Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,468 members, 7,808,677 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 03:15 PM

Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? - Jokes Etc (10) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? (13045 Views)

Who Be The Mumu? / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (Go Down)

Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 4:29pm On Apr 29, 2010
@TANIMZ but y u dey swear? na baba là wò place u dey?

abi na ur hobby? , u go jus dey swear 4 any body
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 5:33pm On Apr 29, 2010
papine:

hmm fish or no fish na wetin studio like be dat.
@tanimz wetin be d mumu tin wey u do? hmm abi u 2 b chop butter like?



FYI, I no dey do mumu tins' cool cool

papine:

@TANIMZ but y u dey swear? na baba là wò place u dey?

abi na your hobby? , u go jus dey swear 4 any body

I no dey baba lawo place, and swearing no be my hobby cool cool
I no just dey swear for anybody, na you I dey swear for undecided undecided
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 7:49pm On Apr 29, 2010
lol sorry oo mrs bean, how's mr bean
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 7:57pm On Apr 29, 2010
^^ You talking to mii
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 8:01pm On Apr 29, 2010
PAPINE look's around,
eh now. abi. who again
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 8:04pm On Apr 29, 2010
You still haven't answered my questionTypical African, always answering a question with a question **Nods head in pity**
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 8:20pm On Apr 29, 2010
WE ARE AFRICANS
WE ARE AFRICANS
WE ARE AFRICANS
AFRICANS AWOO

Lol dnt hate girl,
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by D1KeleVra(m): 8:32pm On Apr 29, 2010
^^oh! shatup!
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 8:48pm On Apr 29, 2010
typical and frustrated african alwayz shouting, abi tanimz? mumu girl wey still form.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Kunbee: 8:53pm On Apr 29, 2010
Who missed the me? cool cool cool
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 9:01pm On Apr 29, 2010
heeey kunbee is back. how cemetery now?
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:05pm On Apr 29, 2010
i jump am pass angry
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 9:13pm On Apr 29, 2010
pass wetin? follow go cemetery
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 9:15pm On Apr 29, 2010
u no get sense,,mumu
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Kunbee: 9:18pm On Apr 29, 2010
papine:

heeey kunbee is back. how cemetery now?


The one wey you dey reside permanently in abi
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by papine(m): 9:26pm On Apr 29, 2010
@Studio no b whale u say u like pass fish? i tell mr and mrs bean second dey no gree bliv
'' u kwn say na u N1 bean''
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 9:55pm On Apr 29, 2010
papine:

WE ARE AFRICANS
WE ARE AFRICANS
WE ARE AFRICANS
AFRICANS AWOO

Lol dnt hate girl,

I talk say you be Asian? When I swear say you be mumu, you deny am undecided undecided

papine:

typical and frustrated african alwayz shouting, abi tanimz? mumu girl wey still form.

If I sound you ehn!! angry angry
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by StudioCFR(m): 12:53am On Apr 30, 2010
Why some people no dey mind dia business sef?

Na ontop matter wey no concern dem u go see dem.
Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by Ben13: 10:09am On Apr 30, 2010
Thread Locked.
Reason: Thread has gone totally Offtopic.

Pls use the chat thread for chats and offtopic posts.
May be re-opened after cleaning.

(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10)

Joke Section: Drop Your Valentine's Day Agenda / Romance Joke / b

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.