Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,355 members, 7,780,954 topics. Date: Friday, 29 March 2024 at 06:20 AM

Opinions Needed Pls - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Opinions Needed Pls (395 Views)

Advise Needed Pls, I Am Planning To Start A Family / Lawyers In The House Come And See. OPINIONS NEEDED / Which Addiction Should I Drop?? Opinions Needed (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Opinions Needed Pls by IAmKinging(m): 6:30pm On Dec 16, 2017
I get dis lady wey I wan like to dey with, I as in, marry because I don dey warm up. The thing be say we be close friends for the same department, same church branch but different tribe, but I never let her know anything wey dey my mind. Dis same churh and department thing dey one kind to me nevertheless, I like her.
Another lady dey wey she be same tribe, I bin don tell her my intentions, but the way she dey talk, she dey stubborn o, plus I dey feel say she dey form.
(Both of dem still dey skool shall o, but go soon grad)
My Nairalanders, wetin una reason? Thank Una.
Re: Opinions Needed Pls by IAMSASHY(f): 6:43pm On Dec 16, 2017
undecided d tin b say, since d second one dey form, make u self form for am. As for d first babe, if truly u like am, as both of una dey d same evrytin so , e go make sense die bc una go dey see each other wella, d luv wey u get for am go even cover ur eye sotey u no go even remember say na d same evrytin una 2 dey, so tell am ur mind. After all, if e work and u later marry am, no be 4 d same house una 2 go live?
Re: Opinions Needed Pls by Nobody: 7:52pm On Dec 16, 2017
How can you be warming up to marry when you are still in school, is anyone pressurizing you?
Re: Opinions Needed Pls by Quality20(m): 8:04pm On Dec 16, 2017
Y u disrespecting us by using pidgin language? Or are u equating us to pidgins?

(1) (Reply)

6 New Year Resolutions You Can Easily Keep / Enjoying Marital S*x: From Boredom To Best Practice / Another Woman In My Husband's House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.