Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,148,339 members, 7,800,636 topics. Date: Wednesday, 17 April 2024 at 10:24 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / See Cute Couple Wey Just Marry For November Don Die Throwey For Accident (764 Views)
Photos Of A Cute Couple Who Met On Nairaland / If Your Girlfriend Is Like This, Just Marry Her / Cute Couple Do The “Oya Hit Me” Trademark Pose In Lovely Pre-wedding Photos (2) (3) (4)
See Cute Couple Wey Just Marry For November Don Die Throwey For Accident by NewsinPidgin(f): 7:03pm On Feb 05, 2018 |
Dis one na very sad news as e don turn black February for the family of Mr and Mrs Ehimen Ifijeh. Sotey people wey no even sabi dem dey cry, dey roll for ground... Even dey ask Baba God why dis kind thing go do these fine couple. D pictures of dia engagement bin dey everywhere for internet last year and na so everybody dey like like dia picture and based on say d guy sef kon get Baby face. Mr Shadrach Ehimen Ifijeh bin marry him fine chocolate candy wife on the 18th of November, 2017 wey be say e never even reach 3months. But na so dem kiss d world bye bye dis weekend as d two of dem kpai for accident. According to one of dia close padi dem, she yan say Mr and Mrs Ehimen wey she like to dey call JoJo and Shady bin dey go wedding for Warri before dem kon go get accident wey carry dia life. Everywhere for internet now dey very sad as people just dey go dia Facebook pages go dey cry. God go epp us o RIP JOJO RIP SHADY Source: http://newsinpidgin.ng/see-cute-couple-wey-just-marry-for-november-don-die-throwey-for-accident/
|
Re: See Cute Couple Wey Just Marry For November Don Die Throwey For Accident by habsydiamond(m): 7:19pm On Feb 05, 2018 |
They came to this world differently but went thesame day as lovers.....my Ur souls rest well 1 Like |
Re: See Cute Couple Wey Just Marry For November Don Die Throwey For Accident by Onyintology(f): 7:22pm On Feb 05, 2018 |
This is just so so sad RIP Lovers! |
Re: See Cute Couple Wey Just Marry For November Don Die Throwey For Accident by adajoe555: 7:31pm On Feb 05, 2018 |
Sad news everyday. See fine couple. RIP |
(1) (Reply)
Yes: Sex Robots That Can Cook And Keep The Home Clean Will Be Available / Can My Wife Cheat Me In Future?please Suggest.. / Top 5 Reasons You Should Kiss More In Your Relationship
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |