Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,296 members, 7,808,007 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 02:38 AM

Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos - Business (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos (48797 Views)

How A Lady With Fake Naira Notes Approached Me At ATM Queue - Man / Lady Loses Her Life Investments To Flood In Nibo, Anambra (Pictures) / 12 Types Of People You Meet On ATM Queue (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 1:40pm On Jan 04, 2018
Martin0:


Chai! Na wa ooo a whole awka city!

Curb webs go don cover everywhere!
Be like say ur parents don old enough ooo!

Dem say e nor too good make house dey empty according to dem bulding engineer's..

You go find pesin put for the house oo,like abokigrin
yes! dem don old small, Aboki kwa? grin instead ar go sell de place ar don tire for dat una contiri, ar no fit trust any body. ar go see how dis year go if e no go well for una contiri ar go jus sell every ting put ma money for here.
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 1:44pm On Jan 04, 2018
gypsey:
o boy na wa oo! ya uncle tory na very sad one o!
buh ma own be say as long as ar still dey alive no wahala! ar go still recover from de lose,
No! dem show buh wetin ar see no be wetin dey show me for video grin grin even sef dey still hold some of the papers. ar go sort evry ting out wen ar go dere! ar go take you go dere mek you see for ya self.


Mehn nor be small work me and ma papa do then oo,ma papa dey call am alway's to come marry if him nor see wife for their but yet him go claim say his busy,how can a prof be so busy all his life without getting married? Him matter con tire me when my papa sister beging the talk abt spirituality!

Na wen him beging sick wan kin sickness na him doctor's for U.S con advice am to come home and use our yeye traditional mean's and upon dat him still die! Ah vex for am oo,even one doctor for her con dey fall in love with him sef before him die chai I remember those times! There is nothing in this life oo gypsey na 6fit they end everything for life!

Na so families dem dey do especially when dem get project for their pipu,dem go con turn scamm! Dem go show you A and na B them get!

Na wa ooo,ur house jus dey make me laugh here! Condem area na dem give u!gringrin


you see why ar dey born pikin for every contiri? grin ar no wan be like ya uncle o!


Mehn ur own good ooo! But ur children nor even know u sef!grin
Dat na another problem!
Ahdon tell u carry those your nations come naija the earlier the better!

Afterall u get empty house wey nobody dey stay,so dem go helep u dey keep am busy!grin
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 1:48pm On Jan 04, 2018
gypsey:
yes! dem don old small, Aboki kwa? grin instead ar go sell de place ar don tire for dat una contiri, ar no fit trust any body. ar go see how dis year go if e no go well for una contiri ar go jus sell every ting put ma money for here.


Na only something wey get possibility of become laibility na dem dey sell ooo!

If u sell houses na mistake be that oo! Especially when u fit use the house to generate steady income!

U can turn that house to student hostel's
Atleast u sabi build na!

No most empty houses for ma village na aboki dey stay dere!

Forget that tin ee,we get some good trusted aboki!
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 1:50pm On Jan 04, 2018
gypsey:
na so! grin before ar trust dem but now ar no trust dem again, look! of pesin no dey contiri nah! wetin mek ar do? na to dey look na. ar no wan mek dey kill me.

Hahahahahah well na normal tin sha! U go jus dey pretend like say u nor know xup.
Well I like ur way sha e make sense like that!

Hahahgringringrin so u dey fear mek dem nor kill u? Nor dey carry those yeye tinz for mind ooo!

Na who know man dey kill man!
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 1:53pm On Jan 04, 2018
Martin0:


Mehn ur own good ooo! But ur children nor even know u sef!grin
Dat na another problem!
Ahdon tell u carry those your nations come naija the earlier the better!

Afterall u get empty house wey nobody dey stay,so dem go helep u dey keep am busy!grin
Mmm.. look! ar no surprise for ya uncle case alot of una pipu wey dey here wey never go see dere families for 20 years plenty, and some times some pipu dey work, work .work work. dem no dy get time for demself till dey die. no be only ya uncle oyibo pipu too dey work tire and die witout pikin dem plenty for hia, ar go try carry dem come, mek dem grow up small, buh their mama dem no go gree.

dis year ar go go find all ma pikin dem wey ar born for South africa. grin but seriously serious! i wan born naija pikin.
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 1:58pm On Jan 04, 2018
Martin0:


Hahahahahah well na normal tin sha! U go jus dey pretend like say u nor know xup.
Well I like ur way sha e make sense like that!

Hahahgringringrin so u dey fear mek dem nor kill u? Nor dey carry those yeye tinz for mind ooo!

Na who know man dey kill man!
ar no say dem no fit kill me na joke a dey joke! one time ar show dem hunting gun wey dey ma house dem begin fear na so dey tear race comot for ma papa house for village. now before dem come dem go shout kpai kpai! for gate mek pesin no go blow dere head open. grin
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 2:01pm On Jan 04, 2018
gypsey:
Mmm.. look! ar no surprise for ya uncle case alot of una pipu wey dey here wey never go see dere families for 20 years plenty, and some times some pipu dey work, work .work work. dem no dy get time for demself till dey die. no be only ya uncle oyibo pipu too dey work tire and die witout pikin dem plenty for hia, ar go try carry dem come, mek dem grow up small, buh their mama dem no go gree.


Na wa ooo! I know about all these tinz wey u yan me and I agree!




dis year ar go go find all ma pikin dem wey ar born for South africa. grin but seriously serious! i wan born naija pikin.


Na wa ooo find dem mek u pack den come naija,but how u wan take settle their mama them?
dem go gree so especially if their mama never marry and never born too for another man,SA women sturbbon oo and dem dey get gun for house incase pesin wan use force on them!


So u mean u want naija babe,naija babe's nor dey to gbadu baby mama tinz ooo especially those one's wey carry book and seriousness for head!

Na only dem olosho's na fit give u pikin ooo and dem still get their own wahala!

See ar go advice u come naija marry one oko poly babe wey never to tear eye like 20 21 or 22 jus marry her keep for naija den she born for you chikina!

Anything above these age so na wahala oo problem go dey inside well!

But on that age their wahala nor go too big!

1 Like 1 Share

Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Abanga444: 2:02pm On Jan 04, 2018
She must have gotten the money in a fraudulent way ,so she couldnt think well
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 2:03pm On Jan 04, 2018
gypsey:
Mmm.. look! ar no surprise for ya uncle case alot of una pipu wey dey here wey never go see dere families for 20 years plenty, and some times some pipu dey work, work .work work. dem no dy get time for demself till dey die. no be only ya uncle oyibo pipu too dey work tire and die witout pikin dem plenty for hia, ar go try carry dem come, mek dem grow up small, buh their mama dem no go gree.

dis year ar go go find all ma pikin dem wey ar born for South africa. grin but seriously serious! i wan born naija pikin.


If u want I can post it on nairaland here u need a baby mama that will give u a child and after that u settle her!

Then u go see some response!
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 2:06pm On Jan 04, 2018
gypsey:
ar no say dem no fit kill me na joke a dey joke! one time ar show dem hunting gun wey dey ma house dem begin fear na so dey tear race comot for ma papa house for village. now before dem come dem go shout kpai kpai! for gate mek pesin no go blow dere head open. grin


Hahahahahahahahah kikikikikikgringringrin

U really know these village pipu way!

@ kpai kpaigringringrin
Na so one time I buy dog keep for our compound,before I return for kilismax dem don thief am go chop!grin
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 2:06pm On Jan 04, 2018
Martin0:



If u want I can post it on nairaland here u need a baby mama that will give u a child and after that u settle her!

Then u go see some response!
Noo! ar no wan dat kin one! grin
of you like dat all de olosho dem and gold diggers go begin Apply, mek ar reach naija first soon if ar no see then we go Advertise buh ar sure say ar go see, dem full for awka unizik and Okopoly.
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 2:08pm On Jan 04, 2018
Martin0:



Hahahahahahahahah kikikikikikgringringrin

U really know these village pipu way!

@ kpai kpaigringringrin
Na so one time I buy dog keep for our compound,before I return for kilismax dem don thief am go chop!grin
grin grin grin grin grin grin grin na soo? pipu wey de hungry na im you dey buy dog keep for house for, chai! dem go say God don butter dem bread be dat.
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 2:11pm On Jan 04, 2018
gypsey:
Noo! ar no wan dat kin one! grin
of you like dat all de olosho dem and gold diggers go begin Apply, mek ar reach naija first soon if ar no see then we go Advertise buh ar sure say ar go see, dem full for awka unizik and Okopoly.



Hahahahah so u believe say the baby mama wey u go get nor go get some small boy wey go dey warm her pkekus abi!

Abi u wan from london dey fuvck her when u don return!
Forget that tin ee,baby mama's nor dey loyal to baby daddy oo coz dem know say u also go dey fuvck outside abi dem tell u say e nor go dey hungry dem when u don return,except u go follow them stay naija!grin
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 2:13pm On Jan 04, 2018
gypsey:

grin grin grin grin grin grin grin na soo? pipu wey de hungry na im you dey buy dog keep for house for, chai! dem go say God don butter dem bread be dat.


Ah nor know say I be mumu oo!grin

D tin surprise me dat kilismax when I come home oo, I con beging dey ask ma papa sister's why dem no thief goats or arturugringrin
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 2:48pm On Jan 04, 2018
Martin0:



Ah nor know say I be mumu oo!grin

D tin surprise me dat kilismax when I come home oo, I con beging dey ask ma papa sister's why dem no thief goats or arturugringrin
Nna eeh! i ihe nkaa gwuru mmadu ike! grin grin they prefer dog meat more dan goat and sheep
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 2:51pm On Jan 04, 2018
Martin0:




Hahahahah so u believe say the baby mama wey u go get nor go get some small boy wey go dey warm her pkekus abi!

Abi u wan from london dey fuvck her when u don return!
Forget that tin ee,baby mama's nor dey loyal to baby daddy oo coz dem know say u also go dey fuvck outside abi dem tell u say e nor go dey hungry dem when u don return,except u go follow them stay naija!grin
Na true! you talk buh, ar no care o! as long as she born 2, 3 pikin for me and ar sure say de pikins be ma own, na to jus take de pikins dem from am and throw her out.
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 2:54pm On Jan 04, 2018
gypsey:
Nna eeh! i ihe nkaa gwuru mmadu ike! grin grin they prefer dog meat more dan goat and sheep


E tire me ooo! Village pipu na mum ooo!

Dem kan do some kin tinz wey go leav u wondering!

I remember one time I saw condom insid the farm behind my our compaund!

Damm! I never knew some 17 to 18year's girl claiming Nwan oma was consistently unleashing terror behind bar's
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 3:00pm On Jan 04, 2018
Martin0:



E tire me ooo! Village pipu na mum ooo!

Dem kan do some kin tinz wey go leav u wondering!

I remember one time I saw condom insid the farm behind my our compaund!

Damm! I never knew some 17 to 18year's girl claiming Nwan oma was consistently unleashing terror behind bar's
dat one no be only for ya village o! here 15, 16 years old don born 2 pikin,
i tell you village girl na dem own worst pass last time wey ar come naija, i dey drive from ma papa house to Ekwulobia, Akokwa, Oko, Agulu and ekwusigo all these places na village girl full am.
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 3:01pm On Jan 04, 2018
gypsey:
Na true! you talk buh, ar no care o! as long as she born 2, 3 pikin for me and ar sure say de pikins be ma own, na to jus take de pikins dem from am and throw her out.


Hahahgringrin see this man,so u think say to do nigeria women like that easy abi!grin

Na only good tactics u go take throw her out!
To throw dem out nor easy ooo!

Some men the set their baby mam's up before e go easy for them to throw dem out!

Nigeria women wise any how ooo!
Na make ma eye dey enter oyibo and foregn babe's wey nor dey naija!

If u do nigeria babe's anyhow naproblem ooo
The best thing be say I go tell her down say after she born for u the number's wey she want then she will go and marry another pesin jus like contract marriage !
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Martin0(m): 3:10pm On Jan 04, 2018
gypsey:
dat one no be only for ya village o! here 15, 16 years old don born 2 pikin,
i tell you village girl na dem own worst pass last time wey ar come naija, i dey drive from ma papa house to Ekwulobia, Akokwa, Oko, Agulu and ekwusigo all these places na village girl full am.


Eh ehshocked na wa ooo 15 16 ke
So dis kin tin dey happen for london and iffa dey tell some yeye ignorant nagerian's dem go dey doubt me!I knew it!

Yeah u are right chai I like village girls ooo but am alway's runing away from them don't know why!

One girl told me in the village she's from Amawbia! She came to see me one time in ma village when I was sick!

She said those village girls have poisoned me,and I was like how?why do u say that?

She said coz I follow follow dem land I fuvcked them,these where her thought but I only followed and I don't fuvck! Since then following much village girls dey make me fear oo but then again dem like to dey follow follow pesin too!

Iffa nor follow dem go dey sey am avoiding them!

And again my friends told me some girls are untouchable,I wonder what that mean's till date,though they told me I can relate with them...
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by Nobody: 7:47pm On Jan 04, 2018
BanevsJoker:

This has nothing to do with Lagos, and everything to do with common sense.

Was being sarcastic....
Re: Lady Loses N15,000 At An ATM Queue In Lagos by poseidon12: 1:28am On Jan 05, 2018
Question should be: Why do bad things happen to foolish people? Total stranger asked you to transfer money to his account and collect cash, you did without first collecting the cash.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

What Business Can I Start With N70,000? / Sam Larry: I Gave Mohbad 2M To Perform At My Mum's Burial, He Never Showed Up / Dangote To FG: Sell NLNG, Beef Up Reserves, And Recession Will Go By December..

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 59
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.