Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,891 members, 7,802,871 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 12:20 AM

"Corruption Dey Make Young People Join Bad Gang" - Buhari - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / "Corruption Dey Make Young People Join Bad Gang" - Buhari (383 Views)

Senator Abbo: Young People Learning From Me / 35,000 People Join APC In Niger State (Photos) / LGA Chairman Creates FB Group In Anambra, 407 People Join In 2mins (2) (3) (4)

(1) (Reply)

"Corruption Dey Make Young People Join Bad Gang" - Buhari by toriweymeksense: 8:36pm On Jan 28, 2018
"Corruption na the greatest evil wey don happen for our time".

Na wetin Nigeria President, Mohammadu Buhari, talk as im launch di African Anti-Corruption Year 2018 for the African Union summit wey dey happen for Addis Ababa, Ethiopia.

As plenty African leaders gather for Addis Ababa, na how to fight corruption be the main focus this year.
Na United Nations Economic Commission first start to talk the matter when dem tweet say "corruption don hold Africa back too long and time don reach to stop am".
source: http://www.finalgist.com/blog/corruption-dey-make-young-people-join-bad-gang-buhari

Re: "Corruption Dey Make Young People Join Bad Gang" - Buhari by softmind24: 9:23pm On Jan 28, 2018
Re: "Corruption Dey Make Young People Join Bad Gang" - Buhari by Tolumiide: 9:39pm On Jan 28, 2018
talk am again

(1) (Reply)

VIDEO: In My Dream, I Saw Governor Bello In A Prison Uniform – Dino Melaye / Buratai In Senate, Seeks Improved Funding For Nigeria Army / APC Has Performed Well Enough To Deserve A Second Term -hon Patrick Obahiagbon

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.