar 31, 2010
GUYZ una knw MR BEAN abi dat mumu guy way dey do film. he's making money with he's mumunity, he get luck, But
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 10:22am On Mar 31, 2010
This mumu talking to una today go become the president of this country tomorow.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 10:29am On Mar 31, 2010
yea a mumu president.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 10:37am On Mar 31, 2010
Siddon there dey call this Guru mumu make i dey pretend to be mumu dey use your money dey acquire properties for VGC.
Ewu!
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by jossy1luv(f): 10:51am On Mar 31, 2010
Welcum back, but wait o studio u they do anytin 4 house at all?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by CuteAngel(f): 2:20pm On Mar 31, 2010
Make una take am easy abeg o tongue
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 4:01pm On Mar 31, 2010
No let that papine of a guy wey no dey baff body touch u o
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by sylve11: 4:01pm On Mar 31, 2010
papine:

lol , C mumu , who go near your craw craw body?


ordinary craw nor good? dat wey dey parade lakpa lakpa as head bangle so cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 4:03pm On Mar 31, 2010
I'm hot. They're not! Lol

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda / Romance Joke / b

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.