Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,457 members, 7,801,139 topics. Date: Thursday, 18 April 2024 at 11:22 AM

Meltdown And Spectre Bug Dey Worry Modern Computer And Phone - Computers - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Computers / Meltdown And Spectre Bug Dey Worry Modern Computer And Phone (892 Views)

What Can I Do About The Intel Meltdown And Spectre Flaws? / Mozilla Firefox 57.0.4 Released With Meltdown And Spectre Patches / Here Is How To Protect Yourself From Meltdown And Spectre CPU Flaws (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Meltdown And Spectre Bug Dey Worry Modern Computer And Phone by toriweymeksense: 8:13pm On Jan 05, 2018
Apple say the iPhone, iPad and Mac computer dem get two problems wey dey affect dem.

Na this week technology companies dey try fix two problems, Meltdown and Spectre, wey fit allow hackers steal the information of people wey dey use the product.

Na for there Apple blog talk this one. Dem say e don already release some patch but dem never get evidence say hackers don try use dem.

Dem advice people wey dey use any of the device to download their app only from places wey dem fit trust.
Before this time, people wey dey use Mac products dey believe say their security tight pass android phones and computer wey dey use Microsoft system.

But dem talk say, Meltdown and Spectre dey "affect nearly all" modern computer wey dey use parts wey Intel and ARM company dem supply all di computer market wey dey for world.

Meltdown no dey affect Apple Watch because, the Meltdown bug na Intel wahala and di watch no get any Intel parts.

Google and Microsoft don already give their own statement to tell people which of thrir product get the problem.

Re: Meltdown And Spectre Bug Dey Worry Modern Computer And Phone by Oluwaseunsodiq(m): 2:56pm On Jan 06, 2018
I don't think I've ever seen a website or blog post content in pidgin English.

(1) (Reply)

Ssd Needed / How To Recover Unsaved Powerpoint Files On Mac / Available D-link Wireless AC750 Dual‑band Cloud Router DIR‑816L

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.