Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,568 members, 7,809,067 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 10:15 PM

Seyi Shay Is Beautiful In New Makeup Photos - Celebrities (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Seyi Shay Is Beautiful In New Makeup Photos (30681 Views)

Cardi B Without Makeup Vs After Makeup (Photos) / Genevieve Nnaji Looks Flawless In New Makeup Photos / Mr. Ibu Celebrates His Wife, Stella Maris Okafor's Birthday With Makeup Photos (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Seyi Shay Is Beautiful In New Makeup Photos by khome(f): 10:52pm On Dec 14, 2017
iceberryose:
May hatred not kill you
He no lie nah
Re: Seyi Shay Is Beautiful In New Makeup Photos by Martinez19(m): 12:58am On Dec 15, 2017
Abeg commot that thing wey dey your head.
Re: Seyi Shay Is Beautiful In New Makeup Photos by ClassicMan202(m): 2:57am On Dec 15, 2017
classicMan22:
yea, she is but let her wash her face first, den we will see how truly beautiful she is tongue

Re: Seyi Shay Is Beautiful In New Makeup Photos by Oxster(m): 10:12am On Dec 15, 2017
habsydiamond:
Na change in identity making up be na...I don see a lady use make up turn one girl to Buhari...Na since den I don dey fear woman....e even dey difficult to identify worworlic girl from the beautiful ones because of makeup...all ladies come be like poultry filled with white chicken ...how one go identify the difference...


Me self if I request 4 pics nah none makeup I de request,,wetyn U see online no b wetun u go see life
Re: Seyi Shay Is Beautiful In New Makeup Photos by habsydiamond(m): 10:22am On Dec 15, 2017
Oxster:



Me self if I request 4 pics nah none makeup I de request,,wetyn U see online no b wetun u go see life
true talk...one man talk am see if u won know if girl fine.....go knock her door early morning around 6am....Na den u fit see her natural face...u no fit believe see some girls don dey sleep on make up...I tire ooo
Re: Seyi Shay Is Beautiful In New Makeup Photos by Oxster(m): 12:37pm On Dec 15, 2017
habsydiamond:
true talk...one man talk am see if u won know if girl fine.....go knock her door early morning around 6am....Na den u fit see her natural face...u no fit believe see some girls don dey sleep on make up...I tire ooo

Asin ehhh,,wish de can ban make up in Nigeria..alot of gals wont marry self,,de will b de one asking our hands in marriage
Re: Seyi Shay Is Beautiful In New Makeup Photos by habsydiamond(m): 2:41pm On Dec 15, 2017
Oxster:


Asin ehhh,,wish de can ban make up in Nigeria..alot of gals wont marry self,,de will b de one asking our hands in marriage
lolzzz...by that time, me sef go dey do hard to get... grin grin grin
Re: Seyi Shay Is Beautiful In New Makeup Photos by Oxster(m): 3:22pm On Dec 15, 2017
habsydiamond:
lolzzz...by that time, me sef go dey do hard to get... grin grin grin

M telling you,,,lolsss

We will start thinking abut it

1 Like

Re: Seyi Shay Is Beautiful In New Makeup Photos by habsydiamond(m): 3:25pm On Dec 15, 2017
Oxster:


M telling you,,,lolsss

We will start thinking abut it
lolzzz true talk

1 Like

(1) (2) (3) (Reply)

Tboss Covers Media Room Hub Magazine / Genevieve Nnaji's Makeup Free Photos As She Holidays In Spain / Wizkid To Share Money On 24th December. Replies Fan Who Asked Him Of Xmas Gift

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.