Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,477 members, 7,808,741 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 04:08 PM

Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) - Religion (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) (98427 Views)

Sharon Oyakhilome And Her Husband, Phillip Frimpong Welcome First Child (photos) / Sharon Oyakhilome And Phillip Frimpong Kiss At White Wedding As Phillip Cries / Phillip Frimpong Biography: Meet Carissa Sharon Oyakhilome's Husband To Be (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:12pm On Dec 03, 2017
Martin0:
h

Hian womaniser!
__jus li dat? Na wa ooo thank God say nigerian girls never learn this one.

Wait oo u truely fucvk her sister

yes o! dem dey call am for court Infidelity!

na just one time o! we sumoke ganja and drank whiskey na so her sister come open nyash oo! wetin make man do na? cool
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:12pm On Dec 03, 2017
gypsey:
followers kwa? abi na dem dey pay your rent? abegi! who no get tory to tell? Anyway! i no get followers if anyone wan follow me e go enter gutter, because me! i no care o! grin grin grin.

gringringrin ur mouth eh aaaa u ehgringrin


ehee! dat reminds me! you know? e get one pesin wey dey send me Mail evry time from dis nairaland dey ask me for help, i mean, i no no dey.kind helep wey im wan make i helep am o!

Eh eh dem still dey send give u?hian na wa ooo even me self e get one guy like that he dey send me message say make I help am for school fees...
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:14pm On Dec 03, 2017
gypsey:
followers kwa? abi na dem dey pay your rent? abegi! who no get tory to tell? Anyway! i no get followers if anyone wan follow me e go enter gutter, because me! i no care o! grin grin grin.

ehee! dat reminds me! you know? e get one pesin wey dey send me Mail evry time from dis nairaland dey ask me for help, i mean, i no no dey.kind helep wey im wan make i helep am o!

The pesin wey dey send me dey use de name "thankgod"
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:17pm On Dec 03, 2017
Martin0:


Eh eh dem still dey send give u?hian na wa ooo even me self e get one guy like that he dey send me message say make I help am for school fees...
ehee! e be like say na de same pesin, bur i tell am say no wahala! i wan helep am but i no sabi who him be, say how i go take no say im no be crook like pastors grin grin grin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:19pm On Dec 03, 2017
gypsey:
yes o! dem dey call am for court Infidelity!

Oh u mean "Infidelity" ah my father lectured me about that word year's ago when helped a lady on court issues..
is a violation of a couple's stated contract regarding emotional and/or
sexual exclusivity. Relationship too big to carry oo


na just one time o! we sumoke ganja and drank whiskey na so her sister come open nyash oo! wetin make man do na? cool

Hahahahahah gringringrin chai
Hahahah so as she open Nyansh na u chuku chuku the gearbox abigringrin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by mathslord: 9:19pm On Dec 03, 2017
Billyonaire:
Your Tithe
Their comfort
Lol...this people are very CANAL
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by mathslord: 9:20pm On Dec 03, 2017
Billyonaire:
Your Tithe
Their comfort
Lol...these people are very CANAL
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:25pm On Dec 03, 2017
gypsey:
ehee! e be like say na de same pesin, bur i tell am say no wahala! i wan helep am but i no sabi who him be, say how i go take no say im no be crook like pastors grin grin grin

Na wa oo maybe na him oogringrin

Which kin help him dey talk about..
He told me school fees I nor even reply oogringrin

I nor get money for school fees but I get for okporoko and egushi soupgringrin

Help u like to help am do am for am,no need to dey check if na crook or not!

If him lie to you na him sabi what goes around come's around
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:27pm On Dec 03, 2017
Martin0:


Hahahahahah gringringrin chai
Hahahah so as she open Nyansh na u chuku chuku the gearbox abigringrin
we drank too much, na soo! grin
naso i come lose better woman, wey helep me well well de time wey i no get amything, i beg am beg am tire! she no gree so i sign the divorce papers. but we get pikin together, even dat her sister come my house today come drop my son wey she helep me look after, even though say she be my son's Aunty she still charge me £40 to look after him,
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:33pm On Dec 03, 2017
Martin0:


Na wa oo maybe na him oogringrin

Which kin help him dey talk about..
He told me school fees I nor even reply oogringrin

I nor get money for school fees but I get for okporoko and egushi soupgringrin

Help u like to help am do am for am,no need to dey check if na crook or not!

If him lie to you na him sabi what goes around come's around
i tink say na im, okporoko and egushi? grin grin grin
No! i no fit help am if im no dey genuine na only genuine pesin i dey help, pesin wey really need help no be pesin wey wan pay school fees, Abi na me send am go school? grin grin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:34pm On Dec 03, 2017
gypsey:
we drank too much, na soo! grin
naso i come lose better woman, wey helep me well well de time wey i no get amything, i beg am beg am tire! she no gree so i sign the divorce papers. but we get pikin together, even dat her sister come my house today come drop my son wey she helep me look after, even though say she be my son's Aunty she still charge me £40 to look after him,

Na wa oogringrin see fucvkupgringrin

Na wa oo what if u refused to sign the paper's

Hmmm na wa ooo so she never even marry till now? I mean the sister?
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:38pm On Dec 03, 2017
gypsey:
i tink say na im, okporoko and egushi? grin grin grin
No! i no fit help am if im no dey genuine na only genuine pesin i dey help, pesin wey really need help no be pesin wey wan pay school fees, Abi na me send am go school? grin grin


Hahahah wetin dey make u laugh about okporoko now eh??

Na wa for u ooo
So school fees nor be help abigringrin
Which kin help u dey help...

As for me I nor get school fees to give as help...

But incase him need okporoko and egushi no wahalagrin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:38pm On Dec 03, 2017
Martin0:


Na wa oogringrin see fucvkupgringrin

Na wa oo what if u refused to sign the paper's

Hmmm na wa ooo so she never even marry till now? I mean the sister?
big fuvk up! if i no sign she no go gree me see my pikin she said.

No her sister never marry she still dey fuvk around. oyibo people no too marry, today sef i saw another nigga in her car.
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:42pm On Dec 03, 2017
Martin0:



Hahahah wetin dey make u laugh about okporoko now eh??

Na wa for u ooo
So school fees nor be help abigringrin
Which kin help u dey help...

As for me I nor get school fees to give as help...

But incase him need okporoko and egushi no wahalagrin
if he need Akpu and garri dat one i fit help he no dey hungry, if he no get money for school fees na by force to go sxhool? grin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:43pm On Dec 03, 2017
gypsey:
big fuvk up! if i no sign she no go gree me see my pikin she said.

Na wa ooo nor be small condition be that ooogringrin
If those kids grow up and their mama yan dem the gist hmm na wahala be that oogringrin
Dem fit vex follow their mama base on wetin u do oo..



No her sister never marry she still dey fuvk around. oyibo people no too marry, today sef i saw another nigga in her car.

Na wa ooo,for her mind she dey leav her life na,2marow when she don old now she go con dey fall into those kinds wey dey marry 25 year's old nigerian guy and she might even be 85 thengringrin

Make she dey write her story dey go nagringrin
After all it her kpevungringrin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:44pm On Dec 03, 2017
Martin0:



Hahahah wetin dey make u laugh about okporoko now eh??

Na wa for u ooo
So school fees nor be help abigringrin
Which kin help u dey help...

As for me I nor get school fees to give as help...

But incase him need okporoko and egushi no wahalagrin
i hear say na only big man dey eat okporoko for naija, big man like you grin grin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:45pm On Dec 03, 2017
gypsey:
if he need Akpu and garri dat one i fit help he no dey hungry, if he no get money for school fees na by force to go sxhool? grin


Hahahahah u self eh,gringringrin

Na wa ooo nor be small mara dude get oogringrin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 9:46pm On Dec 03, 2017
Martin0:


Na wa ooo,for her mind she dey leav her life na,2marow when she don old now she go con dey fall into those kinds wey dey marry 25 year's old nigerian guy and she might even be 85 thengringrin

Make she dey write her story dey go nagringrin
After all it her kpevungringrin
na you ask me na! so i began tell you her tory na. cheesy
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:47pm On Dec 03, 2017
gypsey:
i hear say na only big man dey eat okporoko for naija, big man like you grin grin

Na so dem take tell u?
E be like say u wan know wetin u wan talkgrin

Nor worry I still be boy boygringrin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:49pm On Dec 03, 2017
gypsey:
i hear say na only big man dey eat okporoko for naija, big man like you grin grin

Okporoko can be eaten by any human for naija here...

Though say my own different as anytime sunday's wey I go see my parents my mama go alway's give me okporoko make I take cook I favourite egushi soup...
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 9:51pm On Dec 03, 2017
gypsey:
na you ask me na! so i began tell you her tory na. cheesy

Na true I knowgringrin
But pastor gypsey u suppose to don counsel her na,gringrin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 10:03pm On Dec 03, 2017
Martin0:


Na so dem take tell u?
E be like say u wan know wetin u wan talkgrin

Nor worry I still be boy boygringrin
Yes o! na so my cousin tell me o! grin grin every man is a king in his castel grin Remember that!
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Nobody: 10:05pm On Dec 03, 2017
Martin0:


Na true I knowgringrin
But pastor gypsey u suppose to don counsel her na,gringrin
counsel? grin how can i? wey be say me and am dey do de same ting grin. sumoke ganja! and... lipsrsealed
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 10:06pm On Dec 03, 2017
gypsey:
Yes o! na so my cousin tell me o! grin grin every man is a king in his castel grin Remember that!

Eh ehgringringrin ok ooo
I haven't heard about thatgringrin

Come oo how about your babe shinarlaura?
What the update
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 10:09pm On Dec 03, 2017
gypsey:
counsel? grin how can i? wey be say me and am dey do de same ting grin. sumoke ganja! and... lipsrsealed


E nor mean ee,abi are u not pastor gypsey abi she's not gullible?

Coz my papa say women uvulu okukorgringrin
So she fit listern to u base on a changed person wey u go dey pretend to her
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by shinarlaura(f): 10:13pm On Dec 03, 2017
Martin0:


Eh ehgringringrin ok ooo
I haven't heard about thatgringrin

Come oo how about your babe shinarlaura?
What the update

Gypsey is doing shakara for me tongue
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 10:15pm On Dec 03, 2017
shinarlaura:


Gypsey is doing shakara for me tongue

No na,why he go do shakara for u,a whole u with biggies biggies nor he can't do shakaragringringrin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by shinarlaura(f): 10:19pm On Dec 03, 2017
Martin0:


No na,why he go do shakara for u,a whole u with biggies biggies nor he can't do shakaragringringrin

grin grin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 10:21pm On Dec 03, 2017
shinarlaura:

grin grin
Abeg nor let dem finish dey milk ooo,coz gypsey my friend like milk oogringrin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by shinarlaura(f): 10:31pm On Dec 03, 2017
Martin0:


Abeg nor let dem finish dey milk ooo,coz gypsey my friend like milk oogringrin

Nobody fit try am. grin grin. He has nothing to worry about cheesy
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by Martin0(m): 10:33pm On Dec 03, 2017
shinarlaura:

Nobody fit try am. grin grin. He has nothing to worry about cheesy
Confirm babegringrin
Re: Phillip Frimpong: Carissa Sharon Oyakhilome's Husband-To-Be (Photos) by shinarlaura(f): 10:37pm On Dec 03, 2017
Martin0:


Confirm babegringrin

wink

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

South African Pastor Strips Members During 'church service' / TB Joshua Died The Day He Asked For Bank Account To Pay N200m Ransom – Teacher / Church General Overseer Converts To Muslim And Gives Reasons

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.