Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,871 members, 7,802,805 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 10:04 PM

Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (13030 Views)

Who Be The Mumu? / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Go Down)

Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 4:50pm On Apr 16, 2010
I shag yo babe?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 4:59pm On Apr 16, 2010
wetin dey happen for hia! *combs goatie* smiley
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by chibaby5(f): 5:03pm On Apr 16, 2010
StudioCFR is falsely accusin me  sad
mayb not actually he's fault. . .myt hve eye problem  tongue cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 5:23pm On Apr 16, 2010
he no fit see. . . u no need blame am. . . na so poor-blind man dey do
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 5:31pm On Apr 16, 2010
Chichi,
Lie lie baby.
I only dey try reminding of the good old days na. Lol


dikele,
Me and sylvex no resemble abeg.
I dey see yo torn boxers
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by lbotus(f): 5:32pm On Apr 16, 2010
lol
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 5:41pm On Apr 16, 2010
Ibotus and boxers sef.
See as she just dey laugh like fowl wey dey chook broom for ya.nsh
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 5:42pm On Apr 16, 2010
una no resemble but na the same doctor una see for the same disease. . . anyhow sha e no consain me! i have ladies waitin for me. . . smiley
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 5:46pm On Apr 16, 2010
D1KeleVra:

una no resemble but na the same doctor una see for the same disease. . . anyhow sha e no consain me! i have ladies waitin for me. . . smiley

embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 5:48pm On Apr 16, 2010
See as veins full yo neck because u wan talk.
U well so?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 5:49pm On Apr 16, 2010
^^ You well yourself? undecided undecided undecided undecided
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 5:50pm On Apr 16, 2010
come on baby. . . our kids na. . . remember? triplets? girls? sad u don't remember?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 5:51pm On Apr 16, 2010
Carry yo winchie go oneside i wan pass jor
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 5:55pm On Apr 16, 2010
D1KeleVra:

come on baby. . . our kids na. . . remember? triplets? girls? sad u don't remember?

I know, just playing around. kiss kiss kiss kiss kiss kiss
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 8:27pm On Apr 16, 2010
smiley i don't cheat. . . smiley i'm a one-girl guy
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 9:15pm On Apr 16, 2010
stay on topic or i will block dis thread. lol egbe mumu talk
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:40am On Apr 17, 2010
U no fit
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by kodylicky(f): 10:38am On Apr 17, 2010
Just peeping
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by flexystar(f): 1:39pm On Apr 17, 2010
d mumu thing wey i do wey i no go forget na d day wey light no dey house heat don worry me sotey i no fit sleep but light been dey for afternoon. I come go fridge go carry ice block my brother ask d purpose of the ice block i told him i want to apply it on the bed to make it cool my younger brother don argue with me die sey d block no go good. Under elder level i no answer am afterall na me first born him no go fit decide wetin i go do with that i brake d block spray am on top the bed i first tell my brother to sleep on top my handwork d boy no gree him sey make i first sleep, i slept on d bed but it looked like a morgue i started feeling headache sharp sharp my brother go call my mother, my mother come jack me with my ear my leg no reach ground when she drop me i see stars. my mother carry my brother comot 4 room na only me wey sleep 4 that bed by force. cold plus fear hammar me well well.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 2:50pm On Apr 17, 2010
D1KeleVra:

smiley i don't cheat. . . smiley i'm a one-girl guy

I know babes, I trust you kiss kiss kiss kiss
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:37pm On Apr 17, 2010
Flexy,
U see why i dey call u mumu that day?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:38pm On Apr 17, 2010
grin grin grin grin grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 3:44pm On Apr 17, 2010
Yo name na flexy?
U sabi flex?
She's a Diva, Are u?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 4:06pm On Apr 17, 2010
@studio wetin u sabi again? mumu
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 4:11pm On Apr 17, 2010
How many times i go correct u sey no be mumu dem dey call am , Na Guru!
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 5:13pm On Apr 17, 2010
lol ode lol, u mumu pass d rat wey dey my street.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 8:07pm On Apr 17, 2010
thnk God i no be mumu
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 8:18pm On Apr 17, 2010
I happy for you
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Abbygyal(f): 8:59pm On Apr 17, 2010
@poster
hmmmn . . .i ate green pepper n salt to drnk some smoked garrii
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:04pm On Apr 17, 2010
so u sef follow dem mumu when u small?

i thank god for my life o grin
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Abbygyal(f): 9:10pm On Apr 17, 2010
nuffin mumu bout dat! it was fun den
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:16pm On Apr 17, 2010
Na lie,
na still mumu we dey call am,  u wan deceive me?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda / Romance Joke / b

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.